Cleric's Posts
Nairaland Forum › Cleric's Profile › Cleric's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
@Poshangel, Off board please. Tanxx ![]() |
nnjjj |
@ Posh gurl, I dey speechless. Is dat the impression I create? Hmmm, well. . it is not about living in London o o. What is the big deal about living in london? I think there is a communication gap some where. ![]() I am flattered that u even , ![]() |
@ MIMZ, ![]() |
Them plenty, I go list them sha, 1. EASY BABY !!! 2. Adahna 3. Mimz ![]() 4.simi 5. Kikii ![]() As I dey think of all them , my heart dey do Vaaaaaaaaaaaa!!!! I dey confused abi? |
@kikii. Ok, i hear u. |
Yicob, I dey enjoy naija jare. Which denomination you dey sef? |
mmkkk |
@ POST, LMAO my belle dey pain me. |
@ easybaby, Na me dey pursue you abi na you dey follow me? I still dey trip for you sha. you are so . . , . |
@ mimz, I am undecided about exposing your ignorance or should I say lack of exposure. I was one of the best dissers in Face of Festac so be warned. However, just to give you a hint of your ignorance, click on the link below. 1. http://dictionary.reference.com/browse/guy (remember to read through all the definitions) 2. http://dictionary.reference.com/browse/he He can be used when one is not sure of the sex. (slowpoke why not indicate your sex so one can reference you properly? )Take it or return it, you are a wannabe . End of discussion. ![]() @ yicob, How far na? |
FoF!!! The best site I ever saw in terms of forum and yabs. I loved the yabis. I missed hotangel ,Ldollier; Tosan,Vokal & KDK (The yabbas ) and OLEKU (baba). The site was the bomb, I know there are loads of FoF graduates here.It is sad that Oleku left the site down for too long. Love FoF till date althoiught the present FoF is a mere shadow. |
Ramonacee, if dem send you after me, tell them say you no meet me for house. U finish me for there sha. u be lawyer ni? I think say u go skip wetin i write. Neways, I still see some softness behind all the hard demeanour. Enjoy sha. |
What is your view on the American Military Base In africa? Are you in for or against the whole project? |
@ BABAKLAZZ;abeg no make me laff. U nigerian man want a platonic friendship |
@Adahna, We a clique of londoners had a get together a year or so ago and it was lovely so I was wondering why 1 can't be held here in lekki atleast for those with kool heads. But adahna, u wicked o o o , u sure say u be woman so? The way you slam Mimz no be small, the guy deserves it sha, he seems to me like a "wannabe" . ![]() |
Mimz, wetin be ur own? I dey stay lekki ph 1 / VGC whenever i dey naija like i will be in a few dayz, so wetin be ur stress? |
LOL@ DESMOND and BABAKLAZZ, Una no get money to call yet una wan bang woman. I think say una be big boiz. Una never sabi roll. |
So na here Lekkians dey meet? That is nice. Easybaby, I catch you for here; my own don better. ![]() But on a serious note, I was at the nairaland get together in London 2 years back so why can't we organise one in Lagos abi una don get but we no hear? But,,.,., . . .erm . ,.,.,. how abt crowd control? |
Rmonacee !!!! U no even sabi ur mate again abi na because me and you dey post for nairaland?Na crime to find wife on net. If i can get gurls to bang via nairaland and yahoo. why can't i find a wife? Na only facebook chick i never bang. I go try very hard before the wife to be come, if not no more chance. ![]() eMI? CLOWN? O ga o o |
Well, I don't see anything wrong with her sleeping with another gurl since it is not as though she is sleeping with another guy, Infact, I will encourage her and we can all have a very comforting relationship and once in a while we can do a party. |
Ojenews,if you are very serious, get in touch and lets talk. I think you need some help but 1st you must be willing to help urself. |
Heheheehe, na different islands we get, for instance, we get ikoyi, v/i which includes the lekki axis, lagos island, e be like say ikorodu na island sef .Okay, seriously my sister, why e be say na only brothers you wan follow stay? |
I need someone that reasons on same level and with same exposure |
Well, an some indian gurls are very very good in bed and can shagg ur brains out and they ahve great respect for their men. However, I preffer .,.,.,.,.,.,.,. an nigerians. I just can't stand some of the gallic smell from some of the indians although some done dey try to stop am. |
Oya, since una dey argue, I nominate myself after the order of GARFIELD (selfishness, afterall it is all about ME, ME,ME). |




