Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 457 pages)
Na so we continue to dey push the matter o...until we come dey see say aunty don dey gather flesh small small... How I wished the change we were promised in Nigeria had manifested by half of this...
|
Meanwhile our older kids dey away from home, dem dey Europe. Na so i send them their new sibling picture, dem say Kai...she looks like an alien. Na so i weak like dodo. True true the pikin resemble alien. When dem dey baff her...na so you go dey look for who dey shout because her voice big and fine pass her...see gbege She can shout and chop for Africa. Every day, my other kids go dey say make we send dem her picture as per daily update... I and madam begin to dey give dem one excuse or the other because na laff dem wan laff. Enough of the insults.
|
I jejely carry my pikin, after all nurse don waka leave me and my baby, her mama dey theater. Na so I begin dey position her and snap away to get a good shot to send to people say madam don born. Na so i manage snap this one
|
My people, I lay baby for bed o..I dey use corner eye look her she sef dey use corner eye look me... We dey observe and suspect each other... For my mind, abi this woman don go born member of her extended family for me...which kain wahala be dis in Gods name?
|
Na so i carry my baby, hug and kiss am say..after all monkey no fine but him mama like am. I dress up my baby. Everything wey dey available na oversize I say no shaking...make we manage am...
|
We had managed to hold on through the night while I got busy getting all hers and baby's stuff prepped just in case... At the first crow the next morning, we had dashed down to the hospital where she was immediately checked, placed on bed rest, and under observation while monitoring how much she was dilating at that point... With my heart in my mouth, I'd gone pacing up and down the hospital premises until we were advised she'd have to get under the knife in a CS, seeing how she wasn't dilating as was expected. I had given the go-ahead not minding the financial implications...mother and baby's life were paramount I said... In less than 30 minutes, I was called in and handed a wrapped stuff amidst congrats from the nurses... Me: Kile leyi.. I had muttered to myself and to their hearing... Nurses: " Your baby, they all chorused"... Me: Ah ah...e don finish, na only this one dey dat belle, wey my wife? Nurse: She dey theater, yes e don finish... Me: You mean say na this baby occupy that duplex? Nurses: Yes o. I proceeded to unwrap what I was handed... Fear catch me when I see the chekelen baby...e no resemble boy e no resemble girl...na so I turn him butt come see say na babe.. Wow...this babe small o And then she let out a screamer...see shout and cry...wetin happen...welcome to Nigeria na Bubu be our Presido here o my daughter... The smallie no gree hear o... For my mind, I say which kind wahala be dis o...this girl wey no big pass my palm dey provoke o I almost wan run leave the baby with the nurses I no fit lie... The picture below was what was handed straight from the oven...
|
On the 10th of January, madam had been obviously well far gone, in pains and I'd gone pep talking her into holding strong and ended up taking these pics of her...
|
I have staked a million Dollars...all die na die. Money go we start hustle again. Gambling na mind o Mumu bloggers...he staked or said he is ready to stake... |
Na today nyansh enter back? |
Almost everything you stated up there is pollution/public nuisance in one way or the other. No better way to preach the gospel than to live the gospel. Let your light shine that men will see and know that of a truth you are serving a living/merciful God. Your way of life will endear many to want to know the how's and whys. |
Obj the oke Adaka of our time. Strong man... |
And you expect these Nigerians being dealt with by your God to flock to your church and worship such an insensitive and callous God of yours? Wetin we do? |
What is the reason for the follower's backwardness, bearing in mind that the leaders often graduate up from followership? Therein lies the problems. A docile, corrupt (morally and otherwise), evil and wicked followership can't transform into a good leadership overnight. Our problems are ingrained and in our DNA. It is a race thing, not just continental Africa but with blacks world over. |
NnwachukuOkike:Who be this thing? |
Idiots That girl go get mouth and body odor truly. |
NPF Another news reported those boys were arrested alive and extra-judicially wasted afterward. Just say it as it is instead of spinning an spinning. |
Even the bandits go bust laugh when them read this news... |
Even the bandits go bust laugh when them read this news... |
Rubbish |
This is just so freaking unbelievable. I am respectfully short of words.... Behold the original herdsmen. |
Mtcheew Brother wey mumu. Weak man. So na so the Mercy mouth be without makeup? Very funny looking mouth. |
desiregold:Thanks for the lil lecture... |
Boko Haram bullets dey always perceive the odor of Southerners... Respect to the fallen Innocent Northern Soldiers sacrificed on the altar of this nonsense fight. |
Wahala |
kio052001:It's hire purchase |
All those akpobi and under the bridge alayes dem no mind at all..so long as money dey involved. |
Ameeeen my brother.. Thank God for your "English" that was the thunder that struck that useless ritualist. Praise the Lord |
All those akpobi and under the bridge alayes dem no mind at all..so long as money dey involved. |
Hmmm AFCON don finish RUGA don ruga himself We are back to totoyibo and coza Na only God know who shit wey no clean nyansh |
Guy enter studio wax album abeg.... |
GrabHisBalls:Way to go jare...who people help..na God be my people. There's nothing you'd do to escape their talks...so what gives... |
GrabHisBalls:Don't mess with boredom especially during the winter days...e dey make most of our professional gbeborun Niger woman head tweet nonsense. You for help me ask dem whether na their pregnancy abi she be their surrogate? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 312 313 314 315 316 317 318 319 320 (of 457 pages)