Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 844 845 846 847 848 849 850 851 852 (of 860 pages)
@ naijafan how dare u call me an idiot? Ur father is an idiot,ur mother is an idiot,ur brothers and sister are idiots and so on,sh1t like u.@ hansibone u wan die becos dem post ur ugly pic 4 nairaland? Thats why u dey rap,after the whole rapping u no sell one copy,no grammy 4 u. If u like go die or better still tie ur eye go third mainland bridge,and stand 4 the middle of the road ok? |
@dailydolla4u how come u forget the fone and fone number wey u dey use?I no trust u,its like me saying i 4get say i chop this morning,dem dey 4get that kin thing? |
@ poster abeg next time no post same question more than once see as u meSS up the thread with 4 same questions ok? |
@ poster ur 6233 is a java phone and not symbian or windows operating system,first of all go to www.getjar.com look 4 application with jar format,that fone may have a limited download kb,so look 4 apps that are small in size 4 testing,make sure u are downloading the jar file and not the jad file,look 4 apps that is small in size like yet another tetris,opera mini e.t.c. |

I vote 4 ceejay80s because he never gives up.By the way hayprof,texazpette and naijafan are underage contestants,hahahaha |
Zzzzzzzzzzz!! |
@naijafan and ztyle i think say witches and wizard meeting don close? Abi ur witch broom stick don spoil? Abeg trek home and go to bed |
Funkybaby,bimbor,anasey,dekin, must surely vote 4 me |
@naijafan u get brain pass me? By the way @ 2 a.m. u still dey awake,u be witch? Abeg vote 4 me if i win i go settle u |
Ladies & gents its time for you all to choose your 2008 nairaland winner.Out of these 6 contestants choose who sabi pass,the most intelligent,active poster and tell us the reason why, (1)CEEJAY80S (2)DUAL CORE (3)INFOBABA (4)HONSULE (5)HANSIBONE (6)DRAGNET. Nairalanders vote wisely!! |
@ poster change the title to nairaland mobile gayz |
@ugly bone i know blame u.My next target na to show every body your pics wey u dey sh1t 4 toilet, then u go dey give me some respect @ gayprof my result na possitive! |
For me i prefer HIV antivirus,its the latest os8 antivirus |
Java antivirus ke! Na wa o! That means say nokia 3310 na symbian too, hahahahaha! GOD abeg make i know mumu like dem o! |
If u want to increase the size of ur mms downloads,first u should be able to increase the size of ur d1ck. Use the same method,comes in handy |
@ donseaun wetin dey make u cry,wetin funny? |
@ donseaun wetin dey make u cry,wetin funny? |
Dont worry ya all i will upload my pix and una go see how legsome i am.atleast 19 people 4 my street use my pix as their mobile wallpaper |
Una wey dey look 4 info face,the guy is faceless.The only thing i know about him is e like to buy stolen good,one day e go end up buying goods stolen 4rom his house.Hahahah.@funky babe none dey romantic,i would rather date a goat or take a fowl to mr biggs |
@ funky babe well among all of them na ugly bone ugly pass,hayprof and naijafan look sexy or gayxy rather,dual core fine but not handsome,funky babe the truth is their pocket dey empty,take 4 instance look ugly bone pics where e dey party na food e dey wait 4. Funky the only option u have na me |
The truth is alway koro |
The truth is alway koro |
@ funky babe look hayprof well the guy no be like gay,naijafan no be like xconvict,dual core no be like shoe maker,ugly bone na im worse pass,info no be like mmmmh? As for honsule,the guy na suya seller,him name sule don talk every thing ,abi i lie? |

@ funkybabe oya start admiring me now!
|
@ funkybabe oya start admiring me now!
|
@ funky babe i no comprehend u o! You are suppose to hate them instead u come like them pass me,dual core na calabar boy and i am sorry 4 ya waist. E be like say i go change those pics to horror.You think say na celeberity i come advertise? |
These na nairaland super stars i know say them dey burn inside instead of thanking me @dual core i know say u go dey find my own picture where i dey sh1t for toilet abi? |
more wallpapers
|
more wallpapers
|
choose the best for ur mobile wallpaper
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 844 845 846 847 848 849 850 851 852 (of 860 pages)