Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 847 848 849 850 851 852 853 854 855 (of 860 pages)
My TV stopped working too,i guess i should hold celtel responsible for that |
My TV stopped working too,i guess i should hold celtel responsible for that |
BILL BOARDS,when is the TV / NEWSPAPER AD. Coming out |
BILL BOARDS,when is the TV / NEWSPAPER AD. Coming out |
bill boards |
@ dem_dem Is that why u opened a new thread? What happened to honsule's thread on this same topic? Una just like notice me.Seun no dey supervise this forum at all, go to www.3g.co.uk/forum,u try this kin thing your post or thread will be moved or deleted |
@ N72 seller no 3G no deal |
@ N72 seller no 3G no deal |
I don try even 4 dexter's lab,i still no fit hack glo 3g.I pledge to nairaland my forum,to be faithful,loyal and honest,to hack glo 3g is not by force,to defend my dignity, So help me God |
wall paper & spiderman3 themes
|
themes spiderman black
|
spiderman 3 themes s60
|
.series 60 themes
|
person wey wan die ,i think there is a better way
|
the end !! |
@ dual core did i hear u say G*y? God have mercy,satan was once an angel |
Who is info? NO COMMENT!! |
five patients die sara 4 my hand last week,abeg if una finish with info make una bring am 4 treatment |
@ info no swallow me,no be me put fire 4 ya shop 4 yaba ok? So if u don run down, abeg try luth,na for the place where them dey tear belle i dey work,u fit volunteer ur self,we need person wey we wan experiment on,na only small we go tear ur belle |
Come una wan turn this place into loversland?@ dual core which wan be say funky baby dey attractive & sexy? You no know say under age too dey log in 4 nairaland?And dem dey read una post.@funky babe,i know dual core well o,the guy fine small but na player Oya round2. James bond vs funky babe tomb raider |
@ igbsam U wont understand,i no write am 4 u 2 undersit,if u get brain, figure it out |
@ igbsam U wont understand,i no write am 4 u 2 undersit,if u get brain, figure it out |
@ igbsam U wont understand,i no write am 4 u 2 undersit,if u get brain, figure it out |
I dont trust celtel,its too cheap to be true |
@ igbsam the pikin wey say e wan know by force wetin kill him papa,that thing wey kill him papa go kill am |
My papa,mama,grandma,grandpa,uncle,aunt,bro,sis,cousin,nephew,inlaw don recieve the one month free browsing ,even my great grandpa just called me from his grave say him too recieve one month free browsing,na me remain |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 847 848 849 850 851 852 853 854 855 (of 860 pages)