Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by cbase: 10:17pm On Sep 13, 2008 |
thirded |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:15pm On Sep 13, 2008 |
n now ur stupid looking |
Jokes Etc › Re: I Resign by cbase: 10:14pm On Sep 13, 2008 |
no just call my MJ enta dis oo  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 5:02pm On Sep 13, 2008 |
place like? |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 4:52pm On Sep 13, 2008 |
dat thing wey dey ur face na ur tongue? abi na boil? |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by cbase: 4:36pm On Sep 13, 2008 |
me too |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 4:33pm On Sep 13, 2008 |
u gave up your bra?, ah na wa oo, 4 ma party!, oya who u give am, talk, abi Johnny collect dat one too? |
Jokes Etc › Re: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 4:32pm On Sep 13, 2008 |
no worry, u go soon understand  |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 4:17pm On Sep 13, 2008 |
collects the wrap From Tufe n goes d oda way singing
"some people dey ask me say Abeg CB wetin dey make u high I just dey tell dem say Na Jumbo dey do the Trick I dey HIgh, I dey HIgh I dey High, I dey high I just dey tell dem say Na Weedo dey make me shine"" |
Jokes Etc › Re: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 4:14pm On Sep 13, 2008 |
comot here abeg, or u wan become the new sec |
Jokes Etc › Re: Urgent Question! by cbase: 4:10pm On Sep 13, 2008 |
Egusi soup would do the trick |
Jokes Etc › Re: Three Heads Of States Went To Hell by cbase: 4:09pm On Sep 13, 2008 |
come, Tufe you win carton of close up 4 park n shop, dis one u just dey dash Close-up toothpaste up n down. |
Jokes Etc › Re: [b]arrested For Laughing! [/b] by cbase: 4:02pm On Sep 13, 2008 |
Johnny don finally grow, now am free  |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by cbase: 3:59pm On Sep 13, 2008 |
Johnny carry am at the moment  |
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by cbase: 1:01pm On Sep 13, 2008 |
true talk, Period. |
Jokes Etc › Re: New Math Jokes By Sam Milla by cbase: 1:00pm On Sep 13, 2008 |
for whia?, d guy don pic race |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 1:00pm On Sep 13, 2008 |
it is now opener |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 12:59pm On Sep 13, 2008 |
grandpapa again, wetin d man do sef |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 12:59pm On Sep 13, 2008 |
e don die na, d bones don turn ashes, |
Jokes Etc › Re: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 12:58pm On Sep 13, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Cwna by cbase: 12:58pm On Sep 13, 2008 |
Begins singing
I need to know |
Jokes Etc › Re: Good Advice From Kids by cbase: 12:57pm On Sep 13, 2008 |
asata |
Jokes Etc › Re: Humour Me! by cbase: 12:56pm On Sep 13, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Money Pass Life? by cbase: 12:56pm On Sep 13, 2008 |
MammyPams don do am again, u try  |
Jokes Etc › Re: JOKES!!! JOKER!!! JOKEST!!! by cbase: 12:55pm On Sep 13, 2008 |
Nice ones |
Jokes Etc › Re: Hi by cbase: 12:50pm On Sep 13, 2008 |
wetin Christbase get to do with Antichrist  eh? sexy sexy tammy!,,,,,,pssssssssssssh! ** spits out** " Oldie Oldie Tammy" ha ha now dats more than befits u  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by cbase: 12:47pm On Sep 13, 2008 |
no be only pant, infact she be Bra |
Jokes Etc › Re: I Resign by cbase: 12:46pm On Sep 13, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 12:45pm On Sep 13, 2008 |
See am der, ___ Oh my God wer d weed na, Chai! WHERE is JOHHNY, ? You see ur blood Tufe, U see am  , i wonder how long i can accomodate this, If not for Chy-Baby, If not__, |
Forum Games › Re: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by cbase: 12:42pm On Sep 13, 2008 |
Now i believe the talk bout winches being in NLD **covers mysef with the blood of Jesus** |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 12:40pm On Sep 13, 2008 |
Now, I'm stalling |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 12:39pm On Sep 13, 2008 |
he who gets condom, Goes first, |