₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,108 members, 8,420,370 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 05:54 PM

Toggle theme

Dbaptist1's Posts

Nairaland ForumDbaptist1's ProfileDbaptist1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)

Jokes EtcRe: Phone Calls In Hell Organised By Devil by dbaptist1(m): 4:25am On Nov 24, 2008
heard ds b4 and bcarefu u know u re a nigerian
Jokes EtcRe: Do You Love This Man? (picture included) by dbaptist1(m): 3:57am On Nov 24, 2008
mm mm mm, , if say dem put voice for that picture na wetin una go dey hear
to make una know say na obj relative be that but all d same sha
na a creation be dat and dnt ask y
just love him
shey we are meant to love all men abi
RomanceRe: Why Do Good Girls Fall In Love With The Bad Guys? by dbaptist1(m): 1:11am On Nov 22, 2008
guess as they say 'unlike poles attract
RomanceRe: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by dbaptist1(m): 1:10am On Nov 22, 2008
hey i am a virgin
u just gotta believe the guy wen he tells u
FamilyRe: Living In The Same Single Room With Ur Wife And Ur Male Friend:pls Advise! by dbaptist1(m): 1:09am On Nov 22, 2008
guy wat if d dude come dey bone ur wife for ur absence nko
RomanceRe: Harmful/harmless by dbaptist1(m): 1:06am On Nov 22, 2008
dats life 4 u
Dating And Meet-up ZoneRe: Are U D Most Romantic Guy/girl In This Forum,then Post Ur Pic by dbaptist1(m): 1:03am On Nov 22, 2008
guy i don dey suspect u e be like say dem yell u make u bring piple pics abi
e no go work 4 u if u like bring miss nigeria pics here say na ur mama, , i no gree
abi wetin una talk

Insert Quote
@ d-baptist.

Is that picture a girl or a boy?. . .and is it romantic at all?

@ Moyo.

Berra go answer that thread titled "how many guys have u been with" correctly. . . . else Lips sealed


its a hermaphrodite grin

na anwser to ur question
RomanceRe: Teenage Love by dbaptist1(m): 12:56am On Nov 22, 2008
help me tell dem
lil children of nowadays
RomanceRe: Where Do You Want To Spend D Xmas by dbaptist1(m): 12:51am On Nov 22, 2008
@poster =====Do you have money to spend on me, well am not too expensive to take care of less than $1,500 ( dollas ) l will be sertisfer and make the season great for you,
You just hook me up if you have the cash dolla and let hit the season.

u sound more like dat hooker dat made a american guv'nor to lose his mandate
sylvao2000:
@poster =====Do you have money to spend on me, well am not too expensive to take care of less than $1,500 ( dollas ) l will be sertisfer and make the season great for you,
You just hook me up if you have the cash dolla and let hit the season.
me i dey go my village
go cool off lota chikalas from around the federation
RomanceRe: Teenage Love by dbaptist1(m): 12:46am On Nov 22, 2008
hey teenagers u should just all go in and have ur nappies wrapped round ur waist and go to a peacefu sleep
dem say pikin wey no reach start bto dey pursue wetin dem kip for dem im papa,wen e go get dat tin e fit kill am
wait for ur turn u will grow up very soon
or do u wanna risk being grounded for a whole year, ,, e know say na language wey una dey undastand
RomanceRe: What Should I Do?my Ex's Girlfriend Is In Love With Me by dbaptist1(m): 12:42am On Nov 22, 2008
help her out for she is in love with u after hearing many tales 4rm her frnd ,ur ex, then maybe she came for her own protion but becarefu
she fit just wan come enjoy wetin her frnd enjoy remain
RomanceRe: Is It Wrong 4 A Lady To Take A Guy Out? by dbaptist1(m): 12:40am On Nov 22, 2008
kini big deal
na wahhoo na only man dem talkk say make im dey spend, ,?
wat a man can do a woman can do beta
RomanceRe: How Can I Get My Neighbour As My Girl Friend by dbaptist1(m): 12:35am On Nov 22, 2008
just call am tell am say "nne i have been seeing u aroungd and i love you ,talk your own"


i tell u it works like magic cus she will laff and from there tins kick on
but confidence matters most
RomanceRe: Campus Girls Dont Know How To Love by dbaptist1(m): 12:33am On Nov 22, 2008
i tink u re rite 2 a certain degree there but it has to do with their orientation
if u've got a girl like that den re-orientate her bfore she turns to a sex-machine
RomanceRe: Mysterious Vs Outspoken by dbaptist1(m): 12:28am On Nov 22, 2008
d latter is my lady anytime
d mysterious type freaks me out
and of a truth d former ones can kill cus u wuldnt know wen u have crossed d line and they wuldnt tell u until its ur head on the platter
RomanceRe: Some One Needs Help by dbaptist1(m): 12:22am On Nov 22, 2008
hey its for love let her do it
love gives and doesn't ask for anything in return
even tho' d guy leaves her 2moro
then d guy is not worth her
RomanceRe: How Do I Know Beautiful Girls by dbaptist1(m): 12:21am On Nov 22, 2008
wat sort of stupid thread be dis
evry tom DICK!!!!!!!!1 and hary dey poist thread


no wonder na aboki even do dis tin sef wetin u xpect
aboki wey neva know im name
akwo iii mallam
RomanceRe: My Girlfriend Urinates On My Bed Every Night (bed Wetting) by dbaptist1(m): 12:11am On Nov 22, 2008
noooooooooooooooo
peace my broda
RomanceRe: Art Of Seduction by dbaptist1(m): 12:09am On Nov 22, 2008
hey it seems like we've got dogs and goats dat are on heat in the house
na wahh any big deal dey deir?
if e dey body talk am oout cus congeal dey killl oooooooooo!!!!!!!!1
RomanceRe: Am Just Confused, What Can You Advice Me On This by dbaptist1(m): 12:08am On Nov 22, 2008
guy do i sing tony tetuila's im in love with two women
c if u dnt want acid to be thrown on your face by one of those ladies or tha guy of d oda one 2 send assasins after you
guy u beta make ur choice and make it fast not out of pity but with a clear mind
or maybe u should go and seek the will of GOD over this issue



or still throw a coin or do tum bom tum bom


wish u luck cus u rily need it
RomanceRe: My Girlfriend Urinates On My Bed Every Night (bed Wetting) by dbaptist1(m): 12:00am On Nov 22, 2008
men u got a really huge problem there i tell u but theres notin love cant conquer
if u trully love her then u both can weather the storm
maybe try seeking for professional advice and also spiritual advice
remember always love her and
wat is a girl of 21 doing outside her papa's house she is sti a kid to be sleeping steadily in ur house
RomanceRe: She Had An Abortion 4 Another Guy, Sholud I Still Continue With Her? by dbaptist1(m): 11:55pm On Nov 21, 2008
if she had it before i met her them no shit cus shit happens all d time i will sti continue with her cus even mary magdaene was forgiven of her sins but if its during our relationship, , ebe oooo
she is going cus i wuld not be party to murder
its a crime and a huge sin
my bible tells me that , , kai go read ur own i no go tell u
but seriously n/l dnt try it it s an unforgivable sin
RomanceRe: This Is A Crazy Story. My Friend A & B In A Saga Of A Lady by dbaptist1(m): 11:50pm On Nov 21, 2008
well wat i can say is dat birds of d same feather flocks together
watch ur girlfrend well well
maybe one of ur friend dey bone am inorder to show u say she is cheap also as a poster said
wat a group of crazy people
wat is dis world turning inot
sombody bring in sanity!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
RomanceRe: If She Can Find Love . . Then Why Won't You And I? by dbaptist1(m): 11:47pm On Nov 21, 2008
ebe ooooo
wich kain love be dis
well its made in heaven
4rm wat i can c
and for those wey say dey can neva accept a man like that
wat if its GOD's will for u? as in ur pastor come tell u say im c am for vision and this is a man of GOD u respect so much

GOD works in a mysterious way
Dating And Meet-up ZoneRe: Are U D Most Romantic Guy/girl In This Forum,then Post Ur Pic by dbaptist1(m): 11:26pm On Nov 21, 2008
nnukwu risky

u sure say babalawos neva invade here as dem talk
wetin una want use am for
jiikwa nu nwayo

RomanceRe: My Boyfriend, My Friend And Even My Father Say I Am Not Sweet by dbaptist1(m): 11:22pm On Nov 21, 2008
my sista it flows from within
just try and be better than u are now and if anybody loves u they will accept u as u are now and even work on u themselves but don't try to mold ursef into Wat they want u 2 become
peace and luv
BusinessRe: Entire Computer Village Shut Down Over Tax by dbaptist1(m): 9:47pm On Nov 21, 2008
na wahh o
y wont this people pay
but its not fair cus they are not helping the government at all
and i am not for closing it permanently cus dat market is a major labour employer
pls i think they must have learnt their lesson now
and if it is re-opened and they try it again then it should be closed permanently
eko oni baje o

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)