Dagods's Posts
Nairaland Forum › Dagods's Profile › Dagods's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Come dis gee's just dey show demselve, na who come answer d real question wey i ask,una leave my own dey talk una own, una fada dere una hear?una fada. C we we go nairaland die tru 2 God,na here dem bury my papa na, d head dey dat side,d leg na im back me so,una fada..una fink say i no know again.chai c dis people, abeg answer my question jooo...tchaik" ur recharge denomination and number jooo na u one abeg ur fada c u ur fada, abeg answer me jooo. |
tchaik: 12PM: AND THE WINNER ISU r my man of d day,""Ladies & Gents,my winner 2day is da man wit a golden finger,"Tchaik".....gbosa,gbosa,gbosa...congratulation tchaik pls post a number i wil sms d recharge pin 2 u as soon as i got d number,pls dis is a game so i wil not paste a pin on nairaland,but u must get ur recharge b4 6;pm 2day trust me.so Gud afternoon "NAIRALANDER'S" Watz-up 2day, |
Idowuogbo"'tchaik'"rocktation"'on the hotseat,,one of u is gonna have a "chikini" #200 recharge,and ur final test is who is going 2 post by '12;00pm. 7mins to go am counting already..... |
Chai"chinekemeee,,,na who i go giv d recharge pin now?ok c wetin i go do anybody wey be last man standing i go just inbox d pin,am serious its just fun ok. |
marvelck: I dont know if some of you have noticed it also, that its very common to see akwa ibom guys going after and dating their own girls (girls from akwa ibom or cross river) only. you hardly see them making advnaces to girls from other tribes. or is it a complex thing? maybe they are not confident enough to ask girls from other tribes out. We have enough fine fine Ibo, hausa, edo and yoruba girls that they can approach for a relationship, but they hardly do do. maybe they want a girl they can flow with (in their dialet, I guess)easily and also one that they can easily chance (manipulate) and treat anyhow. you know most of their girls are so cheap and tend to believe whatever a guy says. Maybe that's why akwa ibom guys dey rush after their akwa ibom girls only. and whenever they are together, come and see how they will be doing their romance in their local dialet/style. even when they go to a grocery store or cinema. they are like local lovers. blowing their langauge anyhow without any care in the world. the thing tire me o. they ought to spread out, and try mix with other girls and stop being tribalistic. that's just it!bernfame;-bernfame,u shap wella-wella,abi u don dey eye one of dem?,omo dat famous "Dauda" wey u know na A/ibom man'oo..dis people can jakpo well. |
Rocktation: Ooo. If I enter there, na to sanction all the naijawomem thread starters for here. This section nor go contain me and dem, I swear.i swear na 2day i know say nairaland dey train Capital "M"*people.c dem,c am,c as dem dey react like chemical. |
[quote author=Killz.].[color=#000030][font=tempus sans itc][size=11pt] This madness is compartmentalized. . . @killz supu oyibo:- chai if i sabi blow heavy grammar like dis alone i don survive,walahi...kpomkwem.. |
jay2smart19: I disagree with u bad boss. I no yash till i was 22 and na out of pity and i was ok. My first expirience na 3round oh.Bad son of adams.u r hot men,3 gbosa 4 u. |
190: Weed induced postshut-up..ode. |
slimyem: what sort of [size=30pt]BULLSHIT[/size] is this?hey come u call urself slimyem abi,if u try am u go become lepayem.u don ever c bull shit b4? Olodo. |
tchaik:i like u joo na only u no form saint jare,no mind dem.na were people dem dey make noise, |
Dagods: Abeg i wan reverse Bernfame topic of April 16,, and i wan make una talk tru or amadioha go strike who lie,infact anybody wey lie...im fada.ehen; if Spain & Super"chiken" sorry eagle dey play word cup,, or Man-u & chelsea,, dey play Ucl semifinal,and ur Okpekete show 4 quick action na wetin u go do? "he he he ; me i go jakpo 1st.. oooh, b"cos e fit be say she wan come try one new style,as 4 d match ;- cd plate dey market, i go buy dat one later go watch..@jaybee,kazman,hildaa,Rurie,chinny16,armour,Antitribalism,honeycity,Ajj,ogbeche77,timoni,lawfex,bernfame, |
Abeg i wan reverse Bernfame topic of April 16,, and i wan make una talk tru or amadioha go strike who lie,infact anybody wey lie...im fada.ehen; if Spain & Super"chiken" sorry eagle dey play word cup,, or Man-u & chelsea,, dey play Ucl semifinal,and ur Okpekete show 4 quick action na wetin u go do? "he he he ; me i go jakpo 1st.. oooh, b"cos e fit be say she wan come try one new style,as 4 d match ;- cd plate dey market, i go buy dat one later go watch.. |
kpolli: Then tell her to face to "GO TO HELL""Hhuummmm"..... |
Wilfem: Half time now. Peru still leading 1-0@wilfem u wan analize dis match @ all after 1st half ; off 2 ur bed: u r a big okooo-ko...who follow u go really miss road. |
luckgames: She want to come back and finish the moneyAmadioha strike her. |
MRbrownJAY: @OPhey mrbrownjay wetin i do u now? |
gree-die:apology accepted tanx man am gr8ful. |
kpolli: ur confusing me here. . . . u paid her dowry or someone else paid her dowry n then u got engaged to herhey kpolli , get dis clear,she was my fiancee,i almost single handedly sponsor her 2ru her "uni" we got engage b4 she went 2 d east 4 her otondo"service,dat was d genesis of our problem,she want a quick marriage but i pleaded 4 1 more yr but she took in 4 smone else, 5month in service,i got 2 found out .and we met and decide dat she go on and marry d man responsible 4 d pregnancy,d man paid her dowry,& urs truly bowed out.she gave birth 2 a girl who is late now,i think smtin went wrong "cos of her inability 2 take in since its been yrs now, so she packed her belongings &left d man's house,i got her call last 9t, u know via mid9t call were she was talking rubish.men i think dis is crazy. |
Abeg na wo kil dele giwa?hehehe..na baba-if u put am gida na u sabi. |
epidi: I am a guy of 37yrs,single,learned,working.....I need a plus size,sassy and understanding lady for a serious relationship.My number is 07060962059.my aunt meet dat classification, she's rich chocolate,abt 5"5 weight is abt d siye of yokozuna.how abt dat? |
A lot of chelsea fans wil tell u its Drogba,xpecialy after d "ucl"but if u want my candid opinion,recordwise it is da man from cameroun.much respect 4 "Didi" anyway. |
Killz.:@killz,stati-watever u like call am dat na grammar. |
@Xclambo tie ti bae..u don finish,beta bring dat cash make we go ghana go put am 4 bank of no return ,chikena. |
kpolli: Then its not her marital homeit was "cos i got it from a reliable source dat d guy paid her dowry.they had a daughter,who died 2yrs after & since den nofin.dis life sef na wa. |
kpolli: My people, there is trouble in the land. . . .there is fire on d mountain. |
kpolli: Security!!!!!!!!!!!!!!!!!@kpolli kilode? |
Missy B: Are Ladies invited to this Beer Parlour?yeap, as long as she has neva broken any man's hrt,chikena. |
DONkollione: bros! dat babe na werin psquare go call 'chop my money babe' shes bk for mor choping.. ogbeni run for ya life!..."gosh""was dat meant 4 me? |


