Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:54pm On Jul 08, 2008 |
my dear i say anybody i tell d tn go just breakdown
u know wen i first saw dat stuff as his footnote i was wondering to myself (whicj one be pant of blood abi dem don invent anoda one) i come go check d tin 4 google i see say nothin like dat dey there i be won yap d guy but u beat me 2 it
BUT PLS TRY AND DONATE UR OWN PANT OF BLOOD AND USE A BRA OF SOAP 2 WASH IT VERY WELL |
Family › Re: My Stepfather Impregnated Me by chinesedoll(f): 9:44pm On Jul 08, 2008 |
@poster, You are a fool,who will believe your basket of lies. bruv dats a strong word |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:40pm On Jul 08, 2008 |
|
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:31pm On Jul 08, 2008 |
we ve been havin agud laff abt it in my house by d way have u donated ur own pant of blood  |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:22pm On Jul 08, 2008 |
@richo u and ur bad mouth sha nairalanders no go kill me na so d oda day person say e won donate pant of blood jeez wetin i no go see 4 nairaland  |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:13pm On Jul 08, 2008 |
@richo my dear d tin tire me o dollars 4 uk i think say i no see well b4  |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:10pm On Jul 08, 2008 |
a very big amen 2 dat |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:06pm On Jul 08, 2008 |
i refuse 2 be tempted to curse 2day satan get thee behind me |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 9:00pm On Jul 08, 2008 |
words re not enough 2 tell u aw much i appreciate dose words may u continue 2 see good tins 4 d rest of your life |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 8:57pm On Jul 08, 2008 |
u three  |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 8:49pm On Jul 08, 2008 |
nelly of portugal  |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 8:48pm On Jul 08, 2008 |
u too |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 8:47pm On Jul 08, 2008 |
amen |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 8:35pm On Jul 08, 2008 |
victory is urs |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 8:33pm On Jul 08, 2008 |
God bless u may ur days be long nd fulfillin |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 8:32pm On Jul 08, 2008 |
my dear it shall also be well with u 2 |
Forum Games › Re: Bless the person above you and below you by chinesedoll(f): 8:31pm On Jul 08, 2008 |
And me 2  |
Forum Games › Re: Tell A Lie!!! by chinesedoll(f): 8:28pm On Jul 08, 2008 |
went too d same high sch with paris hilton although i was 2 classes ahead of her  |
Forum Games › Re: Nickname The Person Above You by chinesedoll(f): 8:16pm On Jul 08, 2008 |
richy |
Politics › Re: Power Outage Forces Flight Diversion by chinesedoll(f): 8:11pm On Jul 08, 2008 |
@post am not surprised  no be naija |
Forum Games › Re: With Three Word Per Post! by chinesedoll(f): 11:47pm On Jul 06, 2008 |
wats happenin here |
Romance › Re: Attention! Ladies. What Physical Features Can't You Stand In Men. by chinesedoll(f): 6:35pm On Jul 06, 2008 |
|
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 6:23pm On Jul 06, 2008 |
|
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 1:39pm On Jul 05, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 11:09pm On Jul 04, 2008 |
;d |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 11:06pm On Jul 04, 2008 |
nope still gat work 2 do  u sef no dey tire??/ |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 11:03pm On Jul 04, 2008 |
u ppl re still here |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 7:28pm On Jul 04, 2008 |
am back |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 7:26pm On Jul 04, 2008 |
if shes so hot why wld u want to give her out  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 5:59pm On Jul 04, 2008 |
b4 nko? |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by chinesedoll(f): 5:55pm On Jul 04, 2008 |
una just dey make noise dis thread wld soon be locked |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 5:54pm On Jul 04, 2008 |
dual core u no well o  |