Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
This girl no fit slim down abi wetin,see as blouse big for her body. He for good for her if she try slim oooo.. |
They just end this guy like that!! People wicked oooo..!!!R.I.p. Nipsey. |
She looks old and worn out. I thought she played 80 years old role in the movie. Well, congratulations Stella. |
When showing off is your lifestyle,you must Bleep up last last... Dirty woman. Chair way people don mess ontop na him she carry food put dey claim say na so dem dey searve food for abroad... Na only you don go the abroad abi... Yeye dey smell like the food way she dey chop. |
Now, those that performed fake resurrection will make this hard to believe, but God is the same yesterday, today,and will be forever. God still works wonders and he uses people to work wonders. More blessing pastor!!! |
See as finger way she wear ring black.. leave bleaching cream,dem no go hear word.... Na their face dey fine, if you see their body and legs ehhh,you go ..... Hmmmmmm!!!! |
See weired mc cheeks,,she don fat ooooo... That husband snatcher get belle abi wetin.. |
Shey na like that she go dey dey... Dey fat dey go..Hmmmmm!!! |
What happens to the word "WE NEED ONE ANOTHER" recluse are not happy people either, we need people to make us happy too,good people who will support our dreams and believe in one's dream. Applauds and stand ovations from people encourages one too. |
This phone way she dey protect like this na phone of life abi wetin.. she dey more concern for the phone pass food way she dey share. Well,you try feed the needy sha. |
Wetin be this girl problem self,she just dey parade fat dey happy say she set. Fat is all i see in her all over. |
Na PHD make this one dey run mouth like this.. na wa ooooo. Na now I know why that man fashy that anty way him give belle way born boy way dem dey call lean.... She be talk talk and notice me person. |
No be baba fela i dey see for burna neck so!!! Abamieeda the legend. Burna, enjoy, you don wash hands so you must chop with elders.. |
Love still dey like this,abi na wetin this man see?.. Hmmmmmm!!!! Na love be this one abi wetin? Hmmmmm!!!! Beautiful girls way dey complete, fine wellar, still dey struggle to find person marry dem. I wonder how love dey Waka self... Congratulations to una. |
Why show his dead body like that?.. Sobbing.. |
Selfish people don't think about others when doing things. What he rashly did is now affecting his families. I don't think he will rest in peace even in death. |
Person wan thief say na person say make him thief. Na inferiority complex make toke bleach come dey say na one person make her bleach. |
I wonder wetin carry Lilian go near this he goat in the first place self. Na wa ooooo, no self control at all,he just dey fire without CD. |
Wetin i know be say make you control your fat , because too much fat dey cause am too. Thank God say you dey kamkpe .All the wahala for this world na in house person cause am. |
Body odour way go dey that place ehhh.... See as guys dey sweat!!! |
So na because of this yeye cloth way she wear come wear slippers join am inside bathrub make am dey swear dey call innocent children way no send am message .. yeye dey smell. |
See as the breast dey cry "free me ooooo!, "free me oooo"! She wan turn the breast to slippers, abi wetin? |
Which truth wan dey jealousy people mouth.?
|
How will she be happy beholding the face of a betrayal. |