Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 841 842 843 844 845 846 847 848 849 (of 860 pages)
Once again the topic is Glo & mtn video call ,and not n70,n72,n73 talk,abide or else i will bann every body |
Up eyimba @ poster i be man united fan but get this thread out of here now! Wat u just did is against the forum's rules |
I don 4get say i get one female paddy here, funkysisi u rock |
@honsule correct talk |
@ sect who dey follow u lol ? U are just a piece of rubbish and two, u are beneath me. Abeg garbage boy, find ur mate |
3G phones no dey expensive,u fit just buy like sagem my w-8 i think its less than ten thousand naira now ,but na java o! |
@ sect u are thief & a criminal,what do u need a voice changer for? Obviously to decieve some body else or even gettn something from him/her. No body is trying to be funny here. Sect u are a THIEF & A FRAUD ! |
@ all why we dey encourage criminal 4 this forum? una 4 ask the guy wetin e wan take voice changer do,abi the wan God give am no good? Obviously he is using it 4 a criminal act. do u all know dat this forum could be shut down because of this? E no good,some guys are using this forum as a scam place now. Abeg we dont need it and 4 the person wey upload the voice changer,pls remove it |
@smol stout i tried the glo number wey u give me e no work,obviously na fake number u give me,na u sabi |
By the way sef how much the guy chop? E fit be just 15 thousand naira.If he go pay me two hundred thousand naira, i go fit help am do the investigation, i will employ dragnet,dualcore,info,hayprof and hansibone 4 da job. And after everything i go pay dem 10 thousand each. |
Engrish please! |
@femi80 na u be my part2? ceejay80s/femi80 one is gprs intelligent and the other is olodo |
Anything goes in nigeria. Long live naija |
@markenny give u some hand ke? Them tell u say all of us here na zombie or evil dead? If u need hand,go dig out grave and cut their hand,by the way wetin u wan take the hands do? Juju? |
@markenny give u some hand ke? Them tell u say all of us here na zombie or evil dead? If u need hand,go dig out grave and cut their hand,by the way wetin u wan take the hands do? Juju? |
@ brine u get 3G phone? It will only work if dat 3G signal dey ur phone ok? And next time if u no sabi spoke english,ur language is allowed .Hahahaha |
@ inze how u know say i talk and if i mad,i mad reach u? |
The guy no know say all of us 4 phone section na ogbologbo, e come won try our liver, why him dey tell us? We resemble EFCC? |
That language is only used by fowls, called fowl languge,but ehhhh its allowed |
See the address the guy put there,no be nigerian address be dat, 15-19 CHURCH ROAD STANMOORE,MIDDLE SUSSEX. Na only ogbonge name full our street name e.g. Ojuelegba,obanikoro street ,mushin,oshodi,oworonshoki e.t.c. which one be church road stanmoore middle sussex? |
@hansibone wetin u say dat guy suck? Because u said to somebody " u suck" SUCK WHAT? D1ck? |
@ poster if u hv been scammed once,let that be a lesson to u.Next time be careful who u deal with,some of this scammers aren't from nigeria, probably he gave u the phone at a very cheap price,and u being so greedy ,u fell into the wrong hands. Na only nigerians dey thief? europians & american started it. Na now i know say all white skinned are dumb and dumber |
@ ceejay80s ENGLISH PLEASE!!!! |
@ everybody please kindly leave my thread. una no dey tire? |
Ka ngwa unu celtel ma maka ifa unu nsha na eme. ofu mbosi apogara unu ni ne ga kpo shie na nga. Nnde oshi, free brosing na ku si na ogan ni ru |
Point of correction,i said ur paddy as in mobile pal, no be person wey u hate pass devil |
@hayprof na me u talk to like that? GOD go let me catch u 4 my street and i go disgrace u infront of that girl wey u dey toast everyday 4 my street @4peace for where u say u see my face?I and lagbaja are 1 @dual core na me dey do gra gra,no need 4 apology,i no go call u @ those wey dey live 4 rural areas,i go come mount 3g signal 4 una 2morrow |
@ poster i no trust u. U fit dey work wit them,u come dey pretend make we give u info. Na 4 where u come 4rom sef? ur username dey new |
@ poster Glo is back and kicking, your glo sim don get leg? abi na u just wan make them notice u 4 nairaland phone section? |
@ all nairalander wey dey use 3G phone wey get either glo or mtn line,drop your number here i go call u on vid call, i wan see una face. or beta still make we call ourself, STRICTLY FOR VIDEO VIDEO CALLS ONLY ! my mtn is 07032659200 glo 08078455461 |
@ all nairalander,who be ur paddy 4 phone section? u must choose only one person. My paddy na uglybone hahahaha, to be precise hansibone |
@ judgement day every body go talk true, GOD dey see una wey dey hack and browse free ! Me i wan go mtn and celtel 2morrow make i go pay all the money wey i take hack and free browsing. hahahaha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 841 842 843 844 845 846 847 848 849 (of 860 pages)