₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,291 members, 8,430,235 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 07:05 AM

Toggle theme

Dammyray's Posts

Nairaland ForumDammyray's ProfileDammyray's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)

Jokes EtcRe: OSAMA'S VALENTINE by Dammyray(m): 1:13pm On Apr 18, 2009
make ona take am easy oo she try now
TV/MoviesRe: Van Damme VS Rob Van Damme by Dammyray(m): 9:42pm On Apr 09, 2009
jaybabe and teri make ona no fight oo

everybody could say whatever he/she wants , ok they are brothers i need some 1 to taku me
Dating And Meet-up ZoneRe: A Young Indian Business Man Is Looking For A Young Female For A Serious Relation by Dammyray(m): 9:32pm On Apr 09, 2009
sunday you no go sleep if you sleep you no go eat if you eat you no go shit if you come shit you no go fit clean yansh , No be you sey you wan buy nokia phone now (onye oshi)
RomanceRe: 190,pls I Am Truly Sorry.forgive Me by Dammyray(m): 9:26pm On Apr 09, 2009
190 why you dey shake head you no 4giv her abeg now
RomanceRe: 190,pls I Am Truly Sorry.forgive Me by Dammyray(m): 9:25pm On Apr 09, 2009
190 Yoruba sey any person wey see fez no fez sey that person Na bastard and Na the same Yoruba talk sey Na bastard Dem dey beg wey no dey hear abeg help me 4give her make you no kill person ,, you be chairman ooo abeg i need stunt check my profile you go see my ID  cheesy MASTER"
RomanceRe: How Can U Tell When A Female Have Feelings For U? by Dammyray(m): 1:03pm On Apr 08, 2009
i really want to no more about this
Dating And Meet-up ZoneRe: Ugly Blind Date: What Would U Do? by Dammyray(m): 6:32pm On Apr 06, 2009
Do you think ugly person do believe they are ugly ? never no 1 will ever say him/her is ugly so that person thinks he/her also need to do what others are doing , so try show dem love
SportsRe: UCL:Manchester United (2) Vs Fc Porto (2) on Tuesday, 7th April by Dammyray(m): 6:19pm On Apr 06, 2009
ha ha why ona go dey talk sey porto go win man you na waoo
Forum GamesRe: Owe L' Esin Oro, Oro L'esin Owe by Dammyray(m): 11:53am On Apr 06, 2009
haha eyin omo yoruba ejo ewa ko emi na lowe e
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Fan Thread: Forever Reds by Dammyray(m): 6:06pm On Apr 05, 2009
I really thank God i don run comot for where i dey watch am
RomanceRe: Can You Go On With The Wedding? by Dammyray(m): 5:59pm On Apr 05, 2009
I cant countinue with the wedding since i dont have it and i believe b4 marriage there must have been a courtship of at lest 6 months so meaning she as not been faithfull i cant laya
EducationRe: Hnd Vs Bsc, I Believe In Hnd! by Dammyray(m): 5:53pm On Apr 05, 2009
Its Bsc
Foreign AffairsRe: Obama Bows And Kisses The Hand Of Saudi King At G20 Summit by Dammyray(m): 9:23pm On Apr 03, 2009
religious dosent av anyting to do with this Obama is a knows what is doing on oil and dont bomb us stuff am out
RomanceRe: I Want To Luv Again,but Am Finding It Diffcult,what Do I Do? by Dammyray(m): 3:31pm On Apr 03, 2009
when will guys stop breaking hearts anyway i will rather say you shou;ld try andtry better but dont allow wat happend to fuss you into something that is not from you mind oo take time to do wat is right i wish you the best of lucks my dear
FamilyRe: I Love My Wife, But She Brings Me Bad Luck: Read, Think Before Judging by Dammyray(m): 3:24pm On Apr 03, 2009
I will rather sugest if you could leave the house for them and try maybe once or twice to visit your son and do some right for her and your boy, but as a man i think its also hard to be living alone, so the most thing i will like you to do is keep praying for God to do the right 1 but for now do my wish[color=#990000][/color][b][/b]
RomanceRe: Ladies: Could You Possibly Date Your Driver? by Dammyray(m): 3:16pm On Apr 03, 2009
lol ben wey bad before na God do am no be man, Na so ben life don start to dey better ooo i thank God for ben ooo
RomanceRe: Romance Section People's Choice Awards! by Dammyray(m): 3:12pm On Apr 03, 2009
you better dont deceive youself
FamilyRe: My Father Said Never Will I Marry My Man by Dammyray(m): 3:10pm On Apr 03, 2009
Am around you too so dont mind him pls, go ahead and marry the relationship you sufferd 10years for my big sister
Jokes EtcRe: The Power Of A Suspicious Mind! by Dammyray(m): 1:55pm On Apr 03, 2009
nice 1 na mumu
RomanceRe: I'm Confused Btw "mother Or Daugther"! by Dammyray(m): 11:07am On Apr 03, 2009
i will radar say you leave the both of them its risk its risk its risk ooh try think well you can never marry a girl her mum is suducing you its not possible becus 1 day you go fall temptation so the best thing is for you to try forget the both cuz its RISK OOOO
FamilyRe: Cheating Husband Refuses Wife's Request For STD Test by Dammyray(m): 10:46am On Apr 03, 2009
the man no watin him dey do outside na him cuz am , but let me ask who brought up the idea , dont they trust their self?
Jokes EtcRe: Akin & Popo by Dammyray(m): 10:38am On Apr 03, 2009
dey go life still dey sweet me shw
RomanceRe: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by Dammyray(m): 9:07pm On Apr 02, 2009
laughing
woman na so?
RomanceRe: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by Dammyray(m): 8:55pm On Apr 02, 2009
johny leave her tell her make she invite you make you come do once whether she no go gry(lol)
RomanceRe: Ladies: What Items Do You Carry In Your Handbag? by Dammyray(m): 8:52pm On Apr 02, 2009
lagbaja don talk am finish sey , (misis iso kule) any one wey him papa be carpenter go carry nail and hammer, grin for guys wey dey do oldschool you go see long fat comb wey there mama wey never even cut hair since dem born am never use b4
FamilyRe: Cooking Competition? by Dammyray(m): 8:42pm On Apr 02, 2009
some women laisy enn see watin seant21 talk anyway the big deal is that that wife should be ashamed of her self where where you the day you knew it he nows than you am sure he as not been doing it now
RomanceRe: Can You Go On A Date With Someone Younger To You? by Dammyray(m): 8:23pm On Apr 02, 2009
i dont think it as any meaning so far you no what you want from him and see in him abeg stop advising wrongly ooo becouse as i dey here i never fall in love with my mate b4
RomanceRe: Pop-corn Begging Ladies At The Silverbird Cinemas by Dammyray(m): 8:09pm On Apr 02, 2009
na where i take God beg you i wan reach there now now now
CareerRe: Is This Humiliation Or Something Else In Access Bank Plc? by Dammyray(m): 8:05pm On Apr 02, 2009
its getting too much i think and the reall fact i could say anywhere is that poly student do more pratical than universities student so i dont see any reason why acees or watin dem dey call there name will have to be doing like that , no be service all of us go ,na waooooooooo angry sad
RomanceRe: Is He Her Bf? Should I Tell Her Parents? What Do I Do? by Dammyray(m): 7:53pm On Apr 02, 2009
i think as a guy you have the points like telling even liars and trut things you or som1som1som1 did to a girl and perharbs try confuse her she's still young for somethinh like that atlest try tell her if she could at lest turn 18 before she starts all this

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)