Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 457 pages)
Is it your lobby and travel Timi? Abeg free them joor Freedom of movement and association are fundamental human rights ![]() |
Eeyaaa, dem no carry alex follow body.. It is well |
So, the Prophet sanction this level... Come and see oh Oyibo ancestors don enter one chance |
The guy face don sour. Him no even understand wetin forex do am. Online Trading na gambling on him own. |
KOMBE:I'm sure it happens when you have gone beyond 80 on your speedometer. Your brake disc is the likely culprit. |
The person wey execute that contract hammer well... |
I feel so sorry for our children and their children. When dem call person "borrow borrow" those days, na very bad word wey reach to cause war oh.. ![]() |
Are you Idris Okuneye? Answer me before I advise you. My name is Adviser Nowamagbe |
Hmmm Na see finish dey cause this kind thing. Na rat wey dey inside house dey tell the one's wey dey outside say food dey inside house. Na so dem wan take motekun the motekun? ![]() |
Election materials. Make una dey there dey speak turenci, na people wey go dey decide una future and who go rule una be that going forward. Una better go start to procreate as well to even the numbers out. |
He has a case..lets see what the Supreme Court of Ihedioha will say.. |
Capricorns rock.... |
If you were not of a noble upbringing, how did you plan on accessing the funds in the account? |
mechanics:10-12k monthly. |
The Gwarzo guy is only communicating what everyone already perceives. Thumbs up to FFK on this one. Respect. |
mechanics:Na every week I dey buy power....lol |
mechanics:One coded zone for Abuja... |
What a gut-wrenching story. Little wonder, they die horrible deaths, and even when they manage to attain old age, their offspring are more often than not curses to them. Tueh on the evil ones on uniform. |
Wettoid123:Abuja |
Someone can not be dual citizen in peace again haba? So nobody even care whether na conference Baba dey go or not. Everybody just dey para with emotions over the title. |
Person no fit be dual citizen in peace again? Nobody even care to notice say na conference Baba dey go. The headline alone don make everybody dey para |
Go buy rope, knot am as tie, then carry joko climb ceiling, tie the rope for fan, then kick joko throwey... |
Na wa |
Cute first lady... |
Ridiculously humorous. Even the Pope sef no fit hide him grin upon seeing the spiderman costume wey Obiano wear. This is a classic example of an attempt to " be more Catholic/Poper than the Pope. |
No be lie oo, me wey dey enjoy 24hrs supply dey on gen all day..... Modified... They just restored it at about 9pm... |
Below are the 10 countries perceived to be the most corrupt, and more country-related rankings can be found here. Country Corrupt Rank Best Countries Overall Rank Colombia. 1. 51 Mexico. 2. 33 Ghana. 3. 67 Myanmar. 4. 57 Guatemala. 5. 65 Saudi Arabia. 6. 31 Brazil. 7. 28 Kenya. 8. 53 Bolivia. 9. 60 Russia. 10. 23 Wonders shall never end. Where those our charle brothers and sisters wey dey kpokpo us here? Come and see what Transparency International said oh. But this people wan ginger our politicians to put in more effort abi wetin dem dey try do? Source: https://www.yahoo.com/finance/news/10-most-corrupt-countries-world-050100477.html
|
Below are the 10 countries perceived to be the most corrupt, and more country-related rankings can be found here. Country Corrupt Rank Best Countries Overall Rank Colombia. 1. 51 Mexico. 2. 33 Ghana. 3. 67 Myanmar. 4. 57 Guatemala. 5. 65 Saudi Arabia. 6. 31 Brazil. 7. 28 Kenya. 8. 53 Bolivia. 9. 60 Russia. 10. 23 Wonders shall never end. Where those our charle brothers and sisters wey dey kpokpo us here? Come and see what Transparency International said oh. But this people wan ginger our politicians to put in more effort abi wetin dem dey try do? Source: https://www.yahoo.com/finance/news/10-most-corrupt-countries-world-050100477.html |
Is it by 2023 when this present administration's tenure ends just like most of the governors that they'd face this trial? Una go just carry dey open mouth dey yarn anyhow.... Wetin even concern the spokesperson to the President's Senior special assistant on Niger Delta affairs with State governors and Local government affairs? I would support anything that'd humble the governors and keep them in check, but this is clearly all talk no substance. Jobless malussss |
Trump Trump.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 457 pages)
