Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 154 pages)
Kolade9:for ur mind...fugly girls abi...na ur type dey use dr pic maturbate. |
Seun:i no go lie for u ooo jesus dn change am to kill ur enemies n kill dem all...just dat d book never reach our hand...if u doubt me go heaven n see d book urself.haba na so we go dey ? |
repogirl:can u survive a day in prison?.....abi u tink say prison na amusement park? by d tym dem feed am half don bean.mosquitoes ur straw draw him blood...when odas inmate begin wooz am correct beating..haba wetin remain again b4 6yr? |
a driver working n getting paid n yet sacrifice a human life cus of 10k wey no go reach me to buy correct pizza...we need God to come fast fast for screenin...even if na only 2 people go remain for dis country no problem. |
shortgun:can i borrow all ur sisterz n aunty for 1 day mek i uss dem do bingo bingo for oshodi no worry i go buy u correct pam slipper as a gift.. |
ZenaSTORY:since she no get shame abeg mek we help her dey shame... |
[quote author=pinkyruledworld post=52746952]I disagree with u, think about uber then think about what u typed again. #PinkyTheGhost haba d keke napep wey dey lagos never do ? una want bring anoda kind of vw keke napep...see d roof sef na glass...u want mek all those yoruba women break am just because say dem want collect fresh air? |
when i kill sumtin like dis in north all i do to drag dem close to d road n burn dem...shikena no tym for snapin n postin....n yet sumbody dey beg u for 15k..snake wwy b say under 24hours e go begin dey smell like rat wey dn died for 1week. |
na dis idiot wey b like ejapa..dem dey call pretty mike...smh. |
DIKEnaWAR:better body....bt dem for rob ororo for him body so dat d body go dey shine...forget abt 6 packs who 6pack dn help..beside e no go easy for d little guy down der ooo as d babe bobi dey rob him bk so... |
if una want see her completely naked just carry 2 paper cover her white suite...den view. |
FuckTheMod:u shud av help increase d fool nau....like foool.. meanwhile d day he will forget to carry umbrella datz d day he will lost everytin..stupid mofo foool... |
cnt blame him duh d guy got noting to offer dis yr...na style him want use cut out so....meanwhile i love waz he said cus our musician go wake up now....releasin album anyhow like say no 2moro. |
[quote author=austinosita post=52739965]All this small boys of nowadays, wey just get opportunity go abroad study well, go just dey talk about their papa for industry anyhow! Chiwentalu Agu is your father in this industry, any day, anytime and we love him like that. Are you the director or producer that loves to use him and his slangs in movies? Like one person said, it should be settled inside before coming outside to post it. Nonsense! Ala nwayi asaba! ![]() no mind dis ajegunle boy of yestiday d navy sch wey him go still dey worry am for head...wetin concern agu n pg..shey na him b d nolly president ni? dey pay him to do hiz job n he did.what abt jame bond wey dey bleep inside all iz moviez.van dame also n yet d world love dis guya...wat abt ghana movie wey dem knw notin bt to press bobi n bleep? toyin aimakun..anita joseph...are dey better dan agu? well i no blame d guy him careet dn dey fade dat y. |
e never jam correct deaf n dumb goat dat y....by d tym dat goat give am headin ehnnn....e go run next tym e see lizard. |
so cus u bought a car for her den una put am up for d whole to see? isorite armed robber dn dey smile dey watch una.. n d husby for kukuma tell us say na cus of him ex him buy d car for him wife so dat d tin go pain d ex wella...simple. |
Catalin:abeg do mek u turn off back cus gas dn cost nw ooo. |
she never still evn marry...just engage....mek we dey see na if dat 1 no go date her for 12 yrs n dumb her also... |
no b d same vanita for ay show wey dey do mouth like say crocodile bite her tongue... |
sugarbelly4:no b say e nearly show...e show sef n dey are too ugly no wonder dem agreed to wear d mask...shey nobody dey there to wooz dat guy hard reset slap mek him find road back to him villiage.. |
Bryan812:mek dem uncuff am mek him begin dey slap everybody inside court room abi?...bt y dis man like to dey insult yoruba n hausa...n yet he said hez fighting for nigerian. |
oboy neck d n dey pain me. |
sorom4:bubu even better...go try obasanjo.....u go first hear hmmm hmmm! ermmm,ermm,my people of d federal..hmmm hmm of nigeria..ermm ermmm hmm hmmm,,, |
Neddstark:by d way u cn still help then with ur soldier frm d north...n pls dnt forget to come along jon snow n arya. |
agadez007:if dey wan use am for ritual dem for dn do am since..bt i believe say na neigbour report d mata to police due to d cry of d bby. |
Neddstark:a mole will always be among dem.....dnt b suprise dat out of 10 people 3 mit b a bh member bt actin like hez der for bizness also. |
Spartacuss:am tellin u bro....d guy no want knw weda na my home n abroad i want use buy d dog sef...him forget say na anoda consuminator i want add join my family....dog too must chop na...when e b say no b toy i want buy. |
Odingo1:na una wey b ibo no get shame at all....u guys keep sayin nigerian hate ibo n yet u guys are xpectin nigerian to suppose y'all...kolewerk....nobody hate una na una dey use una mouth kill unaself...enuf is enuf...yes we know nk is fighting for nigeria bt d insultz cming frm u guys brain no b here. |
carmag:shey u see as dat police at d left been wan wooz am slap bt him parner hold am...chaiiii by nw we for don hear hear say nnamdi dey hospital due to hard reset slap....nnamdi sef to like wahala see as him dey do like say e go fit beat d man sef with him ipod hand band. |
see how stupid d policez ars....dey didnt evn put handcuff on dem....waz if those guys overpower dem pick up d gunz n bullet n start killing demself der? cus we all know those fulani aint scare of dead na der way b dat. |
do u knw dat just last week i waz evn beggin sum1 to sell a boeboel for me for 65k cash hand down n d person wz still formin as if na chop i want d dog....well i lock up spend my money on anoda stuff....mek him go dey sell am for 80k na. |
KevinDein:comparing ronaldo to messi u tink is an insult to messi...ok nw wey him dn win am nko? wetin u want talk again? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 154 pages)

?