Cyclone5's Posts
Nairaland Forum › Cyclone5's Profile › Cyclone5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 33 pages)
A friend is that person who when look ahead is there showing you the way And when you look back is there covering for you and encouraging you on. A friend is the person whose eyes you look into when your head is bowed And whose voice is always encouraging you to keep your head up. |
But I see you dey check your map so you sef know what's up ![]() |
Oya then, contact me make negotiation start. ![]() |
I jus dey support my guy. ![]() |
Me ke?! I just dey talk the truth O! Abi I lie? ![]() |
Personally, I think Naija girls abroad are somewhat more progressive and do very well for themselves. There are a lot of professional ladies in Naija who are doing great but they are in good jobs or from rich or well off families. Those that are not leave a lot to be desired about how much they will do or low they will go for money. @Siena - You guys look happy and am sure will make a fine couple. Dont let the haters spear you with their loose tongues ![]() |
Ok. We good then. |
Terrible, terrible, terrible!!! |
So its like that, eh. No probs. Then see me for month end make we seal the deal. NB. No taking here O. Just mutually seeing whats what, and maybe where. ![]() |
The point being? |
acidrop:Devil ke?! Nah!! You too na angel now!!! Maybe a fallen one but still an angel ![]() |
See your mouth! Like you be innocenty ![]() |
[quote author=ella.b link=topic=40116.msg1494462#msg1494462 date=1189761553]we go pluck out your eyes if u no careful.u fit use your nose dey smell,afterall its one of d sense organ. [/quote]Na wa O! This kind harshness!! Na AcidD dey teach all this?!!! If you wan experience organ, meet me at the back of the cathedral. ![]() |
Seee how rumour dey spread O! |
acidrop:Where you take see rice. Me sef go chop too. Make I go find plate. Na just greet we dey greet now. Anything wrong with that? At least we are not starting of exchanging preferred sexual positions like has happened on some occasions ![]() |
He should, ideally. But if she is not able to and he cant manage to travel back and forth at reasonable intervals will either of them be able to? |
Abi O! Im intentions no really clear and I no dey play dat O! @Kachi - Good to hear say you dey on top of matters in here O. People need marshalling in this place; big time! ![]() |
Who fit hold you?! Go do your thing! Galactus sef no get action like you ![]() |
Una wan pluck out my eye and blind poor man?! How my eye go see reach Down Under? Abi una wan show me winch? ![]() |
@Kachi di Cashi Master - How your end? I hope runs dey boku like marathon. I be Newbie now! But what does he want to do about it? ![]() |
So for your world woman dey bear Tunde? E be like say some investigating is needed up in here. And quickly too. ![]() |
@Ella.Babe - How you dey sha? |
niceuzor:What are you on man?! ![]() |
You sick gal! Sick!!! ![]() |
@Ella.Babe - Anytime ![]() |
Thank you. But know me? Like how? |
My pleasure. You can get more anytime ![]() |
I go open my mouth and talk. English enough for ya, sweetie? ![]() |
Dem go give N5 and collect change sef! ![]() |


I just dey talk the truth O! Abi I lie?
Nah!! You too na angel now!!! Maybe a fallen one but still an angel 



