Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 840 841 842 843 844 845 846 847 848 (of 860 pages)
error! error! error! error! |
Unable to view,page is too large!! |
Or better still: nokia start up failed, contact retailer ! |
@sisqology in greek language please ! |
@poster computer village |
@ 9iceX u mean say i no dey responsible? U will be hearing from my lawyer soon ! |
@samuel k u dumb? Say something biko ! imeye post owere ife e ga e de, i ra pia empty. ogini na e me gi? |
@sect na ribs i crack ! |
I think he was trying to say Clarus, giringori & naty |
@dami9ja my friend answer my question,before i loose my temper,is it lose or loose?! |
@dami9ja IN ENGLISH PLEASE !! |
This one pass sh1t. |
JUNK MAIL HERE, somebody click on sperm to em em em, is it sperm or spam? |
@poster JUNK MAIL !!! |
All of us dey encourage all dis nonsense 4 nairaland. No body should reply all these stupid threads. Imagine 5 people opening different threads 4 same reason. HELP ON MTN,CELTEL,GLO TRICK. na wetin |
If i talk now them go say i don start. Every time dem go just dey waste our thread 4 here. Junk mail ! |
@hansibone if dat trick work,dat mean say ur phone needs flashing or firmware updating but if the trick no work dat mean say ur phone head correct ! |
@hansibone (if anybody use abusive word 4 here,he/she would answer to me). U BE QUESTION PAPER? |
@ poster come my guy this thread is not getting us anywhere,if u want to buy nokia 3310 for your pal, fine, he would really appreciate it. at all at all na him bad pass |
JUNk MAIL
|
@joe bail u don read the broken wey u write? English =zero, broken nko=zero Which language u dey good at? I take GOD name take beg u, no write GCE this year o ! |
@ every body wey dey find browsing trick, change ur phone apn to ABRAKATABRA. then deep it into a bowl of water mixed with salt and say ABRAKATABRA. bring it out of the water and click on the browser botton, WOLAAH! u can now browse free |
@poster u 2 wan feel among those wey dey post?,dat is why u dey waste our thread. My friend delete this thread !!! NOTICE ME |
When will nairalanders stop begging,and learn to do things dem selves. Technology is the key to power & success, these people wey dey lie say dem get am, them no get two heads. Press ya phone regularly and press something out wey go help others too, not every day beg beg |
Wetin dragnet dey talk? Must it be n73 ? @poster nokia n70 or 6120c is better. |
Fadajasi & hansibone thank your star say i no be nature, i for just seize una breath for 20sec. |
@hansibone GOD save u say i no be nature,i 4 just seize dat air wey u dey breathe for 20sec, |
Hansibone u dey crase.Who be ur uncle? Hahahahahehehe! |
Hehehehehehohohohahahahaha! |
From paddy to story |
@fadajasi and hansibone u are making fun of me abi? Both of u are banned |
@hayprof na me u dey call fake,i go wound u one day.I go suffer una small |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 840 841 842 843 844 845 846 847 848 (of 860 pages)