Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 846 847 848 849 850 851 852 853 854 (of 860 pages)
15,000 some people 2months salary.So after working 4 two months,u go carry the money go give glo just to suscribe 4 a month? Glory to God |
Kunta kinte |
@ dragnet merry Easter |
@dragnet no 4get o! After easter but 4 now make we respect JESUS. oya dragnet tell me u love me |
@dragnet no 4get o! After easter but 4 now make we respect JESUS. oya dragnet tell me u love me |
@ dragnet some body say i dey too proud ;well, Proudly africa! |
Back to naijafan for me browsing with ma fone don tire me as george bush would always say: the way foward. U wan browse die try other thing like video calln and streaming |
@ dragnet i no get ur time now na HOLY WEEK we dey,after easter the war continues,make una tell glo that they are losing o! When mtn and celtel start their own 3G, then them go buckle up. Money they their hand now their sakara come plenty |
VODACOM & AIRTEL is my prefered network |
@naija fan make i tell u people go suscribe with 1,500 naira well well,u dey talk of streaming on pc. Ur computer dey enter ur pocket? If dem dey show any champions league match i fit watch am anywhere i dey with my fone,if i fit pay for my fstv 3000 naira monthly then how i no go fit pay fone own. |
@naija fan make i tell u people go suscribe with 1,500 naira well well,u dey talk of streaming on pc. Ur computer dey enter ur pocket? If dem dey show any champions league match i fit watch am anywhere i dey with my fone,if i fit pay for my fstv 3000 naira monthly then how i no go fit pay fone own. |
@ somalian fan point of correction,what is 1500 naira wey u go pay and watch which ever movie or live tv station u desire for a month,na fowl change.let me tell u,u dey find the one wey dem hack,no be the same brain all of us get,u hack one for ur self and tell us when u finish.I just dey jealous funky baby n95 becos that phone na decoder,e get tv output.If u are able to stream international tv stations on that fone,u fit connect am to tv then watch an there. |
Email extractors no get wahala,just come nairaland,enough emails dey there. |
@ vowiski point of correction,i ain't a dreamer. if 50 million people pay 1,500 naira each a month ,how much u know say e be? |
Set your realplayer gprs bandwith, settings to 28.14 kbps or above ok?Do it now and see if it will say same thing,remember gprs bandwith from 28.14 kbps or above till u get the right one. Click on cnn first |
@ warley check ur realplayer settings -connection-network-option-advance settings and increase the gprs bandwith,then try again,but try the cnn.sdp first,please try when their server is fast,preferably at midnight |
@ warley check ur realplayer settings -connection-network-option-advance settings and increase the gprs bandwith,then try again,but try the cnn.sdp first |
@ info i don tire to talk,my links are free,if u don hack glo 3g like some people dey lie 4 here then test it.All i am saying is test with glo 3G to comfirm,ofcourse glo go charge u. But if glo 3g is free,then no problem.Some people say their celtel internet still dey work,at midmorning when their server go fast,use am test am. My streaming server is free |
@info all glo connections no be free o! Make sure the sim is provisioned for 3G. Access wap or any wap or mms connection wont work,only internet,3G and wifi. I no want fight for the end,if u are testing for the first time use the cnn.sdp link ok? Just two hundred naira testing no go kill una |
If global com really one make their money them ask us to pay 1500 naira monthly to stream only,u will be unable to browse with it,in 3months dem go make serious cash,imagin 50million people pay 1500 every month,na so them do am 4 other countries.I no mind to download all 700 of my movies and 150 tv channels from all over the world here 4 people to download free an enjoy. Dem 4 make at least 50% of nigerians pay and enjoy,instead them dey talk kolo talk,how u go they watch movie your money they burn at the same time?If them do as i talk,before celtel and mtn go start them 4 dom make enough money and customers |
It will never connect with mms or wap. Gprs will be slow,unless its a fast gprs,but super with 3G and wifi.Like i said i have many Tv channels but i want u to test ur phone first.Since glo dey do shakara,dem no wan give us atleast one month free to stream |
I will add more movies and channels soon.If u have a symbian fone with no realplayer or realOne player ,send ur email and phone model and i will send it to u |
@ 4peace i no proud o,but u no dey see proudly Africa 4 Tv?, i am only having fun,u no know say na we 4 phone section dey make nairaland lively? |
watch fa premiership matches on ur phone.unzip this file and extrat to ur mobile video folder,and then click 2 watch |
more |
ceejay80s making life beta |
more and more |
more movies |
more movies enjoy |
these are movies u can stream and watch specifically from my server for free,all u need is a symbian phone with pre-installed realplayer or realOne player,u can watch these movies via 3G,internet or wifi connection only,down load the attached folder,copy all movies to ur phone video folder,go to ur realplayer settings-connection-network and choose glo 3g, go back to ur video folder and click any of the movie and wolaaah! It starts playing.if u have provision ur glo sim for 3g u can test and see,i will update more movies soon. Feel free 2 ask any question |
. |
Mine is still browsing |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 846 847 848 849 850 851 852 853 854 (of 860 pages)