Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 132 pages)
which kin question be dat? abi i no reach to travel or what? on ur messenger, make we yarn wella. and why e come be say u don change name u swear affidavit for court? Police report Nko? |
My Man, i went to switzerland for ma monthly holz. and from there to other exotic places, God has really been Good to me. No Plane Crash, No terrorist attack, no bad weathers, and am back , I buy Boxers come for you |
Na Kunbee TRibes men and kinsmen ![]() |
why people too dey hide their emails and chat Ids lets chat man |
Kun without the Bee |
kunbee tribesmen |
Lol. i just had a brain-pause. i forgot the story, but i'll be back soon with it, ![]() |
lol ![]() |
is that you, candy? ur new name's pretty ![]() Home calls to us all and when it does, you can't stall don't be down 'bout the stars they'll fall one day to ur hands rhyme when ur confused twill help u conclude. welcome home, Home sweet home. |
^^ LMAO ![]() |
Kunbee, who come dey beg here?, eh? ![]() |
wey long pass am sef. ben i hope say you don repair ur ladder ![]() |
Eliza, chai u no dey tire, just last week wey dem discharge u, u wan begin fight again. i no get bail money oo and u Clemcy why u come dey ask dat guy weda e don brush? na so the odour take reach? **runs away b4 lysaabeth comes back** ![]() |
the unfaithful cock! **mcheww** i come dey think say na anoda cock wey e mean. u know, dat kinda cock wey dey always hang upside down when nothin' dey happen, and wey dey prostrate striaight when e wan crow ![]() |
The Truth is always bitter. girls nto ooooooooo ![]() |
is this for story for real? keep being healthy, dear. your name probably works for you too, Nwadimma, diri mma gaba n'iru, inugo? |
I see emotions running down ur words. good one. |
good poem, Emeka. |
Simple and beautiful |
good talk |
serious Like ![]() |
Goat, dey give order for ur place, comon Billy STAND! ![]() |
Original Camera, mehn i can imagine wer the camera dey ![]() |
lol |
dem dey bizzy dey chop kuli-kuli for mallam Dick place. ![]() |
D1KeleVra:wen oshodi goat like u don dey use computer, why dog no go sabi to use |
i know you will, Clembicycle, you Psycho |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 132 pages)


