Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 132 pages)
I just wonder wetin u dey try find |
Clem Clem, Yaba left Bus driver, abeg catch dem |
then N-Joy |
make una carrry dey go as I dey feel una soo No Restrictions No Inhibitions Just Oblige ![]() |
hei ya , go and take Novagin |
Good Move, the Acid would clear his throat beta for him |
See ur Tongue like bingo own ![]() |
Tyte as in ,,,, the way Ur Thing Tyte? ![]() |
clemcykul:Gosh, meehn, dats a months work, do u know how it is down der? |
person die? why u dey Chei? ![]() @Clem so after ur 3days house arrest u still dey misbehave? |
wow shit Buyer ![]() |
Clem your Grandpapa was Our junior back den. he used to be the one me and Gab Grandpa always send to buy us Weed. cos e be guy man. ![]() |
enters with the police who's gbase and who n who is fighting? ![]() |
see Clem as e dey flow, ewo ![]() |
shey na Linguists una dey form here, abi? ![]() |
Cbase Kicks Gbase in the Ass and throws him Out |
Clem why u dey cover 4 dat pic na |
simple, just as you dey do dose boys wey you get ![]() |
am a witness, I even saw her masef ![]() |
hei Clem, whts up? ![]() |
Gentle is my Second name, come closer and see 4 ur self ![]() |
dont worry i know, she's a heavy sleeper and she evens snores like a train on its last run home, she cant possibly hear us, 'cept her hamster ears are the very Extremably Low Frequency (E.L.F) ones ![]() |
I always knew that's something sinister bout yu, may i run comot be4 person turn me into eba or burger who knows even bottle of coke |
Gab's the Inspiration ![]() |
am a nice guy, u dont have to be scared |
I dont know what dat means, but whatever it is AMEN ![]() |
Yeah Right? she'll look beta wid her size,, talk about the "Big and Beautiful" |
If I slap u, ehnn, dat ur tongue go just run in and refuse coming out ever again. ![]() |
Keep on Smiling, even if your face turns to Orange, yellow, Green any colour, keep on doing it , anyway thats the message i figured behind it. |
Just sit down by the road side, tie a band on your head, I'll soon drive by ![]() |
'cos he was my best pal, back in the days when we wer young, when sex was still sexy and girls still virgins. |
saw her mysef, n gave her the tissues my sef ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 132 pages)

, go and take Novagin



