Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 457 pages)
See men... Ika Delta carry children she Small but mighty for real. |
The guy village people book him ticket reservation for am. Lazy ass bad ambassadors. See as the agbaya thief been wan go resemble Dino my man. God forbid. |
Amazing talent... Surreal.. |
Hmmm He used Niger made to grow the Naira |
Okay na... Nigerian ICT professionals a.k.a magu children dey come for you.. |
Eyaaaa...Ronaldoooo |
Death to the useless boys... But Mr. Doctor should take it easy please... |
Regina Daniels doesn't need this at all... Ned Nwoko is already working on her.. |
No be una fault at all... Na fence wey fall allow goat to climb am. The name sef na Akpe...Basket |
Eyeaaa...poor girlll Sorry Frodd Your pr team don evict you from the house. Koele |
Lol I made a comment here a year ago on this duo that, this atawewe na she go bring wizzy down |
ELVISHOT:Engirigbo |
Ike later caught the two both of them.. You be real ode blogger wanna be. I must call queen Elizabeth for your case. PEJ student |
Daddy daddy...that beating will only send our girl out and away from home to go join her many peers on the streets slaying and being celebrated as instapreneurs. Las las you'd be left with no choice than to forget this heartbreaking and shameful episode and even join in celebrating your lovely daughter in whom you'd say 'you are well pleased'. No be your fault o na just the condition of where we find ourselves as a people. A little father to daughter talk just to figure out how she graduated to this level would have gone a long way, if for nothing at all but to help in guarding against a recurrence with your other daughters if any. It is well |
You go fear peacemaker general of the federation na. Abeg make Bubu help us employ this aunty to beg BH and the herdsmen to sheath their swords, I know say dem go listen to her. |
The money wey Nduka pay reach for her to confess her sins. E get how you go dey used to orderliness reach, confusion go dey hungry and entice you Walahi. |
The money wey Nduka pay reach for her to confess her sins. E get how you go see orderliness reach for your life, confusion and disarray go dey hungry and entice you Walahi. |
Comrade at arms having a fellows back. Oturugbeke |
Toto even sabi book pass this akpu... See scribbling... PEJ student |
Una go dey murder and abuse queen Eliza language anyhow. Una even know the meaning of the word pioneer? |
And the ones who are not beautiful by your standards are deserving of their death abi? |
notoriousbabe:Hello baby, please kindly cum and Totoyinbolize me mehnnn I surrender to your ministry and calling. |
RUGA ruga all of una dia We dey learn Fulfude the Fulani language una dey dia dey yarn opata Survival mode activated |
So na combination of both referee, inec and international observers work PDP do for the last election, how many people dem come leave to vote na? |
Kogi's next State Executive and possibly Nigeria's first female Governor... When jagaban make up him mind on am him slaves for Lagos go still d'accord |
Nice....so long as it stops the killer herdsmen in their tracks, resolve the RUGA games debacle, help Bubu name a cabinet and improve the Nigerian economy, I'm okay. Laslas after the little break in transmission and distraction, we are all back in this together. Isn't our God a wonderful God? |
There is something inherently wrong with the black race. It matters not how far they have been flung from the mother land/continent, they'd still live true to their skin color. God, you do well for we body...na you sabi pass |
Very good. Citizen justice.. |
The guy just finish rice and beans that's why. Who hunger dey waya no dey use food play like this. |
RUGA and Fasoranti has taken over Toto |
Alpha males.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 316 317 318 319 320 321 322 323 324 (of 457 pages)