Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 154 pages)
bobbysaxy:d maitomi wey una dey talk abt dey yankee dey chill...mek una allow d guy rest abeg...person wey no sabi smile no dey do bizness. |
can i get 1 am at ikotun egbe lagos...i need it b4 friday....08189745434. |
[quote author=TunezMediaTV post=52290478]http://www.tunezmediablog.com/2016/12/funke-akindele-can-only-bare-child-if.html Freeze Rejects Prophesy @funkejenifaakindele, I reverse any negative prophesy over your life in the name of Jesus! You will enjoy your marriage and it will be fruitful in every aspect. You married your best friend and nothing, I repeat NOTHING, will ruin that friendship or relationship in the mighty name of JESUS! I nullify any proclamation against you or your marriage with the blood of JESUS. In a few months there will be the cry of a healthy child in your arms and joy, success and love will continue to be your portion always. Please my dear, hold on to this prophesy and ignore any other one. ~FRZ so dis ashawo too sabi pray u wey dey kiss all d women in public last week...isorite. |
bitrade:u well? |
kilode100:dey are fucking demself...meanwhile am waiting fir lala to cme here n show us d iphone3 oga seun bought for him as xmas gift. |
HolySteph:cus d pic is older dan u. |
i swear d guy must b jokin n playing ruff play....n if he tink he cn deceive her cus she iz pregnant for himmm she ll crush u under her armpit if u try any pow escape with her..bt wait ooo who give her belle sef? |
blackjah:for una villiage na cassava una dey call una face abi? |
lofty900:gushin fire abi she dey look pass tekno... she knw say wizkid must see d pic dat y she nt evn cmfortable with tekno ontop of dat she dn hear say him so callz big casava no reach wizkid own. |
Goldenheart:negan of walking dead wan sell him own wrap with barb wire..for $20000. |
[quote author=Morhziez post=52277978]Before the year runs out, I will like to appreciate Nairaland for always taking atleast 20% of my daily 1GB.May God Bless you for always keeping me abreast.You made my brain an encyclopedia.... My thanks to Explorers and MentorAndFriend For always creating reasonable threads. I wish you all expansion. I Wish you a mansion I pray the girl of your dreams be your conquest May we all be rich...Amen Lastly, I Love and Believe in Nigeria. God Bless Nigeria! hollop hollop!!! God bless who? God Bless Us!!! |
she wll b found in good health in jesus name. |
bro nt fair ooo.shey u knw say na me dey help u watch mo dat tym when u travel....so like how many u fit dash me nau....? av missz my black boeboel n my neopolitan bk in sokoto..am nw in lagos wud av love to get 1 bt i dey fear to hear d price.. |
[quote author=naptu2 post=52259661][/quote]dope....dope lyrics...dope video..love dat song.mary j n her dope swag. |
Stalwert:talk true who gave birth to u? shekau or buhari? |
first of all i smh den i hiss on dis stupid question n den i ansa ur stupid question...is 15yrs plus sum hours. |
aint gon lie police are far too stupid we all knw dat...bt hausa children got no respect all anybody at all...dem sabi fear anytin call police n soldier ehnn.bt i wnder wetin dis poor boy do dem sha. |
raumdeuter:hmmmm i see u must b SATAN! |
Atiku2019:dnt mind dat mumu sum1 father...see him touchlight fone wey e wang tek snap breast cus him wife own dn dey touch ground....oldfool. na der type sabi rape children pass. |
Ralphjoe:dey here dey do wow wow wow like ambulance....den go back home n withdraw all ur money in d bnk trying to pls her so she cn forget abt d 2guys...for ur mind u are nw formin boss wow wow.... |
Tenkobos:1 of dem dn already return....ehya too bad. |
piagetskinner:dey witdrawin der sins....nt money. |
Xensity:no mind all dis mumu generation....thnk God i waz born in d future....meanwhile most of dem here cnt evn wash der pant clean.... |
QueenRock:no as u cn see d logo der already....na bettle car u for call am or tortoise car. |
Kathmandu:indirectly he is saying he cnt provide food to our soldierz...n dey shud all cme bk home..am coming lemme go n look for a name to call him...dat man wan spoil my day bt i no go gree. |
[quote author=ikp120 post=52216455]None of my business mehn! Merry Christmas to you and your family and friends! Why is that man always flaunting those phones? Is he trying to make it the latest trend or make us believe he is simple? to top it all.....wetin dat man see for dat white kaftan shirt wey him dey always from mrning till night...evn in d bedroom. |
DDeliverer:na ur type full der.... |
the hook. |
DDeliverer:na ur type full der.... |
Sexxkillz:shey na jet engine dey inside keke? oga ade if u dnt knw waz is keke ask people around u ok...keke napep...trycycle...we call it keke maruwa...n beside do u knw if dey wia speakin in slang (language) n d guy happen to undersnd d slang? |
no wonder God no dey ansa sum haters prayerz....see dem hating cus sum1 is rich...most of dis pastorz dey are working too. |
op must u cover der bobi with marker!!! i swear if i curse u e go work...waz ur problem sef...d bobi na ur own? are dey ur sisters? wetin b ur problem sef..she wey open d bobi for camera to show to us dat r nt der to witness d real tinz is she a mumu? u cme here cme dey cover der bobi with marker abi na charcoal sef....hissssss. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 154 pages)

please Where can I get this baseball bart in Lagos...