Dagods's Posts
Nairaland Forum › Dagods's Profile › Dagods's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
afam4eva,congrat jooo..but my guy we go dey pray 4 u against all dose"NDIOCHONGONOKO"dem.just be fair,& d sky wil be ur limit. |
Mrs.Chima:@mrs chima,(LIKED MY HUSBAND) hope ur husband no dey read dis?u were suppose 2 (LOVE UR HUSBAND ).chineke nna mere anyi ebere. |
Just got a news dat our dear presido lost his brother,'MENI'@ d state clinic,& coincidentaly it is presido's "55"birthday,i have just 2 message 4 our dear presido"DO ACCEPT MY CONDOLENCE,& CONGRATULATION,(HBD) mr president. |
Freeopod: Mcheew! My father never told me a single thing about women. To even look woman sef in his presence is suicidal.Hey watch it,ur dad's action is his own way of passin d msg,so man live up & give dad a huge thumb-up he is an action dad,kid dis dayz no dey luk face ooo dem no send u @ all. |
Kamanda: An Agbo a day keeps the Doctor away and makes you strong the African way.True talk nwannem,Kamanda,abeg Iya-ori tamak mix Drogba&Azonto 4 us jahee (1)pelebe,&pomo #80.00 naira,bring TOM-TOM #20.00 naira. |
Hey's ONI-ILE' Nigeria-Zambia #200. nio gbagbe oshi o viewing center la wao aforawa lori, shemi ni DSTV?abi oruko babanla- baba mi je HITV,abi won sofunee pe mo family pelu GOtfee, ogbeni fun mi ni #200. mi joo tabi ko get out jooor. |
Ikennaya'u finìsh efely tin gboam.hey don't u guyz tink smtin is misin?ever gave a ride 2 da show-show type,e'g wen u r on motion he wil sudenly ask u 2 stop 4 him 2 show off,'i paid a bill of#5000.k,2 LASTMA'@akowonjo/dopemu axis,simply b'cos d guy ì gave a lift ask me 2 slow down,tougt it was smtin serious,i neva new da cassanova was gonna show off 4 sm 4kin LovePeddler,& b4 u could say jonathan-gudlu---a lastma official walk up,it tuk me 5k 2 clear dat mess while dat 'Anuofia' was watchin,,mtcheeeeewww.next joooor. |
I am dissapointed.paint plastic of garri #600.00. and dis man is talking like my dog"jack"did i actualy click on dis news?.mtcheeeew,hey wifey is sunday rice ready?. |
Na wa 4 dis guyz sef,one day its gonna be fireman dancin "go down low". yawnn,,,,,,,mtcheeeeew. |
![]() Hahaha Rochas again? last time d g'nor was @ d roadside buying 'MASARA' maize,now za same g'nor sudenly turns a boxer @ a public event,kai shege dan buru uba, make i laugh am 4 dis Nyamiri's.dan iska iyanmiri. |
Kslib: Pls can you tell me why you are laughing? See your brown teeth.. Is lagos not part of Nigeria.. Do you know what people will loose if this calamity happens?Ole'Barawo'Onyeosi,kawai. |
There is fire on d mountain, u&ur friend surely know wat 2 do wen u c a big tiger coming ur direction. |
[color=#006600][/color] HABA,wetin be dis?beans #250.per derica,we no go eat bread & beans again? kai. |
Wat on earth is dis guy talkin about,wetin be ur own sef? ehn over sabi dey worry u.i 2 know u get problem o. as u tuned ur radio 2 92.3 fm &u know like d program, u 4 change 2 Tiwan-Tiwa fm now,na wa 4 people sef,so make YAW& his team @ wazobia fm close down dere OGBONGE" station abi?mcseeeewww... |
Na wao,dis one na epistle o,anyway am not wit ma glasses,so i will read later. |
Flygeriansteve: ((Kaboom)). O boy thank you oh. I doesn't (sic) know there were minefields in nairaland o. |
abeg dat poster don c 42yrs old lady wey neva marry b4? abeg make i go enter EMBER sleep jooo... |
Hug obama and die,lol......ok @ beaf,190,daniluv,buzugee,ijawboy,bin gbagbo,and co,anytime wey una offend me i go tell una 2 hug 'OBAMA',hehehehehe,,,,,,ma'am may ur soul rest in peace,@ least u hug a presido,if i fit hug 'jona'weda gudluck or badluck , no problem if i die,CHIKENA. |
Da best post since i registered,i think dis is unarguably da post of d year,chikena. I don't really care about wat u think,"cos racists will go against it.but gud post,"KUDOS". |
Waow !! were did u get dis?u will make a gud historian,i use dat Olympic blue back& pure white inside xrcise book.u made me smile dude |
dani1luv: Farouk (Verb) :men u r da bomb***i luv dis. |
Akwuya kawai.. |
I like u jooo...kponkwem, i no know y dem say u fail english. |
Somebody say 'aha-aha'(ndi amuma-àsi). |
@poster,can u pls go 4 a 3wheeler'keke tear rubber,wit full option a/c wit (fish eye-ònu azú) it goes 4 #250..k. Brand new?. |
RED DEVILS: what do you mean 100k for tokunbo. If na true pls where can i get ithey dude:-READ B4 U POST.#100.k is 4 REG,BATTERY,& OTHER REPLACEMENT SPARE PARTS DAT MIGHT BE BAD,U KNOW AS PER "TO-KUN-BO,, chikena. |
Am outta here. |
O boy u take style talk tru sha,in 'IMO'state u gat 2 include a pack of inner wear's 4 ur mother inlaw,hahaha....but if d babe is worth d price,then do it remember its just once 4 life no renewal. |
Petro-G:@petro-g now u speak like an isrealite' am gonna follow u,a sure candidate 4 a speaker of Nairalander's....pls mod's hit ur cursor on his profile.'NIGERIA GUD PEOPLE GREAT NATION',chikena. |
afam4eva,congrat jooo..but my guy we go dey pray 4 u against all dose"NDIOCHONGONOKO"dem.just be fair,& d sky wil be ur limit.

HABA,wetin be dis?beans #250.per derica,we no go eat bread & beans again? kai.
Wat on earth is dis guy talkin about,wetin be ur own sef? ehn over sabi dey worry u.i 2 know u get problem o. as u tuned ur radio 2 92.3 fm &u know like d program, u 4 change 2 Tiwan-Tiwa fm now,na wa 4 people sef,so make YAW& his team @ wazobia fm close down dere OGBONGE" station abi?mcseeeewww...
Akwuya kawai..