Chimerase's Posts
Nairaland Forum › Chimerase's Profile › Chimerase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 69 pages)
sunnshyn: Yoruba language is such a beautiful one. When one translates some words the fun in those words tends to be missing sometimes,,...calabar? ![]() |
coogar: naira and kobo? come and take the cheque!gain de der na ![]() ![]() |
fittty: Lemme go and hide my bb Z10u way de use nokia 3310, u no go like free dt burden ![]() |
[quote author=Okija_juju]I dont even care about catching them alive.. We give them AK-47s.. AK-47s are Amour piercing weapons (meaning Bulletproof vest no dey stop am).. Yet they dont kill the criminals and they dont arrest any either.. Instead na innocent civilians dey always die from stray bullet. Sounds like dem dey close eye just do point and shoot without aiming.. [/quote]bro wetin u go understand na dos police guys re muslim so brodas no de catch him fellow broda |
Lilimax: 72 Virgins for that matter.no e dn increase to 100 virgins |
See im mango head..happi birthday english mango ![]() |
dopeJemi: Happy birthday Manhe is already head of his head nah..guy u got me rollin on ma mat ![]() ![]() |
HEADWARD sori EDWARD more grease to ur mango head ![]() |
Jobless pple...mtcheew ![]() |
Prowizy2: When will they start the main action? I mean S*Xenter motor go south africa go ask dem nah |
moreeni: You should at least have cuddled and romanced her even if things won't progress to se..x. Why would she come prepared with the outfit you described if not to get closer. You are one dumb dunder-head sweetheart.You better go back and redeem yourself cos right now you're on point zero. Good luck.babe trust u nah me knw say if na u, u go rush am for dt side him de sleep ![]() |
Choi assumin u fuvvvcked her in bundersliga liga u for carry magun or de oda broda cus I knw say condom no de that nite ![]() |
Choi assumin u fuvvvcked her u for carry magun or de oda broda cus I knw say condom no de that nite ![]() |
She ws askin for a Zap but I luv ur courage u re like me keep it up, but next tim u do a tin like dis e go be say u be guy or u dey impotent no offence pls ![]() pls I said fuvvvck not zap, wich one be zap again |
Nw way bird flu dn finish all our fowls wetin I wn use celebrate dis easter ![]() |
I did everi house chores dt were doable courtesy of ma ex step mom dt lady wicked die eh |
CFCfan: 'Like' this post if you think Spain will win. ![]() |
CFCfan: 'Like' this post if you think France will win. ![]() |
robonski15: Don't mind this mr corks I saw his advert on business forum which states " WHAT BUSINES CAN U START UP WITH FITY THOUSAND NAIRA" hahahahaha this guy is a broke ass dead dude.. Don't mind him he lives in akure.. Don't be suprised how I got ur info.. LMAOno na AJEGUNLE ![]() |
[quote author=Mr..Cork]ermm sweery, u aint even light skin an i bet u look like her.. madam, Am from London & am juss tryin to help u..I dnt really talk to dark skin babes.. an guess wot, u shuld be happy! [/quote]cm mr cork or peni.s stop braggin, wich day ajegunle resemble london for ur useless eyes common I hate pple dt brag |
See dis boi, wia u see old age for dt pix eh, bizzy body no go kill una..I even tink say her face go dn wrinkle wen I saw de front page write up only to see ur stupidity in display smh ![]() |
Una get watery mouth, where were OPC wen dey infiltrated lagos, una tink say na by ogun, continue running ur mouth mr adam |
Pangea: May any of the offshoot of Alqueeda, locate you wherever you are! ![]() |
See toto way de cry blood de oda day, ![]() ![]() |
[quote author=Mr..Cork]But why are nigerian comedians nrmaly ugly?..seriously! [/quote]na u wowo pass, even u fit win OBJ for mr wowo, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 69 pages)

[/quote]bro wetin u go understand na dos police guys re muslim so brodas no de catch him fellow broda


