DEllaluv's Posts
Nairaland Forum › DEllaluv's Profile › DEllaluv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 23 pages)
Cool,nbdy shud push u arnd anyhw,Hester,na u get urslf o jare |
I keep following ds nyc story and d tn kips unfollowin,quite annoyin |
Like ppl hv bn sayn here,u hv it in u,d story is rili nyc,vry nyc,bt too many errors,it'l put ppl off,mayb u shud try read books on grammar,wen ppl wey get badmouth enta here,dey'l say ril rude tns to u cos of d many blunders,while reading,one tends to get kinda angry or somewhat tensed cos d mistakes arnt hlpn at all emm,I tnk u form dese wrds in ur head wit pidgin,lyk u tnk 'pidginly'(na 4 my own dictionary dt wrd dey)I'l advise u make up d wrds in ur head wit correct english,den u'l deliver,cos honestly sis,if u continue lyk ds,u'l chase many ppl away........ No vex say I dey do oversabi,was jst tryna hlp,actually u stl commit blunders while replyin comments(while sayn u'l improve) pls,I rili mean well |
"Ma how much Ribena and that biscuit?" "All na N350 altogether" She answered confidently. ***************************** na die b dat ![]() ,pesin go jst faint,na chilled water u go take na,or a plate of ice |
jhidey08: hehe! Oga Clemzy, u wan kil person? Chai, I must take 5tablets of panadol 2nyt, headache wan kill metk 1 card 4 faster relief,ehee,nkpume,we shud b expectn anoda update okwia |
As d door don open,she'l watch d WWE video,no mre audio commentary |
Nkpume Iko: Ella dear, I'm always working hard to make your wait worthwile.oya ka m ji ekwu maka gi |
Next ![]() |
Wickedness of d hrt of men...hw dark d hrt of men can be....poor Eni |
Nah,nt a doctor,queen Hester is quite courageous,ds ola of a boy abi na guy,he s partly good o,bt hs ego jst dey spoil show 4 him,,,,,,,,,too much ego dey affect lowlife guys tlk mre of d president's son,dt 1 na xtra much ego(1dafl english ) |
Painful;( |
Wife ko,maid ni,,,,,wife batterer |
I'l always b waitn |
Congrats Roy |
Waitn...... Iko,na d tn u tlk I respond to o,no b correction |
Badoo prophet |
Mooorrreeee |
Hp no trace of sickness again.....nnoo nwanne mmadu |
U shudnt b surprised d parents were tld and were waitn 4 u,its sth dey've bn prayn 4 d grl all alng na,no b everyday boys dey gree visit dia daughter na ![]() |
I'l b bak,make una wait 4 me o |
Congrats bro |
Nkpume Iko: Princesa bata no obodoOGBASA I lyk princesa eh,ofuma ofuma |
Waiting..... |
No b by force to attend bday na,u sabi lie shey.....if nt Amaka go jst disgrace u o |
Chim o....u r so so funny |
MTN jst dey do me bad tn |
Let her nt strt cryin MOLESTATION |
Luv ur story queen |
Na wa o....translate pls |
I dey cm |
Ade naa |
Hapi sunday.......and corpus christi to d catholics |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 23 pages)

,pesin go jst faint,na chilled water u go take na,or a plate of ice