Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 132 pages)
i think so |
ha ha , oya na swap places with the bingo if say e dey enjoy ![]() |
na wa oo |
¸¸.•¨¯`•. ¸¸.•¨¯`•. ¸.•¨¯`•. ¸¸.•¨¯`•.¸ you two again? |
fdigital na wa oo, why not make am the 3rd poster ![]() |
@Poster Chris na Good Comedian, I like his movies |
chei! see spen oo, the guy don tyte, see as e just dey collecy YIM like say na Number. Nwanna Akam Di n'elu ![]() |
bush man, so it took two whole minutes to read through the joke's and the post? come sef you get eye problem? |
NIce ones cutie, keep em coming |
dumby ![]() |
ha ha ha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
see the kind favor wey you dey do, dis gal na wa for you ooo |
[quote author=Ray-sima link=topic=169568.msg3079857#msg3079857 date=1226544998]kolomentality has shown its face finally . . congratulations mahn [/quote]lol ![]() |
HEY Love miss roads, wake up and stop all this sloppy talks here, Una no no Romance street for Nairaland. here na JOKE ESTATE. see Agbero Sima dey act boti, Chai! chukwu ekwela ka ngwere gba Aji ![]() |
SAM D SAM, feeling top of the worlds goodness smile ![]() |
dani watch out oo, dat ur head still dey important small oo |
ha ha hei ya, so e dey demented upstairs, and i bet e dey cemented too for downstairs ![]() |
Azo:Azo theres nothin wrong with weeding as long as the right people get the weed ![]() @spen why una leave the thing for std house, i know say e go don bass am finish |
IN case he can't see it The Signature Reads ![]() "Real men drink, smoke, & womanize" |
abeg d weed still remain? |
who dey slap who? hey ladies, Big Uncle C's n da house, ![]() |
so u still dey peep her? ehh dani? ![]() |
Sima 4 u good only say her mouth no dey gree close, but otherwise she good for everything, all things included ![]() |
Gbam! Supported |
simply, she mean say U DEY CRAZE ![]() |
Go ahead and take the thing jo |
if he's loosing it then FIND IT ![]() |
Na Naija be this oo, Weed is legalised, abi u never pass the streets of Lagos? sings this lagos wey we dey so Is our own everything wey we dey do we dey do in our own Stylee, Stylee Stylee |
Go Broadcast am |
i don dey warn about this ur tongue, abi u dey hyperventilate? |
wetin ants dey find for sugar? |
U don choose? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 132 pages)


[/quote]lol 