ClassCaptain's Posts
Nairaland Forum › ClassCaptain's Profile › ClassCaptain's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 100 pages)
Episode 6 Na Lagos i dey so,For the house of my guy Mgoat... The house no reach my expectations at all. Despite all the wealth and everything been displayed on hin twitter and all hin social accounts.No be so d matter be for reality at all. My mother had sent me to Collect some packages from his Mother ( They belong to the same Women of Okuji community association and attended the same secondary school) when i visited Lagos for some professional assignment.... Na the first part i do yesterday and the 2nd one na tomorrow. Though dese people i con do assignment for provided accomodation for us, i know sabi anybody for there wey i fit dey relate and the urge to meet this my celeb brother don too high...plus the package wey i wan collect for my mama, i agreed to stay instead with him family for d period wey i go dey Lag , go back ife immediately am through with wat i came to do .. Not knowing am about to get more than i ever bargained for and involved myself for better wahala with this Mgoat of a guy |
Episode 5 " leave him " leave him " .shebi na your phone morning night and evening u kukuma dey chop,continue day chop am.God is your strength... Your sister don Cook yam for Kitchen . If u don ready,go chop am as usual :\ " Boo ,greet your mama for me oo - " Yes ma " And deliver the package... i even trust u ...You are not like some people wey we know but we no fit call ...she Stated directing her gaze to akube. " hahaha ma ...I will deliver it ma " I said.. Please Talk to him.Tho you are younger.. please Talk to him " .ok ma .i will do my best.. " Please do. Look at... Mummy we will talk ma .....I promise... I said smiling. Haa ..shebi is for his for hin own good..The thing wey just pain na say pikin wey good na him papa,bad pikin na him mama " .. She stated as she left the house. |
Episode 4.. (BAD DAY.DEVIL TAKE WATER AND DRINK) Around 7am.... akube akube. Akube ..haa..mama i have heard you.. Av heard.naw .Am not a small boy again ooo .am man now. Na all d neighbours go know say i dey house naw" - Akube complained annoyingly at his mother's constant mention of his name . She greeted me and welcomed me warmly and narrated where i will get the main thing i came to pick up at their place .She also asked about my mum and my journey to which i replied fine and thanked her. All dese while.Akube was still lying on hin bed with him phone. Akube Akube ... Haha..Am not deaf oo..Am not deaf ..Tor.. ...Is it me you are talking to like that..Ehn..Idiot.. Na your papa u kuku resemble.Son of a goat...sha No comot early today..i take God beg u ooo..No comot ...i dey expect person oooo... He looks on ,uninterested. "And make sure say wen u dey come Shop for evening,branch mama chigozie side and buy Catfish for us with the money wey dey your hand .U hear me so... " He has heard u ma" i replied smiling , tired of his long silence and lack of response to his mother . |
lol.. Especially Goods way dem no go later buy... !!! |
Agathabishen:What about your own life?? Hope u leading my example....What bout your Father involvement ?? |
Have you Considered getting her to a Professional counselor .. |
prettythicksme:Abeg Oo.I don dey come.. |
Temihatz:lol.sure |
eleyi gan |
Why is Rokiatu sending me PMS ?? I wouldn't leak your nudes....please help me beg her to stop.. Bringing issues online doesn't really solve anything tho IMO |
firstEVA:Nice to know you belong to Unilorin ... |
lumzybo:haha.oga oo |
May God Help you scale through.. |
Why he hand on d fiancée breasts in d last pics ![]() |
Abbotbaba:OK boss |
OK |
hmmn |
zaragal: zaragal: |
Eegun Alaare |
misspicy:Wow !!! ![]() |
Pretty Ladies |
Episode 3 I don't know oo ..She said as she Packed d plates facing me ...Her breasts dey almost comot . Eh " i said trying to focus my eye somewhere else.. Yes..that is how he always does . She said this time turning her back to me..Haha..which kind thing dese girl dey try do so... " Are u now d only one at home " i asked. " Yes only me She lamented raising up d bumbum towards me as she .( i was sure pretended) bent to pick something on d ground. Are u d sister or the househelp.. Haha..Broda boo ..you are funny ooo. She said laughing hard .Am ....his sister naw Ohh the last born.... Yes Godamn it.this girl no go pass 16.17 nke. ..Haha .Wetin be her motive.. Abi na her mama use am set trap or test me I hardly even talked with her before this time.... .Or maybe she was just being naughty shaBro booo booo Well done oo. Let me take to your room so u can relax Ehn.. She took my bag as i followed her closely behind, gazing ..... The next sound wey go wake me the next morning .na Mama akube voice .. |
That was how Rokiatu call me class Monitor instead of class captain..the Thing pain me Gan ;/ |
HAa |
Episode 2 ( GENESIS ) Anyway.me i no send that one.. i was Happy to finally meet one of the biggest Ballers in Town.. Or at leasr finally bust the Lies about his so called affluence ..wealth and social status...Either ways.i go finally meet one of the most ' influential" young artist in town ....Mgoat aka Mr I sing you dance . I finally arrived at the house in Lagos late in the night .weak and tired.. I knocked and was welcomed in warmly after introducing myself to the young Lady i met. She greeted me with hugs and carried my bag in...Before God and man. she was in her nightie, her cleavage was free for all and her figure and curves was glaring. She been ask me wetin i go chop and quickly brought me Rice and fish .As she dey serve the food she dey display some kind moves wey no too normal and the well done sir.Hope d journey was not stressful..Welldone well done wey she dey talk don dey too much. i quickly devoured the Salty rice as per my hunger and questioned the whereabouts of Mgoat and him mama... " They are at d Shop """ " I checked my time. na almost 11 30 pm...... shop by this time I asked surprised.yes ,the peppersoup joint now.. oh .oh..yes. is Mgoat dere too ?? |
Am already feeling The one she featured Dbanj Titled Tina !!!!! Jam !!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 100 pages)


y r u keeping me waiting naw?continue dis story or else u go chop ban oo 

