Dammyray's Posts
Nairaland Forum › Dammyray's Profile › Dammyray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
SO?Do we clap for you? Or are u advertising yourself Na you know who come tell you sey him like wowo girls |
@poster na people like u him dey follow talk!!! he just yabbed ur types and ure still doind thr same but timmy get mouth sha |
Since you know what and who she is no more story leave her patapata , but no do am in a way wey she go think sey you dey form because of sey you wan travel |
Am also lost of words on this issue so human being can be like this after you both shared things all together ogaooo |
I no no but hope ifind mine when am ready cus enn , girls no easy for outside ooo |
Na waoo its sad to hear but the guy na world greatest mumuooo i hate am die |
Already dating maybe 5 of dem |
I sabi this guy him ugly enn if ona see am , no body dey gree near ram self make him no go give you some |
None of the above but pretty will some how be accepted if na by force but God no go allow me fall victim sha |
Me i no no ooo but you may never tell whats wrong and you cant tell what they have both discused |
Dont no the condition over there but try explaine what its sayin |
Them go die self my brother |
See my brother rap victim better pass some girls wey dey outside self, but i think the worst thing a man will no is knowing the past of his girl so its just a cross you have to bear if you are in the shoes, we have to take it like that course we all no its not their fort |
Don't comment just post and see who wins , i love them both but, Na who get the beat ooo |
First tell me your age and what you do for a leaving before i talk |
[size=8pt]Hi ya all please and please i want to change my direct entry school of choice don't no what to do |
Not easily but will |
Am sorry girl the guy don go, , so don't make fool of yourself, because if you force yourself to go back, as a guy him go do you back pass as you do am, so try leave am forever make him no turn you to substitute player if him body full cuz no how on earth he will love you up to the extent of one who makes him laugh after you carry hammer nack am for heart |
I think is just becuz you do think of him all day especially b4 sleeping notting dey happen jare but that sex own no be am ooo |
Then i think say you no go tey lose am guy talk better thing about the girl and forget about talking to her |
The song and evrything there dey abeg haha eyin omo naija |
I dont know cuz i dont have 1 but i think they should be |
This one self no serious how i go carry fone wey no get bluetooth na waooooooo you for even talk sey the speaker don spoil? |
Na Dagrin oo too much rymee too much flow na my guy jare mon gba ra wo mi te |
This not a joke they are the shepe's |
I dont have 1 but hoping to buy sone so talk more on it pls |
I don't like saying anything on naija football because it makes me feel bad, why on earth will he be sack he played how many matches and how many did he lose win and draw about naija football board they are the cuz of all this maybe once in 3 months they should be able to organise a seminar for this coaches,no but they like sacking like eaten and again Henry said that ogunjobi wants him to include his 90yrs old boys to the under 17 team squared is that making any sense at all i think they should be the once to be sacked |
You be ode meaning na(MUMU) some one will disgrace you in public then come begging in private na you no sha but e doesn't love you stop fooling yourself for the sweet words he maybe telling you |
I go CBN thief at lest 12 trillion, i sure sey mi o ti se ojukokoro? |
Plat you try but e no reach 40 now |