Daonomzy2389's Posts
Nairaland Forum › Daonomzy2389's Profile › Daonomzy2389's Posts
1 (of 1 pages)
Buba nor need to they talk abeg,so for him own unit dem use am take count scores for kamala and he dey here dey rant...make e go look bush,PDP nor b lord of rigging abi because dem dey serve wetin dem dey Cook since come so na him make am dey wine like a 15years old way the start puberty ehn?... |
Na so e dey always b o..when women don dey empowered dem dey forget dia humble beginning o...I feel sorry for d man shaaaa...as for she her kpekus is officially free to Bleep her way to all manner of Passion, and action way she dey find since...wasted generation |
Na so they will always denial,that has been dia trend since time immemorial..... APC and lies are inseparable... |
Neither keyamo nor obj self dey relevant for now o,see we Nigerian youth or citizens should just decide our future by kicking both APC and PDP out of our system and focusing on taking Nigeria our beloved country forward and to the next level... |
APC and NPF na big joke o....see wetin d so called suspect they talk from him confession e nor just make sense at all, buhari and idris dey officially confused and sick,na so dem take they implicate person ehn?....nigerians are far bigger and wiser than dis joke o.....mr saraki nor need to go answer any police question jare |
The girl is a pathetic being I swear...she nor really know how life b shaaaaa... |
Hmmmmmm interesting so u dey get affair with married woman ehn?....brotherly as a padyman like u bros just sit her down and let her know say u nor dey runs married women and say na mistake from u ,before her alpha husband go use ur head take count scores o... |
Justice has been served,cos he was terror during his reign..... |
But my guy u strong o,if na me ehn I for don drive d gal since o,which kind mumu love b DAT way d gal dey put u for bottle..well dey really say love is stupid and at the same time blind shaaaa.. |
Pathetic Chelsea with a dead coach I just hope they win o. |
Women and lies are inseparable since time in memorial...she can tell that to people from her own clawn to believe her rubbish...... |
So what is special if she eats abacha ehn?....na wah o |
[quote author=Euouae post=65411941]The truth is just that sex is sweet Even speculation have it that Jesus fvcked Mary Mandalene , you can't just erase the sweetness whether married or otherwise. All African Gods fvcked during there existence. O sex, you are so sweet:.........God should have mercy on you for blasphemy... And u are even lucky u are not in Arab world or in the north cos you would have been beheaded since. |
[quote author=weezweezweez post=65412365]Jesus and Mary Magdalene? |
Olosho!!!!!!!!!!!!!!!!!!............ |
1:I talk to my self when am alone and I lol all the time be it public or private 2:I forbid chicken but I eat egg 3:I dey mumu for busty slim girls too much... 4:I hate to see female assulted,as in beating wise.. 5:I hate cooking of food by my self with passion |
Rescue ke abi pmb and fg don pay like white...BH boys dey hammer die |
CAN i see una continue.....but pmb and the so called fg na all scam... |
Cdq I hope u d destroy the kpekus during that one night stand with attitude and gratitude shaaaaaaa...fery like u.... |
God is great..... |
Goodluck to them and I wish them all the best in their quest to bringing the Innocent girls back to their family too,that na no blame game dey involve too o... |
Conte is pathetic and clueless... How e go commot him best player come put fake player and expect to win d match before ehn?...any who congrat to man u |
Hbd to u sir...may Almighty God continue to keep u in good health to sir. |
God is great!!!!........... |
Yes o,it is a good thing to hear o and may the good lord continue to enlarge your coast o..and move u from glory to glory too sir amen! |
God help us all o...so fg and politicians go dey use innocent people life take they play naira bet ehn?...see stupid blame game from a clueless governor and fg ehn?....baba God intervene for the Innocent girls life,make them nor go turn history like chibok girls o.. |
Na wah o,this guy get mind o...how I wish say na waffi town e do this act,my guy for don collect like 15years beating of his life before dem for run am don officially o.... |
It doesn't matter whether the girls are Muslim or not,or can say this shit or that,my major concern is the safe return of this innocent girls that's all o.... |
IamAirforce1:[ quote author=IamAirforce1 post=65343763] Your opinion[/quote]well u guys are just too funny o.. |
1 (of 1 pages)