₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,618 members, 8,431,796 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 07:59 PM

Toggle theme

Chinesedoll's Posts

Nairaland ForumChinesedoll's ProfileChinesedoll's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 70 pages)

Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 8:04pm On Jul 19, 2008
u no well
no let Ruby come pour acid on me for nothin infact where my husband sef
make e come rescue me
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 8:01pm On Jul 19, 2008
Ruby_Pearl:
@ruky ivy
I warned you o
comot your eyes from my husband angry angry


@jenny
hisssssssss!!
wetin be your own?
leave ruky and Uche2nna alone
abeg i no even dey see ur husband sef
so no fear
which one be Uche2nna again
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:59pm On Jul 19, 2008
@Lady J

abeg no implicate me o
no let my husband ban me from Nairaland o
which one be ur own
u no know say d guy get wife
ALAKOBA
See ya head

i go report u to Mr Kandry
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:57pm On Jul 19, 2008
who bedis one
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:55pm On Jul 19, 2008
Lady J:
yes naaaaa,him don find ruky_ivy
d ruky ivy u give am abi
madam matchmaker angry angry angry
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:48pm On Jul 19, 2008
omo komo oshi
aunti e lo fe yibon fun abi?
olorigbeske oshi
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:43pm On Jul 19, 2008
than God
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:42pm On Jul 19, 2008
[size=28pt]U NA NO DEY FEAR ABI, I GO START ANODA NAIJA DELTA WAR 4 DIS PLACE O[/size]
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:40pm On Jul 19, 2008
[font=Arial Black[size=38pt]AM LOCKING DIS THREAD UP 4 GOOD[/size][/font]
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:37pm On Jul 19, 2008
[size=28pt]all of u get out of here this min[/size] angry angry angry angry angry angry
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:33pm On Jul 19, 2008
Lady J:
i talk am wink na so e dey start

anyways go discharge ,mukina,ruby_:pearl,mesmerize,4her,toyinrayo,rampant,tempesteous and co before u look at my ibobabe grin
JEEZ GUY U RE HOT OOO shocked shocked shocked
Dating And Meet-up ZoneRe: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 7:30pm On Jul 19, 2008
serioously

guys don finish for naija?
quickygirl dis is not d best way to go abt getting a guy
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:28pm On Jul 19, 2008
ibobabe:
nope, im stayin ere,thank you

@ uchenna
half nnokwa,
its only when im provoked that d okija in me appears,  grin
d tin dey show already

Lady J:
@chinesedoll

talk true,na igbo u dey marry?no wonder u like d koko  grin igbo men get d right koko,and them know how to use am  grin

@uche2nna

emmmmmm uche emmmmmm u see ,na david i dey talk about now grin


@uche2nna

i smell loff between u and ibobabe lipsrsealed wink grin na so e dey start grin
yesso
i love igbo guys o
Dating And Meet-up ZoneRe: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 7:23pm On Jul 19, 2008
you guys should help me out

pls who is this quickygirl
been seein her advertisements everywhere
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:21pm On Jul 19, 2008
oya ibobabe and lady j

make una dey go language thread

which ur broda
i don dey lear igbo already o
abi u no know say na igbo i dey marry
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:09pm On Jul 19, 2008
angry angry angry angry angry angry

now am really pissed
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:57pm On Jul 19, 2008
pls out u go
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:56pm On Jul 19, 2008
angry angry angry angry angry
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:49pm On Jul 19, 2008
k i tot as much
aw u dey

abeg wetin we go on nairaland 2day
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:46pm On Jul 19, 2008
jenny wassup

why u just commot like dat yesterday
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:44pm On Jul 19, 2008
jenny wassup

why u just commot like dat yesterday
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:40pm On Jul 19, 2008
ibobabe
u better leave dis place now
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:13pm On Jul 19, 2008
COMMON GERROUT OF HERE

LAST MY ASS
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:08pm On Jul 19, 2008
lol

and u too
OUTTTTTT
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:03pm On Jul 19, 2008
ibobabe
u look 2 cute 2 be last tongue tongue
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 5:50pm On Jul 19, 2008
nd u re proud 2 be last
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 5:37pm On Jul 19, 2008
me
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 5:28pm On Jul 19, 2008
out ll of u
u guys re playin wit ban o
EventsRe: Born In September? Find Your Birthmates Here by chinesedoll(f): 4:14pm On Jul 19, 2008
can u just pls summarise wat u guys re doin here
thanx tongue tongue tongue
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 2:54pm On Jul 19, 2008
common gerrout
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 2:43pm On Jul 19, 2008
grin grin grin

nobody shld post after me
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 2:33pm On Jul 19, 2008
yong babe & ib

oya u people should go and help ur mummy in the kitchen
or go and read ur books
dis race is bigger dan u

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 70 pages)