Chinesedoll's Posts
Nairaland Forum › Chinesedoll's Profile › Chinesedoll's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 70 pages)
DONT URINET THERE I WLD SHOW U AN ALTERNET PLACE ![]()
|
be patience ooooooo ;d ;d
|
TOT IT WAS SUPPOSED 2 BE STAND BY WHICH 1 BE STAMPD
|
more pics
|
lUVLY FAMILY AND HIS WIFE IS REALLY PWEETY
|
thanx just dat d tin is she is waitin for d visa application doc from d scchool cos she just paid her fees |
same tin |
erico2k2:yes dis is d news i see there http://www.britishhighcommission.gov.uk/servlet/Front?pagename=OpenMarket/Xcelerate/ShowPage&c=Page&cid=1101399480413&a=KArticle&aid=1142271416695 abi my lappy don dey deceive me ![]() |
my dear i understand d situation d tin no easy now nobody won risk am go back especially dose pple wey no get kpalli anyhow e go beta erico2k2:lmao ![]() |
my question is why is dat news no longer on the site |
dis Britico are goin nuts i no blame dem no be becos o d way naija be if not u tink say people 4 dey struggle 2 get their visa settlement visa fee 130k u no see as our naija brodas dey stranded here nobody won go home go marry again anyway na dem sabi |
am waitin patiently 2 see wat their new invention wld be |
dats d same tin i am seeing there too |
erico2k2:my broda i tire o if u re sponsorin d whole of nigeria wat has dat got 2 do wif wat we talkin abt? pls just post d link to where u got ur news from cos i have browsed thru d whole website and i dont see anytin like dat there |
dis tin is no longer funny o but how come d information is no longer there i think dat was an error dey quickly corrected |
erico2k2:yea thanx read it already wat a relief cos was tinkin of how ppl wld start 2 travel 2 ibadan, cos dat ibadan expressway is really scary and dangerous |
@femigirl abeg no give my heart attack read nd confirm ur factss very well b4 posting thanx anyway guess u just misunderstood d stuff pls post a printshoot |
erico2k2:exactly cos am on their website rite now am even checking all our local newspapers online but i dont see any news like dat |
femigirl:PLS WHATS UR SOURCE? |
What da Bleep is d meaning of dis ARRANT NONSENSE |
Cos she already has d admission and has paid her fees already but not yet gotten her receipt, so she plans 2 apply 4 d visa by August after she has gotten the receipt my question now iS IS IT COMPULSORY TO APPLY FOR UR VISA 3 MONTHS B4 UR DESIRED DATE TO TRAVEL ? |
[quote author=Busy_body link=topic=127964.msg2506331#msg2506331 date=1216070583]For this academic year, international students from outside the EU can apply from 1st of September 2007 to 30th of June 2008. Any application after the 1st of July 2008, goes straight to the clearing procedure. The only disadvantage of enrolling once the clearing period kicks in, is that it limits one's chances of getting a place on a high-demand course, but does not affect your chance if your course isn't a high-demand one.[/quote]Thanx but am talkin abt the visa application |
please just want 2 find out is it compulsory to apply 3 months before your resumption date because my younger sistas sch is supposed 2 start bysept 27 and she wants 2 apply 4 d visa by August 1st becos she just paid her fees nd is yet 2 get her receipt nd d oda docs we got all d oda neccessary doc just scared about d time frame |
please just want 2 find out is it compulsory to apply 3 months b4 ur resumption date cos my younger sistas sch is supposed 2 start bysept 27 and she wants 2 apply 4 d visa by August 1st we got all d neccessary doc just scared abt d time frame |
stop feeling guilty abt it, wenever u dont feel like goin 2 church on sunday just watch a sunday church service on tv afterall dis days wen we go 2 all dis big churches na 4 TV we dey see the pastor, becos u not gonna even have d chance of entering into d main hall anywayz its no boda afterall there is no place in d bible where dey sey u must go to church to make heaven |
Winners Chapel is a business conglomerate masquerading as the "house of Gawd".i concur 2 dat worshiped at one of their branches here in Manchester, the first thing dey welcomed me with at the gate was an envelope according to dem dey say na offerin envelope, to my greatest surprise they stated all the types of credit cards on it so u can pay ur offering with credit card found this really intresting anfunny am really thinking of opening a church myself seriously ![]() |
bros u no know say u don old pass all dis ones wey u dey do ![]() |
. |
Blve me most of naija probs wld be over if we can tackle dis power issue |
@mighty so watssup wit da goat thingy ![]() |
Who initiate this thread self?JEEZ JUST SAW DIS NOW GOT ME CRACKING NIGERIA IS MY COUNTRY BUT AM NOT ASHAMED 2 SAY DAT NAIJA IS bleeped UP BIG TIME I support dat motion of outsourcing Nigeria |
@luca suprised ke i no even shake 1 bit no be naija my country stuffs like dis shldnt be news again now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 70 pages)
?