Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Na now i believe say this girl marry this man true true as madam kemi don put mouth so. This girl get mind ooooo...I sure say her mama go be her 100%backup. |
You better face your daughters them,because you never know wetin dem go do ooo. When dem get big god way go dash them big things, advice them say make dem no collect, but for now,mind your business bros. |
This one just allow another man like am dey drill am say na love him dey. Love of money abi love of being used as slave even in the modern time. |
Am speechless. Get well soon sir. Hmmmmmm!!!!!. |
No resemblance at all..Hmmmmm!!!! |
Men dey fear to marry this lady abi wetin? I wonder why beautiful and brainy ladies never marry eg Genevieve nnaji,Rita Dominic,Nkiru silvernus,bimbo akintola, chika Ike,eucaria anunuobi Etc. men dey fear them abi wetin. He wonder me ooooo. |
So this girl marry this man true true |
How femi take old pass him age wonder wonder me ooooo... |
Mind who you chose as your role model,because it takes toll on your life. Not all character is worth emulating. Smoking like a chimney,is of no good. |
I wonder if a man can ever stick to one pussy. I wonder. You lucky say he no dey beat you self,na different women he dey beat with him natural koboko. |
So this rich man no get Nanny way fit help am take care of him children.This man go dey stingy,he too manage money. Him dressing self na wa,na so he go wear only one shirt for years. |
You are too young to have a boyfriend,but not too young to go to a strip club. Who you follow go there?. Dey deceive yourself. |
Some women are fools and they cause trouble for themselves with their mouth. Any man seen with her will be labeled as pussy eater. Somethings are better not said,but some foolish women won't understand. Na so one come out say she be product of rape. I wonder which eyes people go take look her papa now. |
Na your mama conncet you to that old man too?. You get luck ooo,get better mama. |
Tubaba you hear wetin your wife dey talk. Wetin go happen to your children way dey with their mama way you no marry,no be dem and only their mama dey. Madam talking nonsense because tubaba marry am. |
Why she pose like that for the last picture is it necessary to shoot out bumbum before people go no say bum bum dey.,if he dey he dey if he no dey he no dey. My bumbum must shoot out by force ![]() |
Why is it that those that are closed to us are the ones who hurt us the most. Blaming her stupidity on black, nonsense. I wonder what she is doing in Nigeria,maybe to kiss Nigerian men. |
Very creative. Woow! woow! woow! |
She never visited! Some girls get mind ooooo.. you dey friend person,you no visit him place for 7months,no no him friends or famliy and don't care to know.. Absolute nonchalancy on the lady's part. Mugu fall,guy man go chop. |
No be the old man money make her fine so. kodus to old man. |
She looks like the abandoned first daughter in Ibadan. |
My first wasn't a good one at all. I was nervous and acted very naive. My so called lover wasn't patient and told me he is quiting the affair because he needs an experience person that knows the pros and cons of sex. I was heartbroken,because I thought we had something going. I lost my virginity to an inhuman being. |
Make dem free olamide i beg. Everybody get their own life to live. Dagrin say make dem no cry or worry about am if him die, still some people go still dey do notice me ontop him matter. |
The best is to stay clear of a cheat, because once a cheat always a cheat not to talk of a chronic cheat. Lilian knew better. Congratulation bros. Well done sir!!! |
She didn't get out of bed.. money dey now.. Dem born me well make I talk say I no go go work... Na hungry go show me pepper. |
See legs inside shoe ![]() |
But having numerous abortions out of wedluck is a yes yes for you. Yeye dey smell. Congratulations if you are married,please stay married. please!!!!! |
Yeyebrity way you be for make you know say you no suppose put food way you wan chop ontop chair still come dey claim say na so dem dey searve food for abroad. Yeye dey smell... |
Annie head for that place ehhhh, he go don times million. She try Sha!!! Tuface way suppose marry him long time girlfriend immediately when he blow, na belle he start to dey give ladies up and down when he blow,come later know say Annie make sense last last. |
Old man way dey busy dey make money don collect him babe,even marry am self.. he dey there dey show fine boy inside clothe. |
This yeye uche dey like to use people shine,na so he start to dey call out Tonto last time and i happy say tonto no mind am.. Omo sexy, I beg no reply or mind am I beg.. I never see movie way he dey inside self.. who he be I know know. yeye dey smell. |
Nice kceee. ,If it makes you happy,nice it is! |
is it necessary to shoot out bumbum before people go no say bum bum dey.,if he dey he dey if he no dey he no dey. My bumbum must shoot out by force