Dagods's Posts
Nairaland Forum › Dagods's Profile › Dagods's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Bros tell us about d receiver now, how e dey work ? |
Make i no 4get no carry plenty cash4 porket eeeeehhhhhhhhhh, |
AHHHAAAA""it is dat time of d year wen u go gum caution put 4 ur mind,""Broda,,,Sista """"hen, life no get duplicate"""shey u de hear me so ? LIFE NO GET PART 2""LIFE NO GET WATCH OUT 4 D NEXT EPISODE""if u be driver xpecialy 4 Lagos,,P/harcout,,Onitsha,,Kano,,Benin,,and all xpress roads, Abeg una think,,fast,,be carefull,,be @ alert,,look left right and left again,,open ur eyes well,,shine ur eye shine ur brain,,LETS MAKE DIS YULETIDE SEASON A HITCH FREE,,ACCIDENT FREE,,CASSUALITY FREE,,UNWANTED PREGNANCY FREE,,if una go fit do am 4 me,,i go dash all of una one one thing but i no go tell una wetin iwan dash una,,IF U BE MUSLIM,,USE UR MOSQUE MIND,,IF U BE XTIAN,,USE UR CHURCH MIND ""may god bless all of una we go enter 2012 togeda insha'Allau,,By da grace of da most high God,,Amen, Abeg make una help me manage dis my GRAMMAR,,instead read am like 10 times,,,,,,ehehehehhhhhhhhhhhhhh,
|
ode@ bin laden, sorry bin watever tank u.
|
i often ask myself y am still yet 2 meet my missing rib, in my early 30's & still single, it beats my imagination, av tried 2 gud gals but dey r just not mine, i don't want 2 kil anybody's image on a social network, but i can't Marry a Lesbian,or a Thief. I don't know wat HORIBLE F A T E. dis is but i believe dat one day, just one day d story will change u guyz out dere pray 4 me, i just felt like pouring my hrt out 4 Smone else 2 hear.IT IS WELL, |
@ poster married or not married"pls accept my sympathy,dis is not going 2 be easy 4 u so be brave,as 4 ur "Jane"i know she might be d next option, hey:, am not intruding ur person ok but pls no mater wat ur next move is pls take gudcare of ur son dat is d least u can do 2 make her happy, wereva she is now, may her loving,caring humble & gentle soul rest in peace AMEN"""""", |
were r d gud ladies a lady who don't have 2 depend on men 2 survive, a woman who can fight-on no matter wat,i mean move on with the pressure of dat institution called marriage,without staining her person,or selling da dignity of her marriage, were are dey ![]() ? |
People should mind wat dey say on a social network,just a protest and d bad one's turned it 2 riot spakin up Tension, in Kaduna state u BAD PEOPLE SHOULD STOP DAT,DIS IS NIGERIA I DON'T CARE WAT U CALL IT WE R NIGERIAN GOOD PEOPLE & GREAT NATION."""""""""""""""""""ATTENTION PLS NAIRALANDERS THERE WAS NO RIOT IN KADUNA,;;;;;;;;;;;GO AHEAD AND DO UR SALLAH SHOPING""BARKA DA SALLAH"""""2 OUR MUSLIM BROTHERS ALL OVER NIGERIA AND D WORLD, |
[color=#990000][/color]hey bro we on d same lane ok,just found myself on dat line of biz but i need sm gud contacts of sd manufacturer |
[color=#770077][/color]if it is going 2 be a peaceful one den am in,,but pls get another name 4 it & not hunger strike "cos thousand of youth hadly make 2 meals per day. |
nonsense'''y is dis common in Nigeria? Well they better sort there self out 4 d sake of there biz'. |
The more u c d less u understand, pls can some reminds me of d motor of d "BOY-SCOUT"if u know it,"Apply-IT" |
let dem give us nigeria's total usage in details&graph we sure know how 2calculate,i trust naija 4 mathematics "naija people kwenu". |
abeg make obj go rest |
Hi guys,i want to specially warn guys out-there who hurstle hard to become somebody in life,to beware of the end time daughter's of jezebel.i am a young naija guy who work tirelessly to pick my bills.am in my thirty's.doing absolutely well,i met this lady and we were together 4 about 3yrs&5 month,until she took in 4 my married godfather.i felt so bad that i had to fight and injure my chairman,and as expected my godfather made sure he ruined my career,by making things difficult for me.i've moved on anyway,but i must alert the young dudes out there to"beware of the bitches that we have now.they are DANGEROUS.[color=#006600][/color] |
can a nokia 5800'Xpress music upload and send photos? |
Bros-Bros"u sure say u self dey innocent?anyway leave that side.Come to think of it"IF SHE NO DEY TELL U;U GO KNOW? "bobo the devil u know ls better than the angel u don't know, GBAAM"" |
this one na simple thing"4years"jakpo:no be joke,take the next exit."Abi u be lesbian. |
?