Chimerase2's Posts
Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 303 304 305 306 307 308 309 310 311 (of 348 pages)
Stunner1: Buhahaha chime oooe be like say dis person knws the mins3 ![]() |
Op hope u re not ma future wife his boi frnd is killing de cat needlessly ![]() |
Sista eliza ![]() |
Kachisbarbie: Wetin? Is your pocket ugly?ma pocket no fine and e no wowo is just moderate for nw ![]() But do u wish to get married ![]() |
Nice too ![]() Most of u guys and gals re shouting nice yes but we all guilty of some of the listed above including the op that copied the nice write up I maybe be guilty of sleeping around with ma EX without using any protection but I neva for one day taught of leaving her cus she was the best ![]() Ma worry nw is make ma future wife no go comot everi tin for her belle kwatakwata all in the name of pleasing her boi frnd make she remain de ones we go born oh abeg |
I understand how sharp women mouth re but believe u me I can neva lay ma hand on any female, ma gal frnd even ma younger sista they do run der mouth but I just walk away Der was a time wen I caught ma ex in ma neigbours huz wen I was searching for her late in the nite wen I saw her coming out I was mad but yet I couldn't lay a finger on her she was just crying askin for forgiveness, she can be annoying atimes too but wat show a man in me is the ability to hold ua peace I must say am not perfect but am ok in that mins3 |
Op I agree with the KEZIAH stuff But u sound pained ![]() Not all gals re KEZIAH even if u meet keziahs u can change dem ![]() |
By 2 years time amu going to get married ![]() By that time amu goin to be 28 or so ![]() Amu currently looking for ma future wife before dat nigga finishes dat cat ![]() |
Ifewilshere: Why you dy disturb the guy na? like say you self no dey with another person future wife....lmaolol bros der is a saying dat says do unto others wat others re doing unto u So amu doing oda pples future wife wat other niggas re doing to ma future wife ![]() |
rozzay: Bia OP b4 I can comment I nid to c a pics of ur handsome self nd don't 4get to include d eluendos ok. Thanks in advancedid u mean to type his eluelu ![]() Dis gal dn spoil finish |
icebebe: Mmmmm... We both ave one fin in common #nobr*estnne nkem, permit the man of God to elevate ur eluelu status ![]() |
Ifewilshere: Bros. Nawa for ur signature o.lol wetin do amu ![]() |
I give it to man city ![]() |
As if na only u dn kiri do u knw wat I did before becoming wat I am today ![]() |
axortedbabe: ehyaaa.. |
Lindajohn: u don forget? I don Bleep ur mama before namakachkukwu linda nka dikwa bad ![]() |
nnekamezor: u dont say. I dont bite ooo.. So feel freednt wori I will mention u tomorrow so time to sleep nw ![]() |
Kachisbarbie: you are not sure...ugly guys be getting married everyday. Except the guy ugly for pocket too ![]() |
ayukdaboss: Abi ![]() |
MisterLongman: Lol..... You and this your trademark smileylol but amu utlizing de meaning ![]() |
MisterLongman: Okay let's say your watching porn with the filename "Hard f**king" on your media, it will update your bbm with the same name.... So anyone that comes across the update will definitely know what you are doing.u get time de tutor dat guy shaa ![]() |
ideee03: Bia comon mechi onu gi dianna eh makachukwu dis gal de try me oh ![]() U dn finish me for de oda thread u dn cum here akwaya ![]() |
pweedyuz: hahahahahhaaahahaaaahjau re guilty as charged ![]() |
Jaycool18: do u have anyfin against dem,have any of dem turn u down b4?? nd who told u I haven't. met anyno nah can't u get it I get along with dem I play too but I hv neva PM and gal I fit follow oh But the way my fellow guys hype dis gals Is getting too much der was a topic like dis before nw u hv creatd another Beautiful dis beautiful dat I once said dat judging ffrm all de nairaland female pix we hv no wowo gals dey nairaland So tell me hw will u knw de one dat is finer ![]() |
runnazz: lols..ole!but amu trying to help a good frnd na ![]() |
nnekamezor: nope, nt @ allnne u frightened me, fear been hold me ![]() |
Jaycool18: FYI i'm not dreaming bout girls pictures online, nd fenks for d advise father...good but ua topic says it all btw u hv not seen or met any one of dem before I didn't say is not good to dream/reason abt good cats sori chicks but u reason fine |
ideee03:chai I dn die finish chai meme ntooor gi Bia ideeo03 so u yab me finish come de form van damm dey claim kinko akwaya Chai no food for me dis nite ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 303 304 305 306 307 308 309 310 311 (of 348 pages)




