Dbaptist1's Posts
Nairaland Forum › Dbaptist1's Profile › Dbaptist1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
i love a lady dat doesnt love me and i told her and im not gonna tell her again i can say anytin aiit just said dat |
anyhow e fit happen |
shola how does one get d said nafdac number? |
i blive say winch na 4 real xcept una wey be boti we wey be real pako wey gro for ghetto know about winches and know that they are for real |
wats d original version? |
though shall not call d name of the lord ur Gos in vain and even spoiling the name very bad |
tru talk if not how im take know a frnd of a mad man is a mad man lmao!!!!!!!!!!!!!!!11 there's a mad man in the house |
be careful wat u say guys, , except u people are planning to go into celibacy all man will marry and u neva can say wat u say here might be wat God will give u as a wife learn to appreciate them cus even ur mamas were sum1's wife and u are the product |
no time also i wan go sleep |
hey lite up the house and GD bless all nairalanders u rock |
yep i now get it i tink there is a conspiracy between ituen and clemcy they are both responsible |
dat one go be multiple pregnacy |
dnt mind dem they cant do and sti they wont appreciate dos who try |
the evidence is sti there |
hey show sum love 2 a broda |
talking bout sallah meat ate 2 much of it 2day my teeth sef dey pain me here |
hey poster mind ursef dnt use d word of God invain |
sat girl there is not anywhere near genie |
hey show some respect to dat house after all its made in naija not all dis impoirted designs wey una dey carry do huose now |
sexyLeamon:jobless part 1 & 2 as my igbo broda talk e be like say i go produce the sequel ndi nzuzu 2 & 4 |
no he bit his balls and ran mad at the pain which made him to beat the oda man so next time wen u re in a difficult situation bite ur balls and u will ovacome the situation ![]() but for the ladies u aiint got anytin 2 wory cus u aiint got any balls |
if na b dat guy i will just format my dad 4 reffering to me as a mistake of a child well wetin u expect d pikin na clemcy |
are blondes naturally born so i bet hot angel will be a blonde also no offense meant |
were u insinuating that u are a buffoon from ur into , , ibkaye was dat what u went and turned into after dis long time of silence or do i say hiding cus there was a guy chasing u in romance forun he even posted the chat he had with u and u just blanked the guy along d conversation and now u resurface a buffoon notin person no go c 4 nairaland |
if u confuse wella wella call ur papa and mama,put gun 4 thier head and cork d gud and i tell u the truth go come out |
i talk am say dis clemcy u are much of a wahala spenchuks:yes na tru na fire dem go burn am make dem catch u |
studio43 u again |
women in general and i tink dat includes u |
Bleep u mother fucker hey nd clemisnt ugly externally but she's got a bad mouth and for u it seems u are no better than clemcy |
well just know that war means many deaths ,so are u ready but studio43 u be coward which kiain shit wey dis boy called war go shit wey u no go fit shit back abi im shit pass elephant? if u no fit shit big shit wen im shit im own,i know where u fit buy shit for my soakaway |
d women too much |
i bid N6000 |
[ and think about hell?] 



