Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Linda just carry this man leg come outside ehh, man way no like outside. Church own be say he like outside, come dey find outside girl way he fit use take come outside make people for know am because of his selfish political ambitious. |
So Bisi don sign for this thing so tey he turn their spokesman. My own be say i go like know wetin make this guy turn this thing, because the thing no dey dey natural, dem no dey born am with person, na something dey cause am. |
Thank God,because i don't want sarks to die of suffocation or be dragged in the mud. |
Mr Man, remove hand for anything scamming if na your way because eyes dey watch you, as per your 40seconds action, na babes way you dey knack go fit clear that one. |
How baba take resemble church? If baba na shina Rambo,nobody go claim am as him papa oooo.. yeye dey smell. |
They don't look happy at all,abi dem force dem do the wedding?. |
So people no see or hear him own video abi wetin. Hmmmmmm!!! |
He looks unkept, like a drug addict. Make him ancestor inlaw upgrade am. |
This woman just dey change prick anyhow. |
How her marriage no go end when she is longer than the man. Long and girraffing into people's business. |
Dick way dey mess with you since, that dick never reach to marry you. Old mama giving warning because of dick. Yeye dey smell. |
Na Charles carry ant infested firewood come home way make lizard enter him house. |
Wetin Bob do?,He kill person? They rather used him because they know he will sale their movie. Talking nonsense because you don't like a personality is rather a sin. |
Born again no mean say make person no possess him possession. People always taking advantage of born again people. |
Bob risky is a friend indeed. Wetin concern madam weight for Toto matter. Yeye dey smell. |
Tonto is not lieing at all. She is pained by deceit from the man who claimed to love her. Lie can't go on forever. The guy even drag baba inside the lie too, thank God say baba still dey alive to safe himself. If to say baba don kpaiii, people for believe say church be baba away March. |
Hmmmmmm!!!this woman get mind ooooo,,,, ohhhhh!! This man really break this woman heart. Her heart break ooo, no be small. The talk shock me, i no go lie. I give it to Toto,she is indeed a strong woman. Deceit is painful,but Toto relax,I beg. |
Which one be funke own, she don solve her own matter finish. Takwando for matter way no concern am. Yeye dey smell. |
When love turn hate ehhh, no be here oooo!... Church, how you self take do am way you go find devil trouble now. |
He doesn't know she exist ke! Toto na cross for life way him carry, as long as pikin don enter their ex love matter. |
It takes two for marriage to work. If Yvonne want make he work,and the husband say him don tire,he no go work. Be happy Yvonne despite critics from anyone. |
So na true say Yahoo people dey add juju to their Yahoo... Hmmmmm!!!.Toto self dey greedy because i hear say na greedy people Yahoo people dey catch. She wan marry obasanjo pikin . Mugu fall,maga chop ![]() |
Plenty people dieing in silence all in the name of marriage. Their family won't do anything really like he said because if they could, she and her sister would have left him long ago.They brought pictures and video out because he is a celebrity. Make una gerara here jor!!! |
Na linda carry the man way no send am for head way make am dey drive 2 hours go dey find man way no send am, but in Regina's case the so called ancestor no dey carry am play at all. Congratulations to Regina. |
She confirmed that the ex husband no longer work in California, Hmmmmmm! Na something cause am. The fear of women is the beginning of wisdom. |
The problem way this petrol get be say she no see man marry am like the other one way get luck marry pastor. She dey pain, dey para,because she think say na she baba for marry. |
Just make sure say your hand clean, because one day go be one day if your way no pure. |
It is your headache too,if not you wouldn't have reacted to it. |
Camel toe, not fake,but small. |
Madama why you dey fire back,make you self look your hands now, how he look for your eyes. Gently explain and not fire ,you dey fire back you be sango abi wetin. When you wan sly into marriage self,abi slying single no dey tire you. |
Pat,wetin make you no wan marry self,wetin? Who you dey make all these food for, how many children you get? Why you dey fear to marry? |
Their marriage will last forever, because they will hear no gossip. |
. Mugu fall,maga chop