₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,346 members, 8,421,460 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 01:07 PM

Toggle theme

ClassCaptain's Posts

Nairaland ForumClassCaptain's ProfileClassCaptain's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 100 pages)

LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 11:23am On Nov 20, 2015
Episode 20


Wetin una con dey talk for inside way one cost fight " ?? I asked as we drove off...I was sitting comfortably in the car now,the AC bin dey blow better air to my head.

" Don't mind him jare..na rubbish he wan dey talk ...mumu

" Ehn ...but na him get this car
" Noo ..na Tomtom15 get am
" akube chill naw, Shebi i dey usually see you dey pose with..

" Boo ,Abeg make i concentrate .u sabi say na auto,and d thing go dey move by himself.. make wetin happen to Lalasticlala in 1982 no con repeat himself
.
Tor...I sincerely hope there is a valid explanation for all this bullshit..

As we dey go .dey drive.. na so this guy dey drop snippets of the song wey he wan go record..

This time ,he comot the Small doctor.Opomulero anabi collection disc wey day d disc player. con put hin aux cord to hin phone..

Make we no lie d beat was banging.. I was already unconsciously vibrating to it...I dey try strain hear some of d things wey the guy been dey talk
.

Baby u fine ....i go give u banana.. oya come and take d hammer....banana dudu ...Banana dudu
7 Likes 1 Share
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 11:22am On Nov 20, 2015
Episode 19

" Oga u are go be that ""

choi.This same guy wey dey look us somehow wen we enter ooo na him day call us oga naw

" yes
' Hope everything go well with my Oga
" Yes
" Well done
" Thanks
" Oga oga .dis your cloth fine oo

Thanks..pls open d gate
" You are very good people.. infact..u are...

Not untill i signalled akube to Do something" , give am Wazobia before dis idiot gree open gate for us...

" what is happening there
" nothing oo oga ..nothing... he said happily as he energetically opened the gate for us..

" Be careful ooo....shouted
" Werey ...Were u careful with my sister pussy ....huh He asked as we drove off to the other direction.
......
..
2 Likes 1 Share
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 10:28am On Nov 20, 2015
Episode 18

God na another thing dey send me do oo..I was begin to get suspicious when the two guys raised their voices and an argument ensued inside ...

..I hope theres is no probelm ooo...


I summoned courage and decided to check on them or probably .eavesdrop ..i was just approaching the door when the noise died down and i could hear their footsteps . .

I sharpaly run go back where i sitdown, Action prepared and battle ready like Jet Li way dey fight for air and kick no dey meet am.

Surprisingly. Na teeth two of dem shine comot room with Mgoat holding some naira notes for hin hand.

" So akube .Think about it ooo " He said breathing a heavy sigh.
" Bro av heard u ...he replied, Staggering and carrying His face away from him.

" Tor.There is Fuel in the Car ...he said as he handed over the car key to him...

" Thanks boss
" But akube,Be careful ooo
" Haha. bro...u know naa.na Today ??
" I know.. but no go dey stoned.con carry my car dey drive oo
" Yes boss.u just dey delay matter ooo..i for don reach .
" Your Friend sabi drive ?? He asked after he handed the key over to him.

Mgoat just looked at him,and d two of them bursted into a kum ka ga ga Opening of the Buccal cavity and Dental orellars as he escorted us out to the car..

" The phone is also inside...
" Ok where..akube asked as we balanced ourselves in d car.

All dese while,i just dey look,dey observe wetin dey happen.

" that box...
Akube checked and behold an iphone5 was in the box.
" Hope say he day charged ??.
Yes . Fully charged ..

" Tor ..Bros..we wan dey move ooo..He said as he started the Car.
" Ok oo. And think about all av told u ooo...
" Av heard u ooo boss

...He manouvered the car.put am for reverse, press turtle small small as he dey steer d steering,Con curve hand go gate side...
1 Like 1 Share
RomanceRe: Help!!! My Wife Will Run Away If This Continues >:( by ClassCaptain(m): 10:23am On Nov 20, 2015
Damilare5882:
ib
OK will get bk to u soon
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 10:20am On Nov 20, 2015
Episode 17

Mgoat no sabi wen him drop hin bottle. put am for table..Hin expression change kiakia..

' Bro ...if na joke
" I don joke u dat kind thing before, I have part of the money but its not complete oo
'But Boss ,we bin don talk
" akube.shey i go dey give u Ishiwo ni. ?? i have like half...what am i saying sef...more than half..But d whole complete money.u know these stuff aint easy mehn.. na just like 5k remain ..

" oh oh bro...bro .which kind Bleep up be this naw .
" No vex..Na why i dey tell u about

( Cuts in) no no....Mgoat cautioned him.. I could sense he was about to say something mgoat did not want me to hear..

" Ehn
" ehn ..They signalled to each other.

" Boo..i dey come, make i go collect d money for inside ... Mgoat said as he went with d man to the inner chamber.

" Enjoy your drink . The man said as he led mgoat into the obscure area.

"What is there to enjoy in the H20 huh Which kind thing Akube con put me through so...

I sat there as i accessed the house again. my eyes could not just go off the tear tear cotton..

15 minutes,.. gone... Hahaa...30 minutes.. haa..Shey i no go go check on them like this..Wait ooo ..my God..Abi mgoat wan use me Do money ritual...??

Mbanu.he is not crazy or mad to that extent to use his kinsman for ritual huh Aye se ni ?? Haha but wait ooo.No be this same world we see father kill husband sorry son. mother kill children etc. So what will an ordinary kinsman mean?
3 Likes
RomanceRe: Help!!! My Wife Will Run Away If This Continues >:( by ClassCaptain(m): 10:18am On Nov 20, 2015
Damilare5882:
you get contract for me ?
where u base ??
RomanceRe: Help!!! My Wife Will Run Away If This Continues >:( by ClassCaptain(m): 10:06am On Nov 20, 2015
Damilare5882:
This is a simple tin .. Use tramadol ( chemist are not allowed to sell it buh dey sell it codedly ) .. 300 to 400mg.... But being your first time .. T might make you sleep ooo grin...to avoid that , make your mind focused ! Thank me later ..
g u fit model
RomanceRe: Nigerian Lady Slams Women Who Won't For Once, Have Sex With A Guy & Tell Him Off by ClassCaptain(m): 8:17am On Nov 20, 2015
end Time Use and dump
RomanceRe: 5 Characteristics Displayed By Livestocks That Will Be Slaughtered For Christmas by ClassCaptain(m): 6:40pm On Nov 19, 2015
misspicy:
hmmmm hmmm grin
lol.you ehn. We go meet for our reunion party for succoth.shebi na still 1k grin
RomanceRe: 5 Characteristics Displayed By Livestocks That Will Be Slaughtered For Christmas by ClassCaptain(m): 3:38pm On Nov 19, 2015
misspicy:
end time class captain grin
misspicy did u attend ubgs 2012 set !?!?!
FashionRe: Dear Men, Would You Rock The Scrotum Bag? (pictures) by ClassCaptain(m): 9:35am On Nov 19, 2015
Armageddon Scrotum
Jokes EtcRe: Funny Photo: Two Military Officers Pictured Riding With Two Ladies In One Okada by ClassCaptain(m): 9:34am On Nov 19, 2015
Armageddon Funny photo
CrimeRe: Armed Robber Who Storm Ikorodu This Morning Have Been Arrested - Photos by ClassCaptain(m): 9:32am On Nov 19, 2015
Armageddon armed robbers
CelebritiesRe: I Feel So Nervous As I'm About To Drop My Second Single Tomorow by ClassCaptain(m): 7:48pm On Nov 18, 2015
my bitter experience with an upcoming artist
www.nairaland.com/2734667/bitter-experience-upcoming-artist-short
CelebritiesRe: I Am Not Interested In Relationships Right Now – Don Jazzy by ClassCaptain(m): 7:44pm On Nov 18, 2015
Armageddon donjazzy
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 7:19pm On Nov 18, 2015
Episode 16

" Baba ote.oloobe ni ,ejo ..esa fun lo mi tutu ( Give him cold pure water )..

This your friend is funny o...is he a Comedian ' He asked as he went into the other room.probably hin Kitchen to get his drinks.

" Guy u wan embarass me ..mgoat bin dey follow talk coldly
" Guy i don't drink
" O boy.. lock up..Shey na small holy water go con affect u
" Different immune system
" immune system nko.Driving mechanine Zism.. I giggled at his pronounciation of Mechanism as Mechaninesm.Go school .dem no go gree...they waste about.


" Sorry for d delay
" No prob sir,

I watched as he served Mgoat his cold,Chilled drink.

" Sorry oh ..Whats your name ' he asked
" Boo i replied
" Ehn mr boo,The only chilled stuffs are alcoholic. Had i known before hand.i would have stock five alive for u..Manage this bottle water

" He handed me the Hot.Sun burned Bottle water.. He apparently just picked it up from somwehere. Though i was Very hungry and the best i needed was a Chilled drink.i would never succumb to taking d alcohol.

The Two talked about some little little things but as time dey go,i quickly give my guy chi Ko.and thank God say d Goat grab my message..

" So bro .We are going to the Studio today..And time

" ( cuts in) oh oh.the major thing why u arr here
" Yes sir...Mgoat said rubbing his palms
" Haa .Mgoat .there is a little probelm o
" What problem sir ??
" Haa calm down oo ...D money is not ready yet.
.
11 Likes 1 Share
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 7:14pm On Nov 18, 2015
Episode 15

" Pom pom ...Pom pom

Gateman don sleep go.bend neck small dey drip saliva for mouth.

Pom pom pom ..Shior..Dat one don sleep go..

Na me and M goat con go open gate for the Man..


" Dont mind that my silly gate man pls" he said welcoming us in after seriously warning and abusing his dozing gateman finish.

" No probelm,he was obviously tired - Mgoat replied.

" Tired..?? thats how he does jare?? Am going to sack him soon ..

The house was quite splendid.. At least .it was painted and Tiled ,with nice furniture and upholstery.. The only thing na say d Cotton don tear tear and na two blades remain for d fan body.Na here Mgoat dey snap all hin living room and bathroom pictures dem ..it was not even his own house.


" So Mgoat u came for that package abi ??
" Yes my boss ...Oti sure ju Oga mi...number one ...Mgoat said hailing and Shouting praises of the man.

..Haa..My bad ..What do u want me to offer you ooo ?? He asked.

" Baba nla..A fun mi normal..One shot.
" Iwo.Be ntie ri..Your friend looking like a Pastor here nko.??
" Ngbo friend ,Mgoat turned to me . What will u drink..
" A Cold malt or Viju will do Sir..

" Hahaa...The Two of them burst into laughter ....

" Viju ... He Said.. tears still in his Eyes .."We have Bobo , not Viju ....
2 Likes
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 7:10pm On Nov 18, 2015
Episode 14

What do u want to collect from this man"
" I need some money from him ..
" Ok for the studio session
" yes....
" Ok
" And again. Na d man dey help me run my record label package
" He owns one
" No he get friends wey own one.U sabi Gworldwyne entertainment .
" Kissdaniel..lab..
" ( cuts in) Yes...His friend owns it..
" Oh oh
" And once i record this my hit track.and givr them .dey will sign me straight
" Wow....
" He even have affliations with YBNL and HKN sef
" Eh ehn...nice.Which work is he now doing gan gan
" Oh boy.who cares ?? Make he sha give me money make i Bleep out...


For like the next one hour.we were still waiting for him.
...without him.we could not go to the studio...Anyway lets wait a little bit more.I just want to see wetin dey dat studio sef ...A little time no go distract me.Besides we don too waka far from house wey i go fit even talk say make i go back..

..Soon.the man waka reach House in his car..The Primera Car looked all too Familiar...I tried to recollect.

haa..My Eye no fit day deceive me.Abi i dey see double ni ?? This was d Same car Mgoat was always posing with night and day ke.. My God.Car wey Mgoat go sit on top.snap inside with different captions. My ride caption...,,cross legge inside con put out cruising...!!

Ase no be him get am.
6 Likes
RomanceRe: 8 Characteristics Of Chronic Womanizers On Social Media by ClassCaptain(m): 6:36pm On Nov 18, 2015
wristbangle:
End time Womanizers right? So you are among them? cheesy. How far that your story about that babe whey u wan bleep? tongue
Lol.So u no sabi wetin end am ...Go read am naw for my profile.

But person GATS dey fast and pray before person flirt any flirt now 4 nairaland. Because we no know who is who..may he no con be say na one mumu guy forming female .u dey flirt with all dese days grin
RomanceRe: 8 Characteristics Of Chronic Womanizers On Social Media by ClassCaptain(m): 6:24pm On Nov 18, 2015
Armageddon Womanizers
RomanceRe: Photo: Best Scale Of Preference For entrepreneurs by ClassCaptain(m): 2:36pm On Nov 18, 2015
Armageddon Scale of Preference
CelebritiesRe: Olamide , Princess, Clarence Peters And Sound Sultan In New Group Photo by ClassCaptain(m): 2:34pm On Nov 18, 2015
vivianblog:
Cc; lalasticlala , ishilove FP
]
How Far huh undecided
RomanceRe: Can You Marry Someone With A Child From Previous Relationship? Baby Mama/daddy by ClassCaptain(m): 2:31pm On Nov 18, 2015
YourMain:
Absolutely nothing wrong with it.
smiley
YourMain:
Absolutely nothing wrong with it.
CelebritiesRe: Olamide , Princess, Clarence Peters And Sound Sultan In New Group Photo by ClassCaptain(m): 2:19pm On Nov 18, 2015
Armageddon Group photo
RomanceRe: 5 Characteristics Displayed By Livestocks That Will Be Slaughtered For Christmas by ClassCaptain(m): 1:19pm On Nov 18, 2015
End time livestock
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 12:51pm On Nov 18, 2015
Episode 13

" We don reach Studio ??

" No oo..na that my Sister parol side naw...Package well oo ' he said to me adjusting my belt and cloth well.

" Am ok like this..What's is wrong with my dressing ?? I said.very irritated.Him wey suppose check him dressing sef no check am...Mumu.


" Bro..no dey house oo..The gateman said. "Sleeplishly" .E be like say sleep never comot for hin eye .." But"...Shey u go enter.make u wait for am ??


" No oo , no oo " We go wait for him for gate small ..ehn....

" Wahali Dede to me" Sai Buhari " The gateman. replied as he went back on his bench to visit the dreamland we cut short ..

" Make we call am naw ..I stated
" I no get credit ni " He replied
" Borrow now "
" The 100 naira i borrow since last week i never return am naw..and den no go allow person borrow if person no repay ...

" Hmmn u go give me my money back..cos i dey save am wan call my male ni o
" No worry.i no go use am too much...he said as i gave him d phone.

We called him and he stated he was coming back home soon...


" So we waited again ...
2 Likes
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op): 12:40pm On Nov 18, 2015
Episode 12

We Stepped out of the door and Locked it..After which he gave the key to MrsChima ,their neighbour.

" No i no wan pass that side abeg...He said ".as i approached the way leading to the right which he initially was plying.

" Wetin happen "

" I dey owe Iya Suliat and Mummy muniru 300 naira for that syd..If dem see now ,na wahala ..abeg make we pass that dis side " He pleaded

Dude is owning neigbourhood provision sellers 300 naira ?? Wetin person eye no go see today.

As we walked across the streets. ..nobody hail.greet or salute my guy,everybody just dey look us somehow like criminals or something..

" You dey lowkey for street gan ooo " I said out of curiosity

He didn't respond .. Tor.Me sef didnt bother raising the issue again.

We walked a lot ..I know fit count the kilometers.. It was as if This guy was Addicted to trekking ..He knew all d Shortcuts, ..From Ori eku to Itamopo .via Kuluso adjacent werepe take enter Ajiun..na all dese hood we use this our only two legs waka round...


" We don almost reach there

" By this time.. i was already breathing heavily. May wey dem form Steve Austin when we start..my leg bin don weak

" We don reach Studio ??
3 Likes
LiteratureRe: My Experience With an Upcoming Artist (Short Story ) by ClassCaptain(op):
iceberylin:
Mehnnn..This story boring unlike others . What happenedhuh I was feeling you. I mean despite the lack of fact,suspense and the other stuffs your stories had humor buh this one almost lacks everything...
Read what I Stated. earlier boss.This was my first story..am uploading this because I have other plans in work U get to know soon enough.
RomanceRe: End Time Nairaland Ministries by ClassCaptain(m): 5:50am On Nov 18, 2015
End time Op
RomanceRe: What's The Most Stupid Pick Up Line You've Heard? by ClassCaptain(m): 11:31pm On Nov 17, 2015
Margauxluv:
Are u in uni lag, unical,unizik etc ur face s familiar.
Sorry are u in Unilorin.. .History Education .Your face looks QUITE familiar.
RomanceRe: What Will Happen If Romance Section Is Removed From Nairaland ?? by ClassCaptain(m): 11:24pm On Nov 17, 2015
lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 100 pages)