Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by cbase: 10:48am On Sep 12, 2008 |
he's already lost  |
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by cbase: 10:46am On Sep 12, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 10:45am On Sep 12, 2008 |
Why? u winings jackpot?  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 10:45am On Sep 12, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: THREE SONS by cbase: 10:44am On Sep 12, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 10:20am On Sep 12, 2008 |
nothings much Nurse |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 10:19am On Sep 12, 2008 |
lysaa: lol
cbase that traced the mace, chased the race and aged with grace. . now that is better  |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 10:12am On Sep 12, 2008 |
aarrrrghh! **Drags Mama J aside** MJ couldn't u have left Johnny for house na, e go soon begin disgrace everibody here, anyway, una don come, Oya go give Johnny rise may e chop, Dis your Gele, na wa oo, see as e dey draw attention. I've told u no dey act Galadima but u no dey hear, anyway na my birthday party be this, we no go fite, make we jolly, as i see u, i remember d first time wey we meet, eh we eeeh, u jst dey do me Tinini Tinini  My Chy-Baby  |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 10:00am On Sep 12, 2008 |
u comings again Nurse?  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by cbase: 9:59am On Sep 12, 2008 |
so? |
Jokes Etc › Re: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 9:54am On Sep 12, 2008 |
**begins Cranking to the right and left**
my soldier boy dey Kampe ooo watching waiting for action ooo now watch me crank dat |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 9:52am On Sep 12, 2008 |
Then I shall rise, To find My Ganja Broda Tufe  |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 9:51am On Sep 12, 2008 |
lettings me help u, HAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAHHH  |
Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by cbase: 9:49am On Sep 12, 2008 |
and u will be pushing the barrow while I escort |
Jokes Etc › Re: Little Johnny Again by cbase: 9:48am On Sep 12, 2008 |
Gbam! |
Jokes Etc › Re: Hi by cbase: 9:47am On Sep 12, 2008 |
true talk darling  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 9:45am On Sep 12, 2008 |
Clemcykul the Tricycle lady Cyclist |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:44am On Sep 12, 2008 |
chai! |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 9:42am On Sep 12, 2008 |
yeah, when u get the Loaf from the Loffer, Loaf around to my corner, i get Loff-Greased Butter  , may we do the Loaf justice |
Jokes Etc › Re: I Hate It When Men Keep Looking At U Lustfully by cbase: 9:35am On Sep 12, 2008 |
ha ha ha Clemcy clemcy, na wa ooo
@Jeovy Gab carries the Confusion Cup |
Jokes Etc › Re: Is It True That Yahoo Yahoo 419 Is A Sin? by cbase: 9:33am On Sep 12, 2008 |
yes, close dat Nyansh |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by cbase: 9:32am On Sep 12, 2008 |
am right behind u  |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 9:30am On Sep 12, 2008 |
for my bathday, na e u dey spank me, abi u dey craze?  ** calls The Bouncer Infobaba to throw Clemcy out**[/i] |
Jokes Etc › Re: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 9:28am On Sep 12, 2008 |
Chineke God  SAM, if i catch u  , My soldier boy dey kampe oo |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by cbase: 9:27am On Sep 12, 2008 |
for ur mind shey, Gabrywl? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 10:34pm On Sep 11, 2008 |
Good Nite jo, **Yawns** off to bed mysef |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 10:08pm On Sep 11, 2008 |
for what? |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 9:49pm On Sep 11, 2008 |
sulfur |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 9:48pm On Sep 11, 2008 |
dem go soon begin watch 3rd chance |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:43pm On Sep 11, 2008 |
Rap ur own na, who knows, una fit do collabo |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 9:41pm On Sep 11, 2008 |
table |
Jokes Etc › Re: Here I Am If You Wanna Beat Up On Me by cbase: 9:40pm On Sep 11, 2008 |
dem lie? |