Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 11:10pm On Jul 18, 2008 |
@jenny babes which one u dey now its either u are for the koko or against the koko oya come and take a stand now  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 11:09pm On Jul 18, 2008 |
|
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 11:06pm On Jul 18, 2008 |
thuggy
if dem send u 2 me tell dem say u no meet me o!!
alakoba oshi |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 11:00pm On Jul 18, 2008 |
@ruby u no well na me resemble lesbo abi i like very big kokos  so no even go there |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:58pm On Jul 18, 2008 |
Abeg make everybody no turn lesbian o if guys turn lesbians too who go dey give me d koko  |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:56pm On Jul 18, 2008 |
Thug Life: but her boobs looks like ruky boobs  thuggyy no implicate me o!! where u for see ruky boobs ehn? ALA KOBA |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:55pm On Jul 18, 2008 |
jenny how Mr kandry |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:54pm On Jul 18, 2008 |
@ruby
i go tell u dat one in private no be for here |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:54pm On Jul 18, 2008 |
dis one everybody don dey turn lesbian na wa o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:52pm On Jul 18, 2008 |
ashebi trust me that one na small tin now  |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:51pm On Jul 18, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:50pm On Jul 18, 2008 |
Lady J: them say i dey troublesome 
ruky baby i don miss u die,how far naaaa  my love who said u are troublesome dont dey know dat u cant hurt a fly aw u dey now i don miss u too o |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:45pm On Jul 18, 2008 |
thug on da block |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:41pm On Jul 18, 2008 |
Osanobua
dem don ban u again wetin u do dis time? |
Dating And Meet-up Zone › Re: How To Get A Real Date From Nairaland! For Guys!! by chinesedoll(f): 10:41pm On Jul 18, 2008 |
@post
u re rite on track u really know the game |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:34pm On Jul 18, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:33pm On Jul 18, 2008 |
size 22 ke  by d way where is jenny i don dey find dat girl since |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:30pm On Jul 18, 2008 |
u no well
papa suwe |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:29pm On Jul 18, 2008 |
:-x |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:26pm On Jul 18, 2008 |
Ruby_Pearl: He is a nler. ok, sue me!  ruky, see wetin you start. see your ponmo head
@post RUKY / JENNY are leading Jenny is hot!! I can go lesbian for her, but I can't o. EHN EHN U have confessed now so no be only me get Love for Nairaland |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:24pm On Jul 18, 2008 |
|
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:23pm On Jul 18, 2008 |
doyincube |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:23pm On Jul 18, 2008 |
|
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:21pm On Jul 18, 2008 |
give me d link 2 her profile
agbero |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:18pm On Jul 18, 2008 |
Ruby_Pearl: He is not a nler o  I think he he's engaged, just a friend 
@stephen you too, u're hot. but not the hottest 
@post Hottest chick is RUKY_IVY. where is she sef?  naaaaaaaaa i know dat guy is a nairalander think he is in d states except sm1 else was using dat pics but am very sure he is a member ruky ivy shes somewhere around  |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:17pm On Jul 18, 2008 |
Thug Life: Ruky ruky ke  iysaa now i know u ve lost it no kill me wit laff o  |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:13pm On Jul 18, 2008 |
@iyassa
u re crazy
drunk barbie |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:12pm On Jul 18, 2008 |
naija thug |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:09pm On Jul 18, 2008 |
Ruby_Pearl: Ruky Ivy, this is mesmerize, female. see your head! You know who the pic belongs to, ke? tell o
@post dnt know, but for the hottest dude, check my profile are u serious dem ban u? i no know say na ur oga be dat o!!!  sorry o!!! NAIRALAND MARRIAGE MUST SHELE DIS YEAR O  |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 10:07pm On Jul 18, 2008 |
cescky: bride of chukky  lol na u go be groom of chucky 5cent |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:05pm On Jul 18, 2008 |
Duh!!!!! i know d guy in dat pics he is an old member of NL guess he was banned cant really remember his old user id now but i now know for sure dat ruby is a dude  chei una don turn me to aproko  |
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by chinesedoll(f): 10:03pm On Jul 18, 2008 |
Hi all I am September 21st  |