Jokes Etc › Re: Patner Allocation by cbase: 12:14pm On Sep 14, 2008 |
housemates or DOmates? which do u really mean? |
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by cbase: 12:13pm On Sep 14, 2008 |
@ Tufe Thnks for d shout, e do well well |
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by cbase: 12:11pm On Sep 14, 2008 |
see Jeovy, See Lie |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 12:10pm On Sep 14, 2008 |
wonderings just dat |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 12:09pm On Sep 14, 2008 |
d guy dey get nightmares, e great Grandmama dey come smile for am for nite |
Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by cbase: 12:07pm On Sep 14, 2008 |
tired or hungry? |
Jokes Etc › Re: I Resign by cbase: 12:05pm On Sep 14, 2008 |
e still dey use dat Matchbox, wey e call Classic T.v? studio abeg no dey fall my leg na |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 12:01pm On Sep 14, 2008 |
Gab, so u still dey sleep-walk. chai! |
Jokes Etc › Re: Escaped Nairalander by cbase: 11:58am On Sep 14, 2008 |
no mind dat chicken |
Jokes Etc › Re: I Will Survive(dirty Version) by cbase: 11:57am On Sep 14, 2008 |
lol, but ur milk's sour |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 11:07pm On Sep 13, 2008 |
Tufe Get Close up |
Jokes Etc › Re: I Resign by cbase: 11:07pm On Sep 13, 2008 |
for ur left mind |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 11:01pm On Sep 13, 2008 |
n now am nodding |
Jokes Etc › Re: I Will Survive(dirty Version) by cbase: 11:00pm On Sep 13, 2008 |
i no fit lick dat thing wey seven(7), a WHOLE SEVEN guys don Scatter, beta start thinkin of someone else |
Jokes Etc › Re: Cwna by cbase: 10:50pm On Sep 13, 2008 |
halleluuuuuuuuuuuu |
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by cbase: 10:49pm On Sep 13, 2008 |
na love miss road |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 10:47pm On Sep 13, 2008 |
beta stop cursin' n prepare your Buttocks Std, before he comes back. go n wear double Jeans |
Jokes Etc › Re: Escaped Nairalander by cbase: 10:44pm On Sep 13, 2008 |
this fite go bam, he who runs, e mama der |
Jokes Etc › Re: Patner Allocation by cbase: 10:44pm On Sep 13, 2008 |
which of d boyfriends?, na no 1, abi 2 or 3 or 4 which one? |
Jokes Etc › Re: Little Johnny Again by cbase: 10:42pm On Sep 13, 2008 |
period. |
Jokes Etc › Re: Hi by cbase: 10:41pm On Sep 13, 2008 |
hmm Cuntbase? na ur own i go soon base |
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by cbase: 10:39pm On Sep 13, 2008 |
i no fit shout,, abeg Tufe u fit shout for me  |
Forum Games › Re: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by cbase: 10:38pm On Sep 13, 2008 |
She was just released from Yaba Left, to test her mental stability, but e be like say, she go soon go dey go back again |
Jokes Etc › Re: [b]arrested For Laughing! [/b] by cbase: 10:36pm On Sep 13, 2008 |
at least Johnny has 57 posts to his credit  |
Jokes Etc › Re: Three Heads Of States Went To Hell by cbase: 10:36pm On Sep 13, 2008 |
Clem or Sam would do a beta job of it |
Jokes Etc › Re: Urgent Question! by cbase: 10:34pm On Sep 13, 2008 |
one wey hot at dat  |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 10:33pm On Sep 13, 2008 |
@ Tufe tnks for the apple my guy, na dis kind tin u suppose to dey give Gab, n not spoil the remainin parts of her brain dat has not been screwed out by her six guys by giving her Ganja. |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 10:29pm On Sep 13, 2008 |
give her as little as her head can carry, may be the filter side |
Jokes Etc › Re: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 10:27pm On Sep 13, 2008 |
for whia |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 10:27pm On Sep 13, 2008 |
sang ur own song ursef  |
Jokes Etc › Re: New Math Jokes By Sam Milla by cbase: 10:22pm On Sep 13, 2008 |
posts:74 sighs[/i]__ [i]just anoda Newbie  |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 10:18pm On Sep 13, 2008 |
i tire ooo |