Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 132 pages)
No yawa go bckyard behind compound climb n hv ur fill. If u no fit, Dyt pikins go help u climb, dem na profesionals. |
Yeah. Plenty. I don send Ben wif d truck mk e cary com 4 u. Abt romy na she-male e be, no wory 'bout her, i don advice am mk e cut d front one comot, e no gree |
DYT, u don wash d tin, & cal one of ur pikin make e go buy palmy 4 me n Elizabeth |
So ur 12yrz sef, n u gt mouth 2 tlk wif uncle cbase. Comon go n get my singletz n boxers n wash dem clean. Ltle Brat. |
Eliza b'anyi, long time, no see, i travel go kafachan |
Funy bcoz i cn cal u Dye, . As long as i wnt :-D Dyt. |
Lol |
Elizabeth ar u stl trowin insultz? |
@dye Y e no gd 4 u. Robot. Na play i dey o |
Chai! Romsky. Make i tel u, woman = 1rib. |
2minitz indomie |
Na wa o, no b by force 2 com na. Lol, perhpz u no sabi do wela |
Rome dem go migrate com bck as fb don dry @DYE, u knw ppl lk who? CB. brings out groundnut frm his pocket, strts munching. |
Dyt if i slap u eh, ur name go jst turn 2 die. *blocs dyt wella now* |
Romie d'la Pomsky. I dey o. Ma clock carry see comot. I enta c as dem dey tro kis evrywia colet ma own. How na? |
did i hear kisses nw? Or is my age getn me? |
@homy, the poster's a man, how can men take advantange of him, unless Homo[s @Bigcal, don't look for someone to make you happy, try to make someone happy, u'd be surprised how happy you become. |
cbase@ymail.com I need am too, abeg |
Pours water over Studio, wakes him up and slaps him turn turn na becos of dos small groundnuts breats and muscles u dey faint for? fear fear ![]() @D1 tnks for letting me no who dyna be. , no wonda i go dey see bruises for sly face |
who be Dyna? ![]() |
I have N10 for studioCFR, anything more i no buy again, YOu dey sell? or make i go anoda shop? common studio wey plenty every wer mtchew ![]() |
homos erectus ![]() |
Crayfish Power My First days, In the Land of the British I always felt all feverish, so jittery and shiverish, Met a woman who always spoke gibberish, she told me about the Nations Crayfish and their power to Nourish. I became a sucker for crayfish. It have all my fears abolished, taught me to entertain no rubbish, to be neither sluggish, nor foolish, neither the punisher, nor the punished. My old me, it demolished, built a new me, Impeccable and polished. |
Trouble not trouble, till trouble troubles you |
When The Can cannot, The cannot, can can ![]() |
My First days, In the Land of the British I always felt all feverish, so jittery and shiverish, Met a woman who always spoke gibberish, she told me about the Nations Crayfish and their power to Nourish. I became a sucker for crayfish. It have all my fears abolished, taught me to entertain no rubbish, to be neither sluggish, nor foolish, neither the punisher, nor the punished. My old me, it demolished, built a new me, Impeccable and polished. |
Now that the day is over, shadows of the evening, above hover, steal across the night like lovers thy passion to uncover. slay me with thy kisses show me how much I was missed My love, It's been a while, but tonight, i'll make it worth your while, let me be your fantasy, as i take you to heights of ecstacy, The passion i see in your eyes Glow like fireflies, offer yourself up to me, Let your scent so feel me, I feel the Storm building up, I'll push and pull, till it rains, and our thirst slakes. |
John ![]() |
mumu , go sleep jor ![]() |
yeye fowl, so u neva cure this sleeping sickness wey bite u before u pack comot from dat ur domot for ikeja abi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 132 pages)

, no wonda i go dey see bruises for sly face

