Chanchit's Posts
Nairaland Forum › Chanchit's Profile › Chanchit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 292 293 294 295 296 297 298 299 300 (of 331 pages)
Yes, its true, they were not deported, they were dypleted.... Idi!!ot..! |
GEJ sef don turn playboy, I hear say that alison and GEJ dey into one thing one thing, but GEJ playboy style na to dey carry sick women. |
I no wan hear anybody cry foul o, cos na u dey take ur leg waka ome by ur self now o. |
Of cause, its fake, but we go jst dey watch them run their mouth. |
You go fear law enforcing agents. |
I knw this won't happen nxt yr, cos' we will also be ready for them, if it means lying to enter the holy land. |
I for knw when e go open, if to say I don belefood. |
Every hour on NL reduce your life span by 30mins, no probs sha, since I'm to die by 100, I can still manage 95. |
This one na gambari kill fulani o, so wetin man go do than to shut up. |
Thats the best way to live a peaceful life, if you have a roof over your head, enough food to eat, good cloths to wear and a car to push you around, then you should let other people too live. |
I thought they said she will be back for the independence celebration. |
I still dey here dey find 140,000. |
I still dey here dey find 140,000. |
This mama sef no dey taya to dey spew rubbish. I jst hope she won't misyan against the religion of peace, cos she might not live to spew another one. |
I knw this is the first and last time they will use this kyn thing hunt 9ja, next time we will be very prepared for them. |
Even people wei no go buy the pirated copy sef dey talk say them go buy 100 copies. |
Very funny. |
Choi...! E be like say all the curse wei we dey donate for GEJ don dey work o, me I no curse again ooo...! |
Lol, you can only get crazy people here. |
Robert is spot on, on this issue, I wish I could add one more like. USA only appears in places they can steal. |
Gbauuuum....! The sound of Biafra bomb still dey circulate inside baba brain. |
How I wish rich people could think like this, but no, they prefer to have many slaves under them, giving them what will always make them come back to beg for more tomorrow. |
I don't knw why mods won't put this news on FP, I've heard it on radio and TV, abi mods no want make NLders try their luck..? |
Abeg I need to see this lady asap, all I need na those touch and follow ring wei aboki dey sell for 150 naira. |
Oma se o, I can only imagine how much they must have spent on this unsuccessful trip, if I should be detained for three days without food, I don't knw if I would make it. |
Puni . There's no smoke without fire, or maybe he should jst wait till he retires, cos he's almost through, before them go say na the wife finish hin career. |
You are not ready to go, if youe are, you won't bother to contest. |
So this man that pays overtithe and me wei no dey pay, how would God judge us...? |
If she knws whats good for her, she should jst not s h a g any of the guys, orelse her career will jst enter hot water. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 292 293 294 295 296 297 298 299 300 (of 331 pages)
. There's no smoke without fire, or maybe he should jst wait till he retires, cos he's almost through, before them go say na the wife finish hin career.