₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,291 members, 8,439,780 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 11:35 PM

Toggle theme

Dayleke's Posts

Nairaland ForumDayleke's ProfileDayleke's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 290 pages)

LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 6:33pm On Mar 28, 2013
"Wait until the mad woman hugs Flow and see what happens" in Man's voice



alfablondy: Oga flow if na mad woman hug you, how you go feel?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 9:34pm On Mar 27, 2013
HNB,
I bin good o,work things....
Can I talk with you for a sec.?# excuses himself #

HotNaijaBabe: Hey darl! How have u been!
*why are u clearing ur throat, u swallow something? Lol
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 9:29pm On Mar 27, 2013
Flow,
U dey "craze" I swear....lol
"Broda from anoda moda",dis na die Flow,u go kill pesin,I swear...
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 8:13pm On Mar 27, 2013
@HNB
"Ahem!ahem!" clearing throat
LiteratureRe: Susan’s Diary; Friday’s Experience by dayleke: 1:49pm On Mar 25, 2013
Good one,
It's getting more interesting per update.
I love it....
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:00pm On Mar 22, 2013
I see you Flow,
Oya make u drop anoda one na...
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 12:59pm On Mar 22, 2013
Flow,I had a feeling the "L" had series,
You already mentioned L101,L102 and I was thinking L103 would be when the biscuit money was being shared
but I was wrong and now you mentioning L105,na wa o....
LiteratureRe: Susan’s Diary; Friday’s Experience by dayleke: 7:41am On Mar 22, 2013
Okay o,
I'm still waiting to see whether it was worth it...
Nice one though...
1 Like
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 11:03am On Mar 21, 2013
Well,let's wait and see maybe L103 will be introduced here,lol

But for real,Flow and Bb for get equal share because dem no sabi nah..
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 9:42am On Mar 21, 2013
@HNB
That will work for me..
With your 56 + my 5.6,we can make smtin out of that..
Doesn't deter me jare....
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 9:40am On Mar 21, 2013
@4kizo
Me I no gree with that

@flow
86 biscuits x #20= #1,720
#1,720 /3 (team Man- Flow,Brainbox & Man)

Man = #620 (since he was the manager)
Flow =#550
Brainbox = #550

No be so?
1 Like
LiteratureRe: Susan’s Diary; Friday’s Experience by dayleke: 8:53am On Mar 21, 2013
Nice twist..
Hope it's gonna be worth it...
LiteratureRe: Susan’s Diary; Friday’s Experience by dayleke: 2:17pm On Mar 19, 2013
Following..
Nice beginning...
1 Like
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 12:56pm On Mar 19, 2013
Not the yoyo the first levels o..
If you know " worrimean" winks
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 12:53pm On Mar 19, 2013
HNB,me nko?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:45pm On Mar 14, 2013
Flow how u come know say BB(Brainbox) go do L101for dia na?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:43pm On Mar 14, 2013
See like minds
Flow,u guys don "kolo" no be small
1 Like
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:25pm On Mar 14, 2013
Flow when u go update na?

Flow in Man's voice,"don't worry,when I upload u go see am,"

U too much man...
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:20pm On Mar 14, 2013
@HNB
Long time now,
Haven't seen u online in a while,hope u good..
I can see u getting ur Flow dose too.
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:16pm On Mar 14, 2013
Nice one Flow,
U still got it,I dey ur back o.
LiteratureRe: NYSC: National Year Of Sex And Comfort <<<Adventure of the year: 2013 Awards >>> by dayleke: 8:35am On Mar 14, 2013
Mazi,you outdid yourself this time,
can't wait fot the next one..

shout out to all the other members of the "U-I-S" club
we keep on rocking...
LiteratureRe: NYSC: National Year Of Sex And Comfort <<<Adventure of the year: 2013 Awards >>> by dayleke: 5:29am On Mar 10, 2013
The rock5555,remember the Lord's day.......
LiteratureRe: NYSC: National Year Of Sex And Comfort <<<Adventure of the year: 2013 Awards >>> by dayleke: 4:44pm On Mar 09, 2013
Mazi,I hope you've started on the next story 'cos this one's almost ending and the rate at which we are devouring
everything up,I think you've created a monster in us all and let me tell you this,the more you post,the MORE we shall crave.
We still love you though.

PS;Mazi I asked you a question a page or two back but you didn't respond na?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 3:52pm On Mar 09, 2013
@HNB,
Nothing much,I dey jare..
Seems we have d same taste for "good" stories...lol
1 Like
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 3:50pm On Mar 09, 2013
@Ejaisky,
Dnt say everything dat passes thru ur mind out loud,I understand your thoughts about Flow n Mazi....
Ssshhhh....
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 3:47pm On Mar 09, 2013
@Flow,rice and beans no go kill u o,
If t@t@ no kill u for "ibo boy wey..." and Igbo no kill u b4
y u think rice n beans go kill u?
I beg dey flow dey go,I dey gbadun u jo.
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:59pm On Mar 08, 2013
@HNB,you dey here too?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by dayleke: 1:58pm On Mar 08, 2013
My Man Flow,
U try no be small,may ur ink well never run dry,Ase.
Oya carry go,I dey ur back na...
LiteratureRe: NYSC: National Year Of Sex And Comfort <<<Adventure of the year: 2013 Awards >>> by dayleke: 10:58am On Mar 08, 2013
Food for thot,
I know Mazi didn't use Ms Enoh's real name in the story but is it me or why do i have
a feeling that the corpers(males and you never know,maybe females too) in Kogi's state NYSC camp at this
moment might be checking out the female NYSC officials over there trying to see if they can
make her out..

@Mazi
did you ever remain in touch with Ms Enoh after you left camp and Kogi state?
LiteratureRe: NYSC: National Year Of Sex And Comfort <<<Adventure of the year: 2013 Awards >>> by dayleke: 10:50am On Mar 08, 2013
Oga Mazi I never left your back o,i still dey follow u like twitter.
Been trying to follow the updates from the sidelines as time permits.
TGIF,na we and you now.
To all the other VIP members of UIS,i say well done o...
good to be back..

Back to the usual song na,
"Abeg Don Mazi,anoda update nau..."

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 290 pages)