Stats: 3,165,563 members, 7,861,668 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 04:42 PM |
Nairaland Forum / Chiiraq802's Profile / Chiiraq802's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) (of 132 pages)
![]() |
Nye-rishi ![]() 18 Likes 3 Shares |
![]() |
I have info and can't release it from here. mk dem fess com carri me from Naija to Colombia. If my leg reach Colombia na to zooommm!! b dat ooo. ![]() 1 Like |
![]() |
RIP. |
![]() |
Death to Simps ![]() |
![]() |
Terrorism don finish Northern Nigeria bt na for Southern Nigeria dem dey like show muscle pass. Let dem go and mount roadblocks and checkpoints inside those terror-ravaged villages and local governments in Northern Nigeria. 240 Likes 21 Shares |
![]() |
Babangidapikin: Wetin concern Wike with this talk nw. if you guys don't know or hv wat to say. keep mute or sh*t da fcck up. |
![]() |
viyon02: Lol.... So anybody that uses davido's song as their ringtone... automatically dey belong to same cult as OBO. Dey play. 1 Like 1 Share |
![]() |
2 finished Him and Shim. 1 Like 1 Share |
![]() |
Nothing concern me, na just VARcelona I dey pity today. Madrid go cari dem Handicap 1 and still nack dem wella.. #HalaMadrid. |
![]() |
Medicine after death 2 Likes |
![]() |
Sidiq Destination na straight to Dubaiiii!!!!!!! One of the worlds most clueless person alive. man chose one worthless party chairman over 5 sitting Governors. 32 Likes 3 Shares |
![]() |
Heybeedee: ![]() |
![]() |
Obiedun:Engineering Mathematics no easy my guy. |
![]() |
Heybeedee:English kwaa ![]() |
![]() |
harsysky:No!!! Frustration Under Tension Owerri. ![]() 1 Like |
![]() |
Na to wipe person pikin with Oraimo cord dey hungry me. |
![]() |
Me and Collins smile pass like dis after our ENG 307 paper. Dem knack us "E"(let my pipo go). 78 Likes 1 Share |
![]() |
Yes you're ![]() |
![]() |
David Hundaccord!!! Rest kwanuuu!!!! Rest in Jesus name!!!! 31 Likes 3 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
Lizard of Ubima!!!! You don wake up from your slumber ![]() ![]() 26 Likes 1 Share |
![]() |
Not a Tinubu supporter but i've got to admit it, I never see Tinubu kind of politics at all. The man Sabi the game wellah... Person weh challenge then president Boo.hari and the Northern cabal. Criticized that new money stuff openly, challenge APC national Chairman and still won the Presidential Election. #Tufiakwa ![]() 11 Likes 1 Share |
![]() |
Yeye dey smell 2 Likes |
![]() |
Infojames: That tribalistic midget. The Government of the day don send am to journey of no return. lolz |
![]() |
No time this foolish political party no dey suspend members. very useless party. Them for kukuma suspend the party as a whole from Nigeria political scene. Yeye dey smell!!!! |
![]() |
12 BC - 17 AD. The world was without war very peaceful. I can personally attest to it. ![]() |
![]() |
Kinza Hashmi 1 : 0 Nigeria Infinix fanboys . |
![]() |
What the essence of invading and killing those innocent party goers in Israeli and innocent Israelis. Instead of that killing spree that happened, they would have captured some of those Israelis and taken them hostage and somehow use them as plus during Negotiation. Looking for sympathy ![]() 5 Likes |
![]() |
What the essence of invading and killing those innocent party goers in Israeli and innocent Israelis. Instead of that killing spree that happened, they would have captured some of those Israelis and taken them hostage and somehow use them as plus during Negotiation. Looking for sympathy ![]() terrorists. 77 Likes 5 Shares |
![]() |
PeeDeePigs I dey available ooo... Make I chop Athief.ku dollar money small. b4 Supreme Court throwaway him case like used menstrual pads. |
![]() |
DrAkpamudehe: The thing to be chopped needs to be fresh not the one who intend to chop the thing. 5 Likes |
![]() |
Normally!! female na dirty things, clothes dey cover up many things. All na Packaging. 6 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) (of 132 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |