₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,277 members, 8,449,537 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 11:54 PM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 3:49pm On Sep 12, 2008
tis been nice working with you, pity u didnt see the soldier boy well, may be e dey take nap, maybe Mama J go like become my new secretary. I'll try n make her see reasons with me. grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 3:42pm On Sep 12, 2008
come, no dey form for us here oo, we know u oo
Jokes EtcRe: Happy Buffday To Cbase by cbase: 3:24pm On Sep 12, 2008
@MJ
carry Johnny quick quick go back yard before my guests see am, I no wan embrassment here oo, small boy sef u no fit take care of am. give am MistMag e go soon beta, n you, enof, u don take dat shekpe enof, i no wan wen we go in 2nite u go begin shine eyes for me, i want u soft n gentle tonite grin grin grin, dnt worry the party will soon be ova. grin grin

@jeovy
E be like say ur own don dey too much, may weekend reach, Dat money wey i lend u, wey u take go marry dat gal, wey dey sell tomoto for ur village, NLD go know me n you, who go pay each oda back angry, Yeye.
Jokes EtcRe: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 3:14pm On Sep 12, 2008
make am december, e go beta
Jokes EtcRe: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by cbase: 1:20pm On Sep 12, 2008
its not ur fault, but u learnt ur lessons now, big head no mean say such person fit carry am,
Jokes EtcRe: Lola, You Are Greatly Missed by cbase: 1:09pm On Sep 12, 2008
e lie?, **takes a stone and breaks all the mirrors n glass in Clems Hut**
Jokes EtcRe: Happy Buffday To Cbase by cbase: 1:05pm On Sep 12, 2008
lol
no mind Jeovy, na hunger dey worry am

@Jeovy
every rat don dey claim say, them lend me money, for your Infomation, na Clem baby dey throw this party for me. and take it easy greedy man, see as u just enter, rush isi ewu, anyway, thank God for clem u no go hungry for like 2days again. take am easy, pepper dey am oo
Jokes EtcRe: The New King And The New Kingdom by cbase: 12:59pm On Sep 12, 2008
Gbam! on ur head Sam
Jokes EtcRe: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 12:55pm On Sep 12, 2008
Chai! Nwa i dey feel u, Give dat Ike nsi d story of his life, My Papa Dibia, :oTufiakwa. are u sure dis guy is even in Amsterdam or AmsterUBIAM
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by cbase: 12:48pm On Sep 12, 2008
lol
Jokes EtcRe: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 12:43pm On Sep 12, 2008
Idiot! I go soon Pluck open dat ur big stomach,
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 12:38pm On Sep 12, 2008
Chai!
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 12:34pm On Sep 12, 2008
must be the Ghana must go
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by cbase: 12:32pm On Sep 12, 2008
no give am, na USA grin
Jokes EtcRe: Happy Buffday To Cbase by cbase: 12:27pm On Sep 12, 2008
Oya, take one wrap, smoke dey go
Jokes EtcRe: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 12:26pm On Sep 12, 2008
wer in the head or in the belle? cos i no say no be for pocket
Jokes EtcRe: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by cbase: 12:05pm On Sep 12, 2008
no mind am
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by cbase: 12:04pm On Sep 12, 2008
thnks
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 12:03pm On Sep 12, 2008
clemcykul:
u suck
Na lie, I no suck anything, abi i don suck ur own b4, no dey talk wetin person no do oo angry
Jokes EtcRe: Happy Buffday To Cbase by cbase: 11:57am On Sep 12, 2008
Oya everybody Party is Ova, may una begin to dey go, grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 11:26am On Sep 12, 2008
who be dat?
Jokes EtcRe: Happy Buffday To Cbase by cbase: 11:20am On Sep 12, 2008
chai!, my guy, tnk u for the wishes, may u have em as u wish me so grin
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by cbase: 11:18am On Sep 12, 2008
please take am easy, mind ur B.P
Jokes EtcRe: Doctor's Office by cbase: 11:14am On Sep 12, 2008
Nice one gal cheesy
Jokes EtcRe: Happy Buffday To Cbase by cbase: 11:14am On Sep 12, 2008
whts funny, abi d Viju milk don dey get u? cheesy
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 11:11am On Sep 12, 2008
lol cheesy
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by cbase: 11:10am On Sep 12, 2008
enjoy ursef too my guy, no time
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 11:04am On Sep 12, 2008
No mind dat Totoless gal grin
Jokes EtcRe: The New King And The New Kingdom by cbase: 11:04am On Sep 12, 2008
Show me sad
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by cbase: 11:00am On Sep 12, 2008
tins dey fine, my guy cheesy
Jokes EtcRe: Cbase hires Lysaa as his new secretary by cbase: 11:00am On Sep 12, 2008
kini big deal?
Jokes EtcRe: The New King And The New Kingdom by cbase: 10:58am On Sep 12, 2008
my Sandwich is not dat tasty, I need a SAUCE, any idea where i can get one? undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 132 pages)