ChriGo's Posts
Nairaland Forum › ChriGo's Profile › ChriGo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 101 pages)
oloriesther: Congrats ChriGO,.......Tanx oo.....police clearance cert and affidavit of support is not stated as part of the online requirement....u can slot it in one of those PDF's.....wont hurt.... |
chidiadi50: guy how them carry they do dis stuff cos i applied on the 19th of july but i have not been called for medicals....Nna bros dis ya question no fit for medics cuz e get virus oo ....make u dey check ur email and at the same time always track ur status on vfs....ur medical instruction go reach u soon..... |
joeblack62: A big congrats to chrigo,God is indeed at work...When exactly did u submit?....tanx Joeblack....I submited july 30..... |
equlibrium: Ol' boy, wetin dey happen here?....Chai!! Oga banker i pray say i no dey part of those yeye customers oo....cuz i dey bank too .....Tanx man...God go do ur own too for sure....Kai!! Oga banker too dey fear......God aint sleeping..... |
Canadidacy: Really, /God aint sleeping/ congrats Chrigo, as we celebrate you here nations and Presidents will celebrate you more and more. Go prepare the platform i go join u in fall 2014.....Big Amen my brother....God go do ur own 4 sure....Tanx man...God aint sleeping.... .... |
[quote author=sparta_300]Congratulations to Chrigo! No go shayo too much oh even tho this good news need better cold beer to cool ur body. LOL I'm happy for u.[/quote]....Na so my brother...Thanx.....Can u believe both my medical mail and rolatims dropped in d midnite...Fear catch me mehn....saw it when i woke up in the morning though....This really shows and confirms that GOD AINT SLEEPING TRULLY ..... |
LIST OF MEDICAL HOPEFULS (WINTER - JANUARY2014) 1) Olabo_key JUNE 21 Paper route 2) 3) Tobst JULY 12 Paper route 4) Huzzie JULY 16 Paper route 5) Onye oma JULY 17 Paper route 6) Chidiadi50 JULY 19 Paper route 7 ) Tkay11 JULY 29 Paper route 8 ) 9) 10) Papa km JULY 31 Paper route 11) IJESA83 AUGUST 13 Paper route 12) Adim02 AUGUST 19 Paper route 13) Ahmedonia4real AUGUST 19 Paper route 14) Habie AUGUST 21 Paper route 15) Tolyem AUGUST 23 Paper route 16) Miss bon AUGUST 25 Paper route 17) Sleek5 AUGUST 27 Paper route 18) 19) Clow SEPTEMBER 3 Paper route 20) 21) 22) Equilibrium SEPTEMBER 9 Paper route 23) 24) 25) Nicemax OCTOBER 1 Online route 26) Anabor OCTOBER 2 Online route 27) Glan OCTOBER 2 Online route God Aint Sleeping ![]() |
clusterphobia: ChriGO Man, I didn't pay. Can't pay for whaat I haven't seen. But I've been checking online for some places.....Cluster my man...biko if embassy instruct u to pay...please do something about it....Make u no delay ur TRV oo... |
Onye oma: CONGRATS BRO...JUST OPENED THE THREAD TO SEE IT JUMP TO EXTRA 3 PAGES....I knew it must be Chrigo's medicals.......Lol.....i know say when ur own come na 10pages ...cuz i don gain alot from u....Na $$$ remain make i gain from u....Congrats in advance bro.... |
.....Onye oma....I don announce my medics on this part 4...So shall u announce urs too bro....I saw oga justwise online now...fear grip me say he might wana close this thread now ....oga justwise biko make all winter applicant announce medics b4 closure oo...Tanx boss..... |
deebla: just like I knew it was gonna drop.... Congrats bro, U really deserve it.....Deebla my man...i don overdue true true as u talk oo...God vex see dat statement cum suprise me ni ooo ....Tanx bro...U too much... |
papa km: The u got a mail in ur box from mycic or u track ur application...I got both.... |
Siga: ... why u dey join me for una wahala .... lef me be biko...... .... |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Congrats, bro. I'm 100% happy for you. [/color][/quote]...Tanx jekyll....tanx hyde .....conjoined twins noni....God go do two of una own oo....lol.... |
ahmedonia4real: I hope u can continue after six month of your study....Lmao oo...make i get dia 1st i go know if i go fit continue on nairaland after 6 months .... |
pcachuks: thanks chrigo, waiting on hearing from lambton ...... look forward to getting response from someone with experience on this kind of situation .. i think declaring the person my uncle is a good idea but how does someone prove that ?...Letter of sponship and affidavit of support would take care of that.... |
papa km: If I no congratulate u wetin I gain.... I don open wine For ur head...Papa km...urs is on the way bro...Take am ...God aint sleeping.... |
Tobst: @ Chrigo Congrat o o oooo, na my turn now, i tap from ur blessing....Bro why u tink say i accumulated so much blessings from fall applicants?....na to share give my winter applicant na....make una dey tap dey go biko...Na all of una get am ....Urs is on the way bro...Tanx.... |
Kicon: Oh for real ? i thot letter of explanation is for decription of all the docs you giving them....Will resend it... |
Rolatims: Huzzie my man tanx fam...your own go soon show..na dat1 sure pass....We submited same date, we got medics same date....i hope say we no go chop TRV same date?...See ya big head .... |
clusterphobia: ChriGo my man!! All the tapping no be for nothing!! Why you dey wait till wednesday now!!....Cluster my man....make i yab u small....Maple don contact u? .....na 60days dem give me oo so wednesday no late na..... |
ahmedonia4real: Chrigo so so so happy for you God aint sleeping my man....I double tap from your success...my own medical too shall drop this very week IJN....Tanx my man....I hope say u no go wish me bye from nairaland dis time ....cuz test two times per week no be beans oo....tap as much as u want bro...God will definitely do urs.....God aint sleeping.... |
Kicon:....Na samething Kicon.... |
klems4real: Chrigo..... Am so happy for you. God is not unjust to forget your labour of love. Wishing you more success and goodnews. It is well....Tanx Klems4real...I sent u a message on watsapp oo...so sori for d delay in my response oo...God aint sleeping.... |
nicemax: Congrats chrigo......I tap from your early response....God aint sleeping....Nicemax my man...tap as many as u want biko...Urs is on the way.... |
Kicon: Congratulations to the man of the people. Glory be to God.....Tanx kicon....i appreciate....God will do urs too...God aint sleeping.... |
Huzzie: If i curse my network provider ds morning, wahali, he go catch dem....imagine my bros Chrigo n Timo chop medical i no ko fit congratulate dem...God wey do una own go do our own too. I am rily happy for u guys.....Huzzie my man...tanx ooo....Ur own na sure banka too....God aint sleeping....Na we dey manage list together so God gas manage our visa app too....He his more than able......Watch out for Huzzie..... |
Siga: @ Chrigogo....God save ur a$$.... with all ya mouth....if u no chop medical... u know how many people go laugh u... lol... No I need to start looking for where to find money for ur coffee... gbese don land.... Chrigogogogogogogogogogogo.....Hahahaha.....Oga mi atata.....When God dey involved i gas get mouth na....No be my fault ooo....God na sure banka.....Oga siga biko start looking for the money oo cuz we be like eight wey dey cum at the same time oo....ur pocket go hear wean!!! .....Tanx boss i appreciate.... |
ancient1: Congrats to you mr chrigo, somehow I am not surprised you got it not after all the tapping......you are blessed. Me sef for no mind join the beer party.....Ancient my man....i too gbadun u jor....i luv the way u tackle Chrigo left,right center....made me strong the more on this forum....U'r the boss...tanx...No worry we go party wella...TRV na d koko oo ... |
Sleek5: ChriGo did your medics come with further instructions??....I neva go pick my package 4 VFS oo...will let u knw wen i do....probably on wednesday... |
PlayPays: ChriGooooooooooooo.....Playpays my man....Tanx ooo....if u use ur mouth cut kola i go manage chop am .....u too much bro....God trully pays.... |
joseph1013: Bro, someone has been urging me to use canreach.com as my agent. Do you know them as an immigration agency? Do you recommend them?.....My man what do u need agent for?....the agent u need is ursef...do some extra work by reading this forum from page 1....all u need is information lobatan....read and gather the info u need....80% of peeps on this forum were once in ur shoes...they followed same advice and did all themselves.....U Do NOT NEED AGENT.....mail me on chrigolex@gmail.com ...am sure we can work one or two things out...... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 101 pages)
....make u dey check ur email and at the same time always track ur status on vfs....ur medical instruction go reach u soon.....

