Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 842 843 844 845 846 847 848 849 850 (of 860 pages)
@furtune because of free browsing u turn to prophet overnite |
em em fouroom not chatroom |
fire fox browser download and enjoy. ceejay80s making life beta |
@ poster take ur phone to pastor chris at christ embassy for gprs healing |
Guy if your opera mini no work dial 911 and make a federal report,or wait 4 next year budget them go add opera mini 4 budget. |
the end |
@ all, if i be nature i 4 seize that air una dey breathe for 30sec so dat una go get respect 4 me or even seize am for 5mins |
@tobidaflava make i help u finish am waste of thread. The end |
@ nairalanders dragnet na juju man o! Beware, e use jaz push me comot 4 thread ! |
4 the first time in history dragnet say i dey talk true,i must go church on sunday 4 thank giving,he's a miracle working God,he is Alpha and Omega, he's a miracle working God. Nairalanders sang with me |
To be sincere,settings no matter,but 4 dat ur sim to be provisioned for internet na him be the koko, 4 now internet provisioning is impossible,try glo 3G |
. |
To be sincere,settings no matter,but 4 dat ur sim to be provisioned for internet na him be the koko, 4 now internet provisioning is impossible,try glo 3G |
@ poster if u no do wetin i talk now i go throw bomb inside nairaland.It has to be internet connection.This same thing happen to my nokia 6230 three years ago,until i use internet connection.All phone different. e.g. some phones fit browse with mms and some cant haba, if i una make me talk again,i go flog una 12 strokes each |
Hahahahaha |
@ life_style if i be nature i 4 seize ur breath for 30sec for talking to me like dat |
These browsers i uploaded here are modded,try them.Opera mini 4.1 will not work on dat phone except with internet connection |
@ poster try dis 4 size |
try my own browser |
@ poster ur land Lord "ceejay80s" don land to solve ur problems. Its because u are using a wap connection to dat phone,na only with internet connection u go fit browse with opera mini on that phone.I will upload some mobile browser for this thread 2nite,u go download am with ur phone and see if it will browse,na only with internet setting u go fit browse on opera mini on that nokia |
@symbian03 u sef talk true,this place na phone section and no be interpreting section,even if e want somebody to help am,many threads dey wey e 4 type am put inside,and not creating another thread 4 something wey no make sense to this section |
@Donseun na animal 4 talk before? |
@ poster point of correction dis na fone section and not interpreting section. If u need interpreter go ur village and ask ur king e get one. No waste our thread here again o! |
Nairaland or chatland.No talk here corres-corres-correspond to the topic of this thread |
Guess why mtn 3g never reach lagos? Because dem know say all of una go hang their network just because of free browsing. Make una go buy their fone for 45,000 naira and watch dstv ok? |
@poster chinese fone no get symbian operating system. So those games and apps no fit work there ok? |
@hansibone or na ur house dey leave u! Hahahahaha |
@hansibone or na ur house dey leave u! Hahahahaha |
Just back from the states, i mean usa and not akwa ibom state o ! So where were we? |
@hansibone u be kiss freak,hw u go dey kiss ur house,abi she don leave u? |
Have u heard of dstv cooking gas? Because i get am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 842 843 844 845 846 847 848 849 850 (of 860 pages)