Dagods's Posts
Nairaland Forum › Dagods's Profile › Dagods's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
kpolli: ur ex-gf or wife?kpoli she was my ex fiancee,but left when i ask her 2 give me @ least one year in other 2 settle in my new biz den and save sm cash,but she seems 2 be on d fast lane den. |
gree-die:hey dat was hard men,av not & will neva say yes 2 a girl dat dumped me,4 sm scumbag,a girl i spend almost all my first salary on her school fee sm 9yrs ago, while she was @ "ABU" ZARIA...damn it, am gonna hug a transformer instead..tanx bro @ least 2 be sure am not toyin wit emotion dats all. |
Rice wit a left over okro soup,& la casera.i was so hungry dat day,chinekemee.. |
My ex demands dat we continue from were we stoped,after runing away from her marital home,isn't dat a crazy idea? |
Put am 4 reverse,naija gals 2 short,busty,naughty,& full of stretchmarks, 80% of dem r bellow 5"6. How about dat? |
femi4: You are very wicked, what you did was more like "paying her back" for rejecting you when you were poor.true talk joo, dat guy na ole,ika,ode,onishekushe,onyeoshi,barawo banza,u must marry dat girl o..or ekpe go follow u,abi u no get sister?if u no want chop am y u dey steal am chop?amadioha gbagwukwe gi,ekwensu. |
My people make una check dat person wey never "jakpo" for 2 yrs weda im tin dey ok chai"abi dat person na same sex,wetin happen, if u no dey troway blood, and 2 fuckin days u keep quiet,hehehe... Opari"oti fa were loyan'anytin wey u c take am, chikena. Okpekete plenty now, |
Ok av got nofin 2 loose,y not hook me on 2go "sunny1j"& i wil be wif u if u are realy ready 2 quit spinsterhood,no games must be 25-35 anywere from d east,but must be ready 2 adapt.we talk more wen u hit ur mobile. |
Am a barcelona fan but i want 2 chip in smtin,here,@ inteligent,dis young man played a mind game here,so i wil giv it 2 d yampion..chikena. |
I will DIS'FRIEND,all my friends if den no go @ least give 1k out of dat 5k. Ah na so now at all at all na im bad jooo... |
U almost got me dere,@olla1, anyhow u manage put small smile 4 my face. |
Boko-haram don bomb abrahamovic private jet carry champion league,ha ha ha ha...okpakata..,** |
It is writting in d book of Napoli chapter 5vs4,lets read Benfica, or better lets take a luk @ Barcelona chapter 3vs2"oh can smone read Bayern chapter 4vs3"oh wat a sensational one mikel, essien,kalou,betrand,lampard,"ADEROGBA"torres,cech,cole,bosingwa,malouda,mata,cahil,&others.am a Barca fan but wit due respect i stood 4 d champs..CONGRATULATIONS "2 all CHELSEA fc... |
@Bin "ur fada dere, u be "onye ara".. |
Men i dey trow pure water sachet,,hoo haa.. |
Lol. Its just a culture. I've seen it cause an almost averted accident na wa i trow sachet water 2 a guy wit camry. |
![]() sammirano: Na wa o with this description.[color=#006600][ ha ha ha Nigeria jaga jaga everything scatter scatter...una never hala..pssss |
Mayflowa"u r d bomb walahi.kagane kpo,,me i go blame da family of da late goalking,"cos dey could not alert da fublic,on da late yekini recent health issue, so da blame goes 2 dem soon dey wil be after dis kids 2 collect awuf cash. May his soul rest in peace, chikena". |
Kai"zubby walahi u i be enemy of progress.r u sure u r an ibo man or an "igbo" man?walahi "ba ka da hankali"Kanu i win Olymfic,i win u 17,i win ucl..walahi unijos u have foresight,GOD i go bless u kaji. More grease 2 ur elbow. Zubby kai i be "B-HA-M"walai dan iska kawai.. |
will our dear Peter ever come out and say he failed Nigerians? No" He will crave 4 accolades instead,Men 4get Naija jooooo, Boko Haram + Mend= Hell Fire, |
Did dey really got da right guy? Hmmmmmm, |
@lawyer u r 2 mouthed,,Boko haram,,,,,+,,Mend,,,,= Hell fire Chikena, |
Pls if u are @ home,tune 2 Channels tv and view d live streaming of d press meeting and labour leaders. |
if d F/G gives Lagos a special statues,,,,sm other state will come up wit one confusion or d other,, so 4 d sake of peace,,,, Lets live like one Nigeria,,,,,GOOD PEOPLE GREAT NATION, |
well anyting dat started smwere,,,,must surely end smwere,,,,,,,my dear Prayerrrrsssssssss,,,,,, so dey say,,,,,but wit faith, |
U r wat u are "OKOKO" u r really gringory akabogu,, Ghan must go, |
U r wat u are "OKOKO" u r really gringory akabogu,, Ghan must go, |
Pls don't laugh @ dis its a serious issue;; CEO 2 her secretary; pls i just want 2 sleep wit u just once and i will be okay, secretary ;;; NO sir,,CEO pls just once i will drop $1000, on d ground and while u r pickin am done i just want 2 have a feel,, Secretary calls her boyfriend,and boyfriend says; it is okay if he is going 2 pay $2000;, 4 hrs later boyfriend calls secretary how far & secretary answerd,,,, d fucking bastard used "COINS" & while i was picking he was just furking, To be cont, |
Wat is really wrong wit chelsea, ,am a barcelona fan but shit is happening 2 Chelsae man,, i feel so bad my club is not having d best of time now, yea but Chelsea is a kind of club on its own dat is y i love supporting dem in england but one question on my lips now and some other's 2 is WHAT IS WRONG wit CHELSEA ![]() ![]() ?? |
@ dani1luv and Ben-10,how una dey now? Omo i am not just happy, |
abeg i just wake up.2day dey vex i no know wetin happen, |
kparakpatakpa, Ghana must Goooooooooooooooo. |

