Romance › Re: I'm 29 But Look 13, I'm Depressed, The Disrespect Is Too Much! Please Help Me by CoolJul: 2:13pm On Mar 30, 2019 |
optimusprime2: Trust me, it works to your advantage. I wish you live abroad.
I don't look my age as well, I look 10 or 12 yrs younger... omo the awoof train passes, meal tickets, transit beta wey I don collect because I dey like teenager me sef don taya the matter, sometimes I dey tell clerk for train station say "I be adult" she go just shout tok say; "minors to the other line please" tooh, na im me go waka go pikin section carry 75% reduction ticket, Las las e dey ep my pocket.
But Enh, this side wey I dey, if pesin no hold body wella, na paedophile im fit turn even by mistake, because 14yr old pikin wey don big finish, go con dey follow pesin Upandan because im go feel say you be im mate & country people no go tok say "no follow huncu", na so wahala fit gas. are u kidding me! this is really blessing in disguise  |
Celebrities › Re: Teni And Phyno Become Tom Tom Ambassadors (PHOTO) by CoolJul: 12:13am On Mar 26, 2019 |
bionixs: chai I love that gele song haa I tot I was d only one. |
Education › Re: How Two Kids Dressed For Their Career Day And Ask To Go Home by CoolJul: 11:53am On Mar 21, 2019 |
Now they look for those two small children and give them scholarship...the new trend in town.  |
Celebrities › Re: Anto: Lolu Refused Dating Me After Bbnaija's ‘Double Wahala' by CoolJul: 8:59am On Mar 21, 2019 |
SmellingAnus: Lolu has won the FA Cup... FA means fvck and abandon... lolz una get mouth for this NL. |
Education › Re: Students Of FGC, Warri Blast Their School For Making Them Clear A Dunghill by CoolJul: 8:52am On Mar 21, 2019*. Modified: 6:59am On Dec 05, 2019 |
una won trend like d sapele girl too ehn...so dat 'gud nigerians' or celebrities go react for una matter so dat dem go suspend una principal so dat d next day d reactants will send a lorry load of labourous men to cum dey d do d clearing henceforth...so dat twitter activists go tag am 'child labor', ' man inhumanity to child' slavery', 'backwardness' , 'africans r wicked' etc lolz..
lai lai! una fowl lay cook egg!
nonsense and ingredients |
Celebrities › Re: Reno Omokri Advises 2face In New Tweet by CoolJul: 7:52am On Mar 20, 2019 |
I am sure Reno is a nairalander |
Education › Re: The School Attended By Success, The Warri Girl Sent Home Over Fees by CoolJul: 6:53pm On Mar 15, 2019*. Modified: 6:29pm On Feb 16, 2020 |
eyaaaa |
Celebrities › Re: Toke Makinwa Reacts To Video Of Warri Girl Sent Out Of School For School Fees by CoolJul: 2:31pm On Mar 15, 2019 |
mama notice me!!! |
Celebrities › Re: Toke Makinwa Reacts To Video Of Warri Girl Sent Out Of School For School Fees by CoolJul: 2:29pm On Mar 15, 2019 |
mama! ppl don react finish, na now u dry com...u too must put mouth. |
NYSC › Re: Godspower Asuquo: Corper Celebrates With Mother At The Market After Passing Out by CoolJul: 2:09pm On Mar 15, 2019 |
congrats dear! |
Crime › Re: Lady Dropped Off By GLK Benz In Warri, Delta Goes Dumb by CoolJul: 10:39am On Mar 13, 2019 |
gonkin: My brother I tire ooo. Even to leave my hair wen dem cut for saloon dey hard me now . hahahahaaha...bro I dey tell u!  |
Health › Re: 10 Parasites That Could Be Infecting You Right Now (Graphic Pics) by CoolJul: 11:20pm On Mar 12, 2019*. Modified: 6:31pm On Feb 16, 2020 |
arnoldogiamien: Boston praziquentel is good. But I need to know the type of worm or filariasis please are you a doc? |
NYSC › Re: NYSC Batch A: Everything You Need To Know by CoolJul: 4:41pm On Mar 12, 2019 |
what if your medical report says you aren't fit , can you be allowed to forgo camping?
Please I need answers, thank you! |
Phones › Re: Meet Susan Bennett, The Woman Behind The ‘voice Of Siri’ by CoolJul: 11:17am On Mar 12, 2019 |
ok, I donno what's happening here lemme pass. |
Health › Re: I Tested Positive To Hepatitis C by CoolJul: 9:19pm On Mar 11, 2019 |
Johnboom: get unripe pawpaw. dice it, cover it with water and start to drink after 3 days. I have heard this work for ulcer, does it work for hepatitis too? Please tell us more. |