₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,010 members, 8,514,990 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 07:59 PM

Toggle theme

Ceejay80s's Posts

Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 845 846 847 848 849 850 851 852 853 (of 860 pages)

Phones › Which Of These Pics U Fit Take Do Wallpaper 4 Ur Phone by ceejay80s(op): 5:08am On Apr 04, 2008
which is the best wallpaper?

Phones › Re: Phone Section - Active Members Meet Up! by ceejay80s(m): 1:18am On Apr 03, 2008
@ poster where the active members dey? I no see any, na only garbage i see here.
Jokes Etc › Re: Mtn Trick - New And Improved! by ceejay80s(m): 1:14am On Apr 03, 2008
@ ugly bone stop talking and upload ya photo and make sure u are not wearing anything
Jokes Etc › Re: Mtn Trick - New And Improved! by ceejay80s(m): 1:03am On Apr 03, 2008
@ ugly bone stop talking and upload ya photo and make sure u are not wearing anything
Jokes Etc › Re: Mtn Trick - New And Improved! by ceejay80s(m): 6:26pm On Apr 02, 2008
@ uglybone mr skeleton abeg go for unilag i hear say dem dey find skeleton for experiment for their new student.When u check ur weight last,i know say all the rat wey dey run around 4 dual core house get weight pass u
Jokes Etc › Re: Mtn Trick - New And Improved! by ceejay80s(m): 6:22pm On Apr 02, 2008
@ uglybone mr skeleton abeg go for unilag i hear say dem dey find skeleton for experiment for their new student.When u check ur weight last,i know say all the rat wey dey run around 4 dual core house get weight pass u
Jokes Etc › Re: Mtn Trick - New And Improved! by ceejay80s(m): 5:50am On Apr 02, 2008
If not that my babe is from ur side port harcort,i know wetin i 4 tell u.
Phones › Re: Celtel Gave Us Boxers N Collectd Baggie Trousers by ceejay80s(m): 5:45am On Apr 02, 2008
Go to all those other post and modify change heading to post deleted!
Phones › Re: Celtel Gave Us Boxers N Collectd Baggie Trousers by ceejay80s(m): 5:44am On Apr 02, 2008
Go to all those other post and modify change heading to post deleted!
Phones › Thread deleted!! by ceejay80s(op): 4:51am On Apr 01, 2008
Thread deleted!!
Phones › Re: New Free Celtel Wap Apn (just Nokia) by ceejay80s(m): 4:49am On Apr 01, 2008
@poster u dey crase o! With all my happiness i open ur thread na april fOol u wan tell us. U don catch me
Phones › Re: Opera Mini Available In Hausa, Igbo And Yoruba by ceejay80s(m): 11:19am On Mar 31, 2008
@ poster abeg give me the pigeon english version and the animal language version for my dog
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 9:28am On Mar 31, 2008
@ naijafan meaning?
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 9:27am On Mar 31, 2008
@ everybody nairaland is getting boring,make somebody break another person head to make nairaland more lively
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 7:03am On Mar 31, 2008
@ empexy ok what u meant was that every body dey kolo? @ poster from DVB-H to micro dvd rom discussion na wa o! @ naija aircon,wetin u say i do u?
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 10:09am On Mar 30, 2008
@emsexy u say we dey talk super story,to EXPANSIATE WELL, u mean say we dey talk out of sense,meaning our brain black,and on top of it all we are all windbags which also means talkaholic,eh?
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 5:12am On Mar 30, 2008
@ bimbor if u want them to listen to u 4 nairaland,just tell them say u don hack glo's 3G. then u go appear 4 all newspaper front page
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 5:12am On Mar 30, 2008
@ bimbor if u want them to listen to u 4 nairaland,just tell them say u don hack glo's 3G. then u go appear 4 all newspaper front page
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 5:08am On Mar 30, 2008
Wetin i do again wey una just dey include my name 4 here.Bimbor dey talk sensible talk here,una wan swallow now una wan put the blame on me abi? U guyz know me dawm well,i go erupt o!
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 10:50am On Mar 29, 2008
Less i 4get, if u dey look 4 phones that DVB-H facilities go to www.gsmarena.com some smaller nokia phones get am. As bimbor call n95 and n77 some people don fear,go to that website and check out other phone specifications.
Phones › Re: DVB-H Brings Dstv To Mobile Phones. by ceejay80s(m): 10:39am On Mar 29, 2008
@ bimbor, why are u wasting ur time as u can see nobody wants to hear anything about tv on phone,u sef know say i don talk am tire but dey dont give a sh1t about .Other countries dey enjoy new development,we na as we go hack 4 free na him full our brain.Dnt stress ur self again my guy,dem no go listen unless u fit hack free 4 dem.Like george bush would always say" the way foward"
Phones › Re: Mtn Recharge Fraud! by ceejay80s(op): 12:39am On Mar 22, 2008
Make i tell all of una ,after i don sew dem finish,u go come see how much mtn go pay me 4 damages.I am rich!! Na him dey rein 4 abroad sue a particular company and get rich.They stole from me,even if na ten kobo ,na money
Phones › Mtn Recharge Fraud! by ceejay80s(op): 3:43am On Mar 21, 2008
My guys beware that mtn have a lot of skeletons in their cupboard,i bought a 100 naira recharge for free night calls,i loaded it on my phone that night,checked my acc. Balance and it was 100 naira at about 2 a.m. yesterday i wanted to call a friend,checked my acc. balance and it was 0 naira. e come be me like film trick,i called their office  2ice complaining to them they were like call us back is it because of 100 naira? I recorded every conversation and i think its high time i sue them to court. Abi na only 4 this country big men dey escape with fraud. Tell me nairalanders should i go ahead and sue mtn?
Phones › Re: Ceejay80s Internet,3g,wifi Movies by ceejay80s(op): 6:16am On Mar 19, 2008
@ tobs and naijafan so those wey get dstv,hitv,fstv dem dey foolish for The 2000 or 3000 wey dem dey pay,abi dem too now sabi download those films too,tob 2morow download premiership soccer and watch am 4 ya pc. Hahahaha!
Phones › Re: Ceejay80s,sos by ceejay80s(m): 2:48am On Mar 19, 2008
@ poster to be sincere i dont know u,all of a sudden u just erupt from no where,dey tell me say u wan browse free.Who know if u are working with mtn or not? Na only those wey dey active 4 phone section and people weyi know i dey tell dis kin secret.And i know dem,una wan block us from dat side abi? So sorry guy beta luck next time
Phones › Re: Ceejay80s Internet,3g,wifi Movies by ceejay80s(op): 12:41pm On Mar 18, 2008
@ every body _person wey him 3g or egprs don dey browse free,make e contact me 4 more stations ok? THE END
Phones › Re: MAKE YOUR HOUSE/OFFICE LOOK LIKE NEVER BEFORE by ceejay80s(m): 6:18am On Mar 18, 2008
@ osita my guy na phone u wan take clean am? Abi u dey operate the cleaning with blutooth?Before u enter this section no be phone u click on. Abi u wan clean all our phone? Na wa o! Yaba,mandellas,mile2 market burn down,everybody turn nairaland forum in branch office
Phones › Re: Celtel Good News by ceejay80s(m): 6:06am On Mar 18, 2008
@poster that thing no work,i was among the first ppl to register and i no see anything but next time continue from the other thread of honsule ok,no just start up new thread any how ,una dey make nairaland untidy
Phones › Re: Celtel Good News by ceejay80s(m): 6:05am On Mar 18, 2008
@poster that thing no work,i was among the first ppl to register and i no see anything but next time continue from the other thread of honsule ok,no just start up new thread any how ,una dey make nairaland untidy
Phones › Re: Help On 6260 by ceejay80s(m): 5:59am On Mar 18, 2008
Hail mary,full of Grace the lord is with u,blessed are u amongs women and blessed is the fruit of thy womb JESUS,
Phones › Re: Ceejay80s Internet,3g,wifi Movies by ceejay80s(op): 7:01pm On Mar 17, 2008
As omo nna wey like money,my heart is 4 sale
Phones › Re: Ceejay80s Internet,3g,wifi Movies by ceejay80s(op): 6:41pm On Mar 17, 2008
@ dragnet will be glad to poison u with all my heart,but for now na one heart i get

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 845 846 847 848 849 850 851 852 853 (of 860 pages)