Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 314 315 316 317 318 319 320 321 322 (of 457 pages)
Beautiful... I love beautiful things A man's talent maketh a way for him with a stroke of good fortunes that is... |
andrew444:Kai...you catch me redhanded there... ![]() |
See as e be like fowl wey rain beat. All the babes wey e flex with the money don move on to the next...na this picture dem go take dey remember am now Ole |
If NEPA or whatever name they are known by these days will cooperate.. |
ALISMILE:Keep smiling jare my brother |
Ehen.. Na the whole of your Civil Engineering department I go come arrest do this your English. Abi na PEJ dey take una English? Nigerian graduates na wahala true true...n wonder all the big men don abandon the schools for una Whararapiry If person follow you talk small now...you go begin shout...do you know me? I am a graduate... This one na graduation |
Dem go place Atiku on another bill or carry am go online...or better still transfer am go offshore for Dubai...format no dey finish. Dem go soon tell am say make him bring money to take collect anti-terrorist and money laundering certificate. ![]() If na my hand him enter ehnnn? Na so yahoo boys take dey operate. |
Na so.... The ugu and tomato sellers children dey here dey insult their fathers because of una Na which kind country person come land like this... I don patriotic tire in fact I no know wet in to do again. All these people for kukuma pack themselves and their children leave the Nigeria for us the poor people make we see wether we fit rearrange am Kai... Olboy as you graduate from Surrey University so, no let Sorry be your name o |
If na this your time dem make that arrangement, God know say Kano for get 44 senators. We thank God on behalf of Bayelsa.. |
Just negodu as Ekweremadu vomit himself full ground come use cream rub some... What a rush.... Congratulations to you guys e no easy one bit |
So he said even while he was on the driver seat.... |
We weee not take it.... Hunger don dey play different music for bother ear... He'd sell GEJ for a morsel to Buhari at this critical point. Survival mode activated by default... Shameless people.. |
Our ogas at the top don get idea to take thief money... Remember this comment when you hear a contract has been awarded to erect something like this in Abuja to monitor pipelines in the Niger Delta... |
Ugegbe the local slay Queen.. |
Exactly how Bob the builder started his career... |
If a king idiot can convince you to marry him which you did, I'd leave you to give yourself a very befitting name because calling you an idiot would be a huge disrespect to your husband and his fellow idiots |
From the news report, it is obvious that the son of a gun was going to use that innocent baby for money ritual. Very useless set of children wey no wan suffer to drive Lexus and Venza... |
If a king idiot can convince you to marry him which you did, I'd leave you to give yourself a very befitting name because calling you an idiotwould be a huge disrespect to your husband and his fellow idiots. |
Hmmm I often wonder how the "she" would take it if the tables were turned. Your fiancee could very well be a closet Lesbo or Bi. Dem many for Naija..na culture and over religiousness dey make dem die in silence deceiving themselves and their spouses |
The hair be like caravan... |
You want mess with oyibo? |
Yen yen yen yen |
Lol Sharing formula been causing war among nations since the days of the colonialists.... E no go pass jt matter |
What a weak shot.... This man for be very serious burden and tiaoooon for both him immediate family and the entire Osun State. Na God save them. An epitome of cluelessness he seems. |
Wetin Nigerians dey react to. |
JeromeBlack:When fool talk and people dey laugh the mumu go think say him talk one kain better thing him no know say the people dey laugh and feel sorry for him mumuness |
SweetyZinta:Don't mind that dimwitted fellow. Lazy idiots...if he had died during their mother's reign, it would have been good and well. I'm sure the old man realized his greatest mistake in life was them. Looking for what to inherit and squander within a year of his demise. How much did he inherit from his own father? Lazy kids with plenty excuses.. |
SweetyZinta:D |
JeromeBlack:Ozwor.. In your feeble mind you've made sense. Ewe.. |
A very beautiful depiction of Nigeria... A huge puddle... |
Na wa oo What is life and its essence? Do your bit and leave the rest. Enjoy life guys...there's enough time to be dead. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 314 315 316 317 318 319 320 321 322 (of 457 pages)
