Chinesedoll's Posts
Nairaland Forum › Chinesedoll's Profile › Chinesedoll's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 70 pages)
my dear dem no ban me o i only changed my username aw re u? re u who am tinkin u re wetin u don do dis time? ![]() |
MY DEAR THANX JARE/!!! HEARD SO MUCH ABT U 2 SEEN SO MANY THREADS IN UR NAME GUESSS U SOOOOOO HOTTTTTT ![]() |
aiight wont post em dont want some of all dis Nairaland guys ![]() drooling on em @beauty wassup? where re u? show fast fast and come and jist me abt wats been happenin on NL WHERE IS JENNY? MY SECOND ![]() |
@ all pls permit me to post the pics of some nairaland babes ![]() nairaland babes re hot ![]() case closed d guys cant even compete with d babes if u see some male nairalanders wey i don meet i comment my reserve ![]() since i dey nairaland i neva see any fine guy ![]() |
cooldude! cooldude!! cooldude!!! aw many times i call u? no be u tell me say u don propose 2 ur babe? |
@poster aw dis babe take offend u its not fair o ![]() |
:p :p :p :p :p :p |
@4HER NKAN TI MO FE BERE NA NI YEN |
gabe_logan:LMAO @TOPIC DIS TIN SUPPOSE DEY REYCYCLE BIN NO BE ONLYMISSING RIB NA SPINAL CORD HISSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSS ![]() |
@HR JUST FREE D BABE I GUESS SAY NA BUTTY DEY WORRI AM JUST IGNORE HER UNA DON BIG PASS ALL DIS ONES NOW |
@HR BABES COOL DOWN DONT U TINK IT WLD BE BETA 2 TEACH DAN 2 BATTER WORDS WITH UR YOUNGER ONES |
@ ALL D BULLIES IN DA HOUSE MAKE UNA LEAVE DIS BABE O!!!!! REMEMBER UNA GET YOUNGER ONES AT HOME. OYINYE U SEF NA WA E BE LIKE SAY NA OVER AJEBO DEY WORI U |
innocently walks in, looks around OYINYE AGAIN |
in ur dreams |
in ur dreams |
@uzzy where's ur sense of humour ![]() d babe was only joking now ![]() |
who is figtin who? ![]() |
@iysa u no serious ![]() lmao |
@jassie i coment my reserve i no fit shout ![]() |
IWO ATI TANi? ABEG DON WANNA SPEND D REST OF MA LIF IN JAIL ![]() reserve ur power 4 d upcoming youngies ![]() |
ABAJO wey u be lik dis ![]() where d body wey u take dey date 3 women na 4 nairaland una go come dey make mouth LMAO 3 WOMEN INDEED |
@jassie if i no even old pass u at i know say i go senior u with at least 3yrs 4get all dose makeup and jeans wey u see 4 my pics o na efizi be all those ones but my dear age is just a num stop takin it personal o ti kere ju fun mi u wey e be like say u no get blood for body ![]() abi u no know say i be benin babe mixed with warri blood ![]() i go just kill u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 70 pages)
